Laborious's Posts
Nairaland Forum › Laborious's Profile › Laborious's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Chisus!!!! This one nearly finish my laughter sha! Laugh con weak ..... See level of savagery o!!!! |
Make una dey there dey talk, shey na una wan help d lawyer guy pay him bills? Na him Job make him do am...if dem charge judas to court for conspiracy him sef go get lawyer wey go defend am 2.. |
Engrs in the house please my iphone 6 does not boost up when I try to charge and the fault is not from charging port or battery, pls what could be the issue and what can be the solution..thank you |
Not that i can't return the money o, but I go don spend am reach half so there will be no point in returning it..just sayn as a honest citizen of nigeria that I am.. |
Brymo is also a sensible artist his songs are motivating too |
The truth is, if those guys no dey use dem fake thiins why d hell are they replyn d puppy!! Abi na only me reason like that? |
The truth is, if those guys no dey use dem fake shit why d hell are they reply d puppy!! Abi na only reason like that? |
Cross river my cross river, if its not communal clash na cult war, dem no allow us do endurance trek dat year 2016A as dem wan finish each oda for dat same ugep area.. Calabar nko!! My guy dat city na calamity area, na only God save me and my fellow copas early this year for obutong street na so dem drive come like commando begin shoot, dat dey sha I belive myself say I fit fly! no be run ooo.. Thank God am outa d zone... But I miss ma babes dem.. |
Please help me out..I bought a uk used iphone 6 and barely a month now and the phone won't charge, like the charging does not boost the battery, and its not the charging port because we have tried with another charging port and new battery....any solution or reasonable advice? Thank you.. |
Please help me out..I bought a uk used iphone 6 and barely a month now and the phone won't charge, like the charging does not boost the battery, and its not the charging port because we have tried with another charging port and new battery....any solution or reasonable advice? Thank you.. |
Guy u. Be up coming na!! Compared to a friend of mine that bleeped, mother, daughter, cousin, house help, all in one house.. |
Ehn ehn!!!! Na wa o..... And I just dey recover from one weakness oo.. |
Abeg find me energy drink..I don weak tire.. . :-XAbeg find me energy drink..I don weak tire.. . |
I weak sha!! |
Christ skul is the place among mountains the only child of dallimore, born inthe year 1933, bird, angels and mountain sings, our song..up school!! |
Chascop:I been think say na only me see am oo |
Marry better person dem no go gree!!!! While you no relate FB when e dey woo u with money and things..my dear na weting dey sweet dey kill person..moreover you have agreed to 4beta. 4worse..so jst endure.. |