Kstyle2's Posts
Nairaland Forum › Kstyle2's Profile › Kstyle2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 73 pages)
Police...police eh...d black man wey dey here is committind suicide o.....dem play dis guy song 4 drtv 4 warri dat tym...if itz tru, rip dude |
Hahahahahaha...is dis. Man by any chance related 2 peter griffin? Cos dis luks lyk wat griffin wil do |
I dey watch ebony p.orn... |
M goin 2 b candid....dis wz 1 of d most boring match i hav eva watched...evn chelsea fc who playz boring futbal wud hav fared beta....no flare,no pace....d ref aided us a bit...sentiments aside, mba has no biznes in d SE....musa shld b on d bench....moses's form has dropped criously n mikel cudnt evn do his telegraphic passes as usual.....fine free kick 4rm nsofor but stil nt convinced abt in been in d SE.....john ogu,oduamadi,mba,ameobi,nwafor,okwosa shld b dropped,,,,dey r all pepertual bench warmers in their clubs....we nid new players....honestly 1 or 2 playas 4rm d U-17 cud b tried in friendly matches prior 2 d world cup....with dis per4mnce 2day,my expectations hav bin cut short....lets c wat wil hapn against italy....make calabar girls giv free straff dis 9te o...evn wit dis rain....up eagles,up man utd,up totham,up dortmund,up 1000 wayz 2 die,up brymo.up....seun 'k.style' osewa.... |
I'll b joining u guyz dis year....just got an invite 4 d interview.....God willing, i'll succeed. |
evn if I pray fire n brimstone, wetin wan hapn go stil hapn....we go tidy ethiopia wella....no stopin dis eagles.....n we go reach qtr finalz of d world cup....if u doubt am, go put ur finger 4 tortoise yansh |
dis woman is an epitome of beauty....i'l do anytyn jst 2 b with her |
Tadon200: and we say nigeria is great.....I weep 4 my country......jst 6 mnths....n dey say crime does nt pay......we knw our problems,we knw hw 2 solve it but we hav refused 2 solve it....God wil nt com dwn n do it 4 us.....we hav our parts 2 play |
5columnist: Are you a kidnapper? Why are you complaining? So the leaders should complain so that the army will go and you will start your ungodly business of kidnapping defenceless citizens......pple like u r d reason we hav middle fingers.....hw wud u feel if it were 2 b in ur area such tin happened.....I can place bets on my car dat dat moni is going 2 d purse of one morbidly obese politician |
all dis our nl gurls wey dey spread legs pas d way pple dey spread rumour no go lyk dis kain news...many skanks here don loose their virginity 2 recharge cards, bb, good grades.....lord 4giv me my sins sha.....quite inspiring |
Ghana s.k......... |
d 2nd jersey luks cool....d rest.....ntt really super |
nw this is the reason dey call him don jazzy....dis is epic....neva blvd dr sid cud do sommtyn lyk dis.........beat on point, back up on point...... ![]() |
icebebe: i beliv bcz i knw a virgin wen i see one....u...i mean u of all pple...i no fit talk nw...water dey my mouth... |
Yeah ryt...n i'm bill gates' distant cousin |
Yeah ryt...n i'm d nxt of kin 2 dangote |
D blv i hav in enyeama afta his 11th consecutive clean sheet in lille cannot b xpained...den d beast in emenike will b unleashed again...d ethopians shld jst shun d match because evn hitler cant stop us...d combo of enyeama,oboabona,mikel,onazi,moses,emenikestrong pas or.gasm....up super eagles...ethopia go knw say dada no b sideburns#using ice prince's voice |
Urine: Boss, abeg don't mention Amsterdam...expensive is an understatement.....their kpekus na gold?abi na oil block? |
Abeg no vex...pple wey dey central africa republic,eritrae,somali stil folo 4 9jirians in diaspora?....m abt leavin sha 4 canada...i knw m gonna miss d formings wey our girls dey do especialy kpako girls....dem go wan folo dey say 'OMG',WOW'.....n all mu homies on d street...1 day evrytyn go soft pas ashawo b.0obs |
freda506: you know you have mouth odour when...hahaahaha...u cudnt hav said it any beta |
double3: So funny th way people are making noise bout licking there wrist...whereas a good number of people hv licked stuffs that are more un hygienic than there wrist.....tru dat....some guyz wey dey lick d butt cracks of ashi or chicks wey dey swallow d whole ballz of their bf wey neva baf 4 dayz go enta here dey say 'gross','yuck','disgustin'....nonsense....and na their mouth dey smell lyk tortise yansh |
I knw 1 chick i swear her mouth smells lyk dead horse...maybe she shld c dis...my own dey scent lyk inside new range rover sport....d trick 2 cure mouth odour is 2 brush twice a day,use ur mouthwash(listerine is d best)...den sleep wit chewing gum...criously i usually sleep wit gum in my mouth n wen i wake,i neva xperience dat offenive early morning stench.... |
Leggo |
D champions r bck.nw 5th....may ashley young n welbck remain injured til d season ends....rooney na 1 man mopol.valencia seems 2 hav found his form n dats gud |
2mrw i go scata dstv office.my subscription ends in 2 dayz tym n d rascals hv already terminated it...dem go c pepper.dem go knw say i wicked pas girls wey dey go cele church |
Dey r sore loserr.dey can say all dey wnt...these dudes r young compardd 2 d edition whr we had stanldy okoro(dat guy wz 35 n claimed 2 b 16yrs)....i knw 1 of d playas personally n he is 18yrs....if d tin dey pain d mexicans,mak dem go mop ocean.....make dem talk#using 9ice voice |
Erigga |
Leemak: Suffering and smiling people, you went out to watch a football match of your country with your hard-earned money in a football show house just because there was no light in your area and yet you are stil jubilating and shouting the name of such nonentical entity called Nigeria, dont you know that you deserved to watch that match in your sitting room?......guy fut ya pinger por tortise yansh....#using buhari's voice |
So these boiz don turn millionaire at less dan 17yrs......tank God m stil 1 evn at 22yrs.congrats dudes.i go use family guy season 11 celebrate am...our girjs suppose do am 4rin na |
YES.....young,energetic,skillful |
YES |
Dude luks lyk yuzedo...criously |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 73 pages)

