Education › Re: Michael Okpara University Hostel Is On Fire (Photos) by lawal28c: 2:15pm On Jul 07, 2015 |
Shet! |
Politics › Re: Gbayi Women, Youths Protests El-rufai's Appointment Of Non Indigene..(pictured) by lawal28c: 4:31pm On Jul 06, 2015 |
Transfer news suppose dey enta here ooo |
Politics › Re: Gbayi Women, Youths Protests El-rufai's Appointment Of Non Indigene..(pictured) by lawal28c: 4:28pm On Jul 06, 2015 |
Make dem go relax abeg |
Car Talk › Re: 30 People Die In Kogi Road Accident Today by lawal28c: 4:26pm On Jul 06, 2015 |
kamair237: Make dem come blast Buhari again for this one.... abi Na Buhari fail for provide security again... RIP to d death... no b ididots dem b.....fools wey no wise,hw human beign go just useless dey relate everytin 2 politics? |
Car Talk › Re: 30 People Die In Kogi Road Accident Today by lawal28c: 4:24pm On Jul 06, 2015 |
dahdah: Bad news since MAY 29, dey dere dey mumu urself,no go find work do.....psycho |
Car Talk › Re: 30 People Die In Kogi Road Accident Today by lawal28c: 4:23pm On Jul 06, 2015 |
Make deir souls rest shap shap.amin |
|
Politics › Re: Military Intensifies Battle Against B/haram, Over 600 Terrorists Killed... by lawal28c: 4:17pm On Jul 06, 2015 |
Yesterday u said u are biafrans,2day u're saying that nigerian govt is weak,wetin concern u abeg?y nt face ur own govt nd let nigeria handle hers? |
Crime › Re: Ikorodu Bank Robbers Arrested (Details Of The Arrest) by lawal28c: 11:00am On Jul 06, 2015 |
Still buying lands
Trying 2 build LAWDS REPUBLIC |
Crime › Re: Ikorodu Bank Robbers Arrested (Details Of The Arrest) by lawal28c: 10:59am On Jul 06, 2015 |
Let's there b space and ther was#spaceship |
Jobs/Vacancies › Re: Ongoing Recruitment At Ikeja Electricity Distribution Plc - DailyJobsNG by lawal28c: 10:54am On Jul 06, 2015 |
Pry skul cert nko?ndi ara |
Crime › Re: Pirates Drown Seven-month-old Baby In A’ibom by lawal28c: 10:52am On Jul 06, 2015 |
ramdris: And some people will still be blaming FG for bombing these cowards. 
Why kill the innocent child for God sake? May the precious blood of that baby hunt them for the rest of their miserable lives. Amin!
Nigeria airforce, Navy and Army should do the needful and clear these people off the face of the earth  I swee u bro...may we continue 2 b sensible abeg |
Crime › Re: Pirates Drown Seven-month-old Baby In A’ibom by lawal28c: 10:51am On Jul 06, 2015 |
Imagine ooooooo abeg when will we learn 2 b straight foward rather than been sentimental?if na north e happen dey won't only say rubbish witf deir mouths abt the northern pipu,dem go add islam join?som pipu are just born 2 b illiterates |
Family › Re: My Wife Shows No Affection by lawal28c: 9:51am On Jul 05, 2015 |
U just av 2 increase u own romantic skills |
Family › Re: Photo: What Would You Do If You Came Home And Saw Your Child Like This!! by lawal28c: 9:48am On Jul 05, 2015 |
Make I no just knw who do ha like diz ooo |
Politics › Re: Imo Tribunal: Okorocha Begs Traditional Rulers To Intervene by lawal28c: 9:28am On Jul 03, 2015 |
Intrepid01: Rochas is one of the few liberal men from the east (plus Chief Onu Ogbonnanya) and the only person that will get south east a vice presidential slot come 2019. kill urself...all I knw iz dat witf or without u,nigeria will progress |
Politics › Re: Imo Tribunal: Okorocha Begs Traditional Rulers To Intervene by lawal28c: 9:27am On Jul 03, 2015 |
wiseoneking: What is this woman saying. You are out of point. Discuss the issue on the post. Are you a dog? Back to the post, Rochas is actually not doing fine. He may not have it easy with these men. I think he is boastful and it will never ammount to any thing for him. They are seeing him as a betrayal fool,am a man,a strong one at dat.av gat nothing 2 do witf d topic just wanna use diz medium 2 tell ya'all dat u ya'all are grown illiterates..ma bad,don't reply me |
