Politics › Re: Buhari Commissions Central Hospital, Benin City, Edo (See Photos) by lawal28c: 3:34pm On Nov 07, 2016 |
Nice work oshio nice work buhari....Bleep what others thinks |
Travel › Re: Drivers Increase Transport Fare In Lagos, Commuters Stranded In Oshodi by lawal28c: 3:12pm On Nov 07, 2016 |
Beremx: Omo see passengers!!
O ga o! i dey tell u my man.....just dey pack dem on code make other drivers no notice |
|
|
Politics › Re: Ondo Election: One Dead As Protest Turns Bloody In Ondo State by lawal28c: 8:34am On Oct 31, 2016 |
Wetin dey pain me bsay my man dey dere |
Business › Re: Dangote - My Refinery Is 8 Times The Size Of Victoria Island by lawal28c: 9:30pm On Oct 22, 2016 |
Mai kudi yayi magana.....bt d money or d size of d refinery shouldnt b d issue here rather u should b talking abt hw many able Nigerian youth u are gonna employ to work in dat refinery.religion nd ethnicity shouldnt b d qualification bt competence |
Politics › Re: Buhari At 22nd Nigerian Economic Summit In Abuja (Photos) by lawal28c: 4:18pm On Oct 10, 2016 |
Buhari Abeg do somtin na |
Properties › Re: Six Storey Building Collapses In Abuja, 5 Laborers Trapped In The Rubble by lawal28c: 11:43am On Aug 29, 2016 |
deskhal: We should blame Buhari. what the Bleep...are u silly? |
Crime › Re: How Nigeria’s SSS Is Violating The Law And Illegally Parading Itself As DSS by lawal28c: 9:01am On Aug 27, 2016 |
mtcheeeew.....fuckupdudes |
Sports › Re: Segun Odegbami Celebrates His 64th Birthday Today by lawal28c: 8:13am On Aug 27, 2016 |
in those days |
Business › Re: Naira Depreciates As $697m Forwards Mature This Week by lawal28c: 1:08pm On Jul 18, 2016 |
[quote author=neoguru7 post=47661775]Until the zoo falls[/quote
if the zoo no fall use ur bulldozer bring am dam |
Business › Re: Naira Depreciates As $697m Forwards Mature This Week by lawal28c: 1:07pm On Jul 18, 2016 |
hmmmmmmm diz is serious |
Celebrities › Re: Wizkid's Son, Boluwatife Balogun Graduates From First Grade (Photos) by lawal28c: 5:20pm On Jul 15, 2016 |
he try ooo my own too for don't big ooo BT oluwa knw d best |
Celebrities › Re: 2baba Pictured With DJ Khaled In Los Angeles by lawal28c: 11:59am On Jun 24, 2016 |
see Khalid belle o |
Celebrities › Re: Banky W: These Days, Even Posting Good Morning Gets Me The Go & Marry Reaction by lawal28c: 11:56am On Jun 24, 2016 |
mikkypel: Celebrities are human beings too... No one is talking about brother Kolapo in my street who is now 40 years and still single Mr kolapo is broke niggar |
Celebrities › Re: Banky W: These Days, Even Posting Good Morning Gets Me The Go & Marry Reaction by lawal28c: 11:53am On Jun 24, 2016 |
gaskiya....money without marriage is bullshit.every reasonable man will like to marry when he is loaded pucketwise |
Education › Re: Nigeria Higher Education Foundation Scholarship Essay Competition 2016 - Apply by lawal28c: 7:11pm On Feb 29, 2016 |
o ki I.e ok |
Celebrities › Re: Olamide With His Son Maximilliano In A Selfie by lawal28c: 9:47am On Feb 28, 2016 |
olamide die well |
Celebrities › Re: Olamide With His Son Maximilliano In A Selfie by lawal28c: 9:46am On Feb 28, 2016 |
