₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,499 members, 8,445,752 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:23 PM

Toggle theme

Lawal28c's Posts

Nairaland ForumLawal28c's ProfileLawal28c's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

Foreign AffairsRe: 10-year-old Works With His Father In Weapons Factory (pictures Inside) by lawal28c: 7:19am On Sep 10, 2013
i swr i no knw y som pipi just big dem no get common sense well dey say come sense no common.10 yrs old boy dey follow em papa work 4 weapon factory for syria abeg if u get brain tell me hw dat 1 take concern muslims or islam.na very daft pipu lyk diz punk na dem dey cos war 4 nigeria ooooooo.incase u never knw d meanin of islam na peace,islam never ever preach war so if u see afghanistan,pakistan,iran,iraq or any of diz countries dey fyt no dey relate am 2 islam abeg na dem knw y dem dey fyt.u hear nw say boko haram bomb 1 area u go say muslims wicked:::::::::::until we stop 2 dey relate individual dispute 2 religion b4 diz world go stop 2 expirience religious crisis:::::::::::::::::::::::okpolo try read wide
PoliticsRe: Nigeria Ranked Among World’s Poorest Competitive Countries. by lawal28c: 10:51am On Sep 09, 2013
i dont knw why som pipu talk as if dey are daft,sorry a say,i wonder y som1 should say dat GEJ should not blamed 4 d downfall of nigeria in all ramifications,lets go bak 2 buhari- idi agbons administration,as a doctor,u dare nt come 2 d hospital a minute after 7 am nt talking abt hospitals in d federal capital teritory alone,u dare nt leav u goat,sheep,ram nd so on roamin d street:::::::::::::::::::::::food stuffs such as salt,milk,sugar nd so on where shared 2 d poor i am sayin diz cos am a beneficiary of all doz::::so tel me,waz it d local govt or state govt dat ensured all dat?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)