Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 376 pages)
Double post.. |
Reincarnated: Lol, I no sabi who the babe be but dammmnnn. I missed then.Yeah!! You did!! Ochon even metioned his crush sef!! Did i also tell you that she uploaded her a pic where she wore thongs on leggings!! ![]() Erm, mondi sweets, just in-case you see this, know that i have deleted the Vidoe ooo!! Ehen!! Ok guy!! Tomorrow things!! |
njokusboy: Lolzz, even me wan slip.. Na u give d first one so na me suppose give d last one... So e go equal..lol!! Yeye!! Good night!!! |
Reincarnated: Mehn seriously!! Me too. When I was catching up on this thread today, I read about it. Kai I was painedBut i saw that of modisweets .. Oh boy, that babe is sexy as ffuck. Her hips and the movement was just "OOOOH BOYYYYY EEEEEE". I even have her voice note sef where she advised ochon to embrace christ(lwkmd) rather than the agreed recording of how she wants to bleep him! ![]() I wan sleep so!! |
Njo, I wan sleep! I for don sleep by 1;am sef but na this thing dey delay me. If you wan reply, them maybe one more!! My eyes don dey look too tired these days cos of this late night vigil!! ![]() |
njokusboy: Hahaha, lolzzz, when them deliver you, the doctor looked at the nurse with a frown and warned strictly " if you know wat is gud for you, don't let that lip move" lolzz.. Ur lips been dey weigh 10kg.. Na precautionary measure...loool!! E get one time wey you go barb hair for saloon!! You con siddon for chair, set head------ na im the barber look you with bad eye con Point your Ear with clipper saying "I thought that was your head". ![]() |
Reincarnated: Ehhhm ochon, u dey play with ghosts?Kai!! I miss ochon skelewu video wey Im upload today by whiskers!! Dammn!! |
njokusboy: Hahahahaha, lolzzz, I go tell dem say na my swag nah... But ur name suppose be ksLIP walai... When u dey cry for small na cooking pot lid dem dey put on top..lolzz**sorrry for the late rep*** Hahaha!! lmao!! My days!! Erm, its cute!! ![]() I wonder how you take dey waka with wig for Ear!! I sure say Girls go don block you for road tire, touch the hair wey dey ur ear, feel the texture con ask 'Is it brazillian or Peruvian".. |
njokusboy: Hahahahahaha, dem fit use ur lips cook big pot of kpomo to use for traditional wedding... LolzzI don die!! ![]() But wait oh, If you wan enter church on Sunday, Urshers no dey tell you to remove that balck Ear-Piece wey you put for ear? ; I sure say you dey always reply them with" Duuuuh, its wireless:!! ![]() |
njokusboy: Hahahahaaha.... Ur lips dey lyk improvised parachute.... Lolzzzz... D thing dey minimize acceleration due to gravity....Lmao!! You dey mad ooo!! I just dey picture you dey rub hair cream for ear!! ![]() |
ochongonoko: Lol.. Guy talk nalol. Talk wetin! |
njokusboy: Hahaha, na swag nah, u no see 2face.... Even ur lips wey dey lyk mobuto sesseko own na swag... Dem fit use ur lips as fire extinguisher... To create emoticon wey fit describe am go hard wellaLmfao!! lwkmd!! Ok!! https://24.media.tumblr.com/tumblr_m3ff4ieBgr1qfmwi0o1_500.gif Erm, BUT 2FACE no get dread-locks for ear na!! Shey you know say Dem fit use the hair wey dey ur ear take sew monkey jacket? ![]() |
ochongonoko: Lol.. But seriously, lekpa no try. So if you had decided not to post, by now you'd have still be viewing only ![]() |
C'est moi: . She wants to pull my legs! Sweet dreams too! |
ochongonoko: Lwkmd.. Why evils na?. Abeg, it was an innocent postNa you dey add fire pass walahi!! ![]() |
njokusboy: Nothing ur eye no dey seeI know say the thing dey sweet you for body! ![]() Erm, i see what you did with this emoticon -- you used it just to prove to me that your head isn't completely bald-- that at-least three strands of hair are now growing there! Sorry bro, I think this emoticon best describes your head and not this like you made it look like!! ![]() |
C'est moi:You should be sleeping by now na!! . Hmmn, this girl! Ok go back and read that post, you'll see the cry for help. If you go back and read it and you dont see it, then baby girl You are in Love!! ![]() |