Politics › Re: Imo Tribunal: Okorocha Begs Traditional Rulers To Intervene by lawal28c: 9:07am On Jul 03, 2015 |
I never see fools like d igbos b4 dey claim 2 b educated bt dey are d actual definition of illiteracy......hw doz diz work?u no pay my skul fee u come expect say if I blow make I spend 4 u? |
Politics › Re: Imo Tribunal: Okorocha Begs Traditional Rulers To Intervene by lawal28c: 9:05am On Jul 03, 2015 |
Bt igbos na Dogs oooo so dem expect say buhari na fool?dem no vote d guy nd dem want post? |
Politics › Re: 10 Nigerian Governors At War With Their Predecessors by lawal28c: 5:05pm On Jun 28, 2015 |
Ko kun ki,ko kun so.........nigeria go better....idiots |
Politics › Re: 10 Nigerian Governors At War With Their Predecessors by lawal28c: 5:03pm On Jun 28, 2015 |
Pope22: Hausa states and problems all the time, there is peace in igbo land, we have forgiving spirit. if 2 say delta state was nt mentioned I 4 no talk....illitrate like u |
Politics › Re: 10 Nigerian Governors At War With Their Predecessors by lawal28c: 5:02pm On Jun 28, 2015 |
Fools dey decieve deir self say biafra naim b deir country I laff at dem.....wetin ojukwu no accomplish which small rat go accomplish am,mumu pipu wey dey where dem dey,make una no go find work do,continue sleeping nd dreaming abt biafra as a country..........tozos,edo boy wey dey vex 4 any idiot wey say he b south southerner wey still dey support diz igbo fools |
Sports › Re: Emmanuel Adebayor's Mother And Brother Apologizes To Him by lawal28c: 3:18pm On Jun 28, 2015 |
malbro: hunger don fire dem like buhari for dinner party....
the guy below na copy copy I no even knw say diz kind idiot dey above me |
Sports › Re: Emmanuel Adebayor's Mother And Brother Apologizes To Him by lawal28c: 3:16pm On Jun 28, 2015 |
Person go soon relate d problem 2 buhari nw |
Politics › Re: Buhari And His Son, Yusuf Attend Juma'at Prayer At Presidential Villa Mosque by lawal28c: 7:33pm On Jun 26, 2015 |
Samchelsea: Congrats to them but I can't find his wife because during Jonathan's tenure, he was always side by side with his during church service......Interestingly my friend just told me women always stays at the back row during Muslim prayers and that I don't seem to understand why, are women now less important during prayers? mumu women nd men no dey dey same place pray.............kawo |
Crime › Re: Man Arrested For Snapping A Policeman Collecting Bribe From Motorist by lawal28c: 7:20am On Jun 25, 2015 |
shininglite: Za folice is ya prind *in duara dullard voice* aka west Germany
Buhari is a terrorist -el rufai hmmmmmmmm na until ur grand children finish university b4 u go wise? |
Crime › Re: Man Arrested For Snapping A Policeman Collecting Bribe From Motorist by lawal28c: 7:18am On Jun 25, 2015 |
shininglite: Za folice is ya prind *in duara dullard voice* aka west Germany
Buhari is a terrorist -el rufai u no just wise....shey na buhari go say make dem no beat d guy abi? |
Crime › Re: Man Arrested For Snapping A Policeman Collecting Bribe From Motorist by lawal28c: 7:17am On Jun 25, 2015 |
Nigeria police b spoiling d force since 19.....e don tay |
Crime › Re: Man Arrested For Snapping A Policeman Collecting Bribe From Motorist by lawal28c: 7:16am On Jun 25, 2015 |
Dat police need wounding ooo |
Celebrities › Re: Lesbianism: Biodun Okeowo And Wura Gold Accuse Each Other [PICS] by lawal28c: 7:10am On Jun 25, 2015 |
ARKdiscloser7: Please these slots are Yoruba Movie Actresses and not Nollywood Actresses.
Op be guided. try 2 learn.we av just nollywood and kaniwood in nigeria |
Politics › Re: President Buhari & Oyegun Unhappy As 7 APC Members Demands Ministerial Positions by lawal28c: 12:46pm On Jun 23, 2015 |
Even una fada no knw book reach am |
Education › Re: What An American Twitted About Nigeria, Is It True? by lawal28c: 12:16pm On Jun 23, 2015 |
What's up witf ya'all? |