abeg show me kendrick,jaycole,drizzy,Milly,bigsean and Eminem foto no b diz one wey wan rap enta rap because of say dagrin dey rap..... who pursue am today?fuckin Fuji artist |
Christianity Etc › Re: Nigeria Will Gain Nothing By Killing Rev. King – Igbo Group Begs Buhari For Pard by lawal28c: 1:01pm On Feb 27, 2016 |
ChappyChase: Am an igbo man but I gladly shoot that devil that calls himself Reverend!!! abeg na man u b jooor....person kil and una dey say make dem no kill am bro I see u...nice comment |
Christianity Etc › Re: Nigeria Will Gain Nothing By Killing Rev. King – Igbo Group Begs Buhari For Pard by lawal28c: 1:00pm On Feb 27, 2016 |
mehn to some extent son Igbo's dey fuckup oooo |
Celebrities › Re: Fans React To Lucy-Candy-May, Paul Okoye's RudeBoyRecords Artiste by lawal28c: 12:57pm On Feb 27, 2016 |
Michellla: "have you seen adele naked?yet she's a hit.I dont even know you ,yet i already saw you halfnaked smh"   hahahahahahaha I dey tell u,no b deir fault na no b silly Nigerian wet dey buy deir disc....omo I rep yanki artists/songs joor |
Crime › Re: 2 Farmers Shot Dead By Fulani Herdsmen In Ghana (Graphic Photos) by lawal28c: 12:53pm On Feb 27, 2016 |
ACHIEVERBA: SERIOUSLY.....I THINK THESE FULANIS SHOULD BE WIPED OFF THE SURFACE OF THE EARTH!!!
THIS IS BECOMING TOO MUCH. NO TRIBE HAS THE MONOPOLY OF VIOLENCE!!! I dey tell u.......dey rilli mid to wiped off |
Crime › Re: 2 Farmers Shot Dead By Fulani Herdsmen In Ghana (Graphic Photos) by lawal28c: 12:52pm On Feb 27, 2016 |
dancok: Are they in ghana too? mehnnnnn dey full west Africa oooo |
Crime › Re: 2 Farmers Shot Dead By Fulani Herdsmen In Ghana (Graphic Photos) by lawal28c: 12:50pm On Feb 27, 2016 |
kestolove95: Eediots since dia fulani brother became president now...dix people don dey show dem sef o cattle....dey av bin killing even b4 goodluck became governor......don't just know y u av to relate erry fuckin tin to buhari |
Jokes Etc › Re: Hehe Hilarious Photo About Dollar Rise by lawal28c: 12:47pm On Feb 27, 2016 |
God bless Nigeria,bless d president and errybody working hard to mark sure diz great nation of ours waka go front Amen and Amin |
Jokes Etc › Re: Hehe Hilarious Photo About Dollar Rise by lawal28c: 12:45pm On Feb 27, 2016 |
lol my friend go to lem olosho oooo naim olosho tell am say one release is 500 ooo shuuuuu?wetin we bin dey run for 200 naira? |
Politics › Re: 2016 Budget: Presidency, NASS Break Deadlock As VP Osinbajo Heads Monitoring Com by lawal28c: 8:54am On Feb 27, 2016 |
I am a Nigerian........and I knw who will help d country grow its indeed buhari |
Celebrities › Re: Peter Okoye On His "Fight With Glo" by lawal28c: 9:43am On Feb 26, 2016 |
which kind big fool bdiz self?person old get money BT sense just dey run from him.......kai all diz naija mumu celebrities sef |
Celebrities › Re: Omotola With Oprah Winfrey, Boris Kodjoe & Others by lawal28c: 9:40am On Feb 26, 2016 |
na small tin?tola well don |
Celebrities › Re: Peter Okoye With Ighalo In London (photos) by lawal28c: 6:40pm On Feb 10, 2016 |
ighalo I see u just dey rep Bsyd |
Celebrities › Re: Peter Okoye With Ighalo In London (photos) by lawal28c: 6:39pm On Feb 10, 2016 |
dem die well |