Kstyle2's Posts
Nairaland Forum › Kstyle2's Profile › Kstyle2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 73 pages)
Jst wat i nid |
All dis na wash....if ur teeth don rotten,e don rotten....if u lyk grow orchard n eat all dis fruitz....u jst dey waste ur tym.my teeth clean sha.i don do oral b advert na...dem neva stil promote d 1 wey i do.dnt knw y |
m so fvcking excited i may just brush my teeth 2day |
i can bet my luv eggs dat d pple wey dey here pas pple 4 stadium sef |
Na new thing? Many nl chicks don born 4 burial ground sef...abeg 4ge ur marra |
There's only 1 persn dat can help him and datz peter griffin....he shld meet him asap n do wat he's told |
Cry me a river.....if animalz lyk hippos n an uneducated follower of jesus of okrika can survive,u 2 can....grow a pair plz.....up man utd....we go win 2day.....but plz no welbck,young,cleverly n ferdinand |
D sweet name ish is fvckin true...u'l c names lyk 'hotlegs',sexy n.ipple,'very juicy',big butt chick',sexy eyez,'shaved puccy'.....but wen u finally meet dem,dem go resemble presn wey pple beat cos im thief blackberry |
All iz well....if dey shld collect d ill gotten wealth of donald duke,odili,igbinedion,uzor kalu,obj and their ilk,d fg wud meet ASUU's demand n enof change go remain.....lyf anagaga sha |
I hv bin a strong supporter of Keshia bt m so annoyed ryt .oduamadi plays in seria b n can't command a regular place 4 his side which is at d bottom of d log...Reuben gabriel has bin out 4 months n has just returned 4rm injury...shola can't guarantee u 7goals at d end of a season..naw for is yet 2 make an appearance 4 his Dutch side fatal 11 matches..MBA is match rusty...okwuosa plays in a south African 2nd division side yet these players r called up...we hav imoh Ezekiel,Haruna,Joel obi,Ramon azzez,ik uche who r all starters at their clubs...m nt sayin we shld add dem 4 d Ethiopia match but 4 d friendly....I hope Keshia does nt shoot himself in d foot |
I must confess januzaj has got magic...d kid shld jst kip he's cool n he may grow up 2 b somtyn deadly...up man utd.....i tink we r becomin who we were b4-d mean,killing machine....if chicharito shld enta dis match,he may lykly go home wit d match ball |
Which kain nonsense question b dis.....she no go old b4...i take God beg u op,no provoke my spirit |
M so hapi....up man utd,up golden eaglets,up totham,up dortmund,up enyimba |
if u eat dis snake wit red oil, aswear u go c visions and dream dreams.i don dey salivate sef |
richP: i hope welbeck's injury woes continue... CHICHA is our most lethal finisher...nt jst welbck...cleverly,young n ferdinand also |
enuf lez tinz go hapn there....... |
imagine make ur size no size u |
*in miss kedike's voice.....wat m i seeing? |
i talk am....na draw dis match go end....i must b a prophet....*oya mak i go open chrch nw nw |
dis match go end 4 draw ![]() |
torres2: Bros go to vent your frustration on your thread.......shut ur trap jare....cleverly,young,welbck n ferdinand must go |
cleverly,young,welbeck,ferdinand must go.........plz jst leave.....we dnt wnt u guyz again |
gud evening i'm jon champion alongside jim beglin |
xynerise: Who dey home?.......elkanemi warriors |
watz up wit mourinho benching d next african player of the yr(mikel)?........up man utd sha......cleverly,ferdinand,young,welbck shld plz leave man utd......dey all suck big tym..... |
i predict a 2 all draw game......call me octopus paul after d match |
chycoroxie: I don comot my bra for dis keeper.........abeg wear dat bra bck o....c d way ur bobby small lyk lime but ur n.ipples big lyk water melon |
imagine make ur size on size u |
oboy c crowd viewin d match.....seun don hammer big tym....... |
i have 2 say these guys rily look young....i knw most of dem r ova 17yrs but i doubt if any1 is up2 22yrs....compared 2 dat edition whr we had stanley okoro who wz 34yrs n claimed 2 b sixteen yrs.....kip it up boiz |
so this our keeper is 14yrs?no wahala |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 73 pages)