ochongonoko: I don't know if you're a girl but I wanna if you have a thing for meI cant take this any longer!!! https://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gif |
njokusboy: Hahaha, no be true story oh...Shut-up!! Its obvious jare!! You both like each-other alot! The hills have eyes! ![]() |
njokusboy: Hahahahaha, u don steal dat mad idowu talk abiNjo, you sure say you straight? ![]() Seems like there is a Toyintomato in you! ![]() |
Reincarnated: Something just tell me say make I look the people wey dey view and bros abeg, where u dey hear those giggles from? Cuz toxxxx is about to be married...if not marriedlol. Njokusboy Rein,There is always a babe ready to mingle!! No worry!! Wife dey come!! |
dre11: for ur dreamsBros forget that thing!! ![]() Una like each-other pass bread and butter. You are to her what Dannyxy(my very good friend) is to being Friend-zoned!! ![]() The chemistry is too glaring. Ignoring it will what igbo people call "Aluuuuuu""!! ![]() |
ochongonoko: My guy I full ground. I swear you guys have given me an insight of how to keep myself busy. Anytime this thread bores me, I'll start going through old pages especially fork and spade's posts. Lwkmd. Oh boy, fork vs safarigirl vs kslib are posts to behold. It never gets stale. Lwkmd. This thread rules mehn. I even saw monikers I never knew postedlol. Fork no dey hear word atall, I was also stubborn, so was safari!! ![]() The thing no dey pain again! The pain was lasted for 2mins + or so, but I dey normal now. Na small thing!! ![]() |
njokusboy: Haha, I go use knife cut dat ur lips wey dey like 150 naira kpomo.... Lolzzz...Lmfao!! Na me this bald headed man wey dey grow hair for inside ear finish like this? ##team afro inside ear## ![]() |
C'est moi:Thanks!! I think i need help concerning something else(you) more than that of the scorpion bite. I just cant help checking your profile pic over and over again!! |
Reincarnated: You guyz don't know how to set me up with the right wife. The first one lasted 2 weeks, the second one lasted one week... If I give u people the job again, u will set me up with someone wey go vanish within a day. Seriously, am I chasing these women away? Is it really that hard to stay married/hooked to me? One has deactivated, one has run away... Oh boy eee. E be like say na monk tinzzz be the next phase.I never hook you with any babe for here oo!!! Trust me, If i hook you with any babe for here, you go enjoy the fruit of my work. Anytime you ready, let me know, I will look for the right woman for you.. Awww, hear them ladies giggling already-- na you be mumu nah. Na cos say you dey shout "lekpa" lekpa this , lekpa that, thats why them leave you. Trust me, these girls like you die!! ![]() When you ready like i said, just signal me!! |
dre11: oklol.. Thanks dre!! How you and my sister Agbgift na? I trust you as a good guy, and I entrust her into your care!! Pls take care of her-- its obvious that you always make her happy!! Dre hooks Gift!! Awwwwwwww!!!! Cheers to Dregift!! |
njokusboy: Hahahahahahahhaha.. Dis una MEME thing useless oh...Make i use slap scrape the remaining 4 strands of hair still holing tight to your bald head as if a life line? ![]() |
Reincarnated: Lol, what's funny. Na simple question. The girl has fallen my hand big time I don already talk say make u people no let me remember her. I don chop too much diss. I swear I been dey think say wetin u talk last night sef dey true. Imagine! I've used the word peasant more times than the number of days my marriage lasted. This one don pass Kim K's 72 day marriage. My own no even last one weekrotflmao!!! This boy is now seeing the truth!! So who is the next catch or are you going celibate for the main time? ![]() |
njokusboy: Oh boy u tink say na about painDa fuq at bolded!!!! ![]() SEE EHN, >>>>>>> LOOK!!! https://24.media.tumblr.com/tumblr_m3ff4ieBgr1qfmwi0o1_500.gif |
Reincarnated: Who is thathttps://i246.photobucket.com/albums/gg88/elatadexico/2012/112012/conan-rofl.gif |
Reincarnated: The fear of getting a girl pregnantDoes lekpa know about this? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 376 pages)






.
. If you're guy, I'll recommend toyindipo for you