Education › Re: Funaab Sug President Was Beaten And Harrased By The Nigerian Police by lawal28c: 9:08am On Jun 03, 2015 |
Oboy,why dem spoil d mongo pak face na?nd him self no even try arrange am cos of camera |
Politics › Re: Buhari To Attend G7 Summit by lawal28c: 9:06am On Jun 03, 2015 |
jibsai: Safe trip baba dats wat I call a presidential move |
Politics › Re: We’ll Renegotiate Our Coexistence In Nigeria —IJAW NATION by lawal28c: 3:46pm On Jun 02, 2015 |
drtwist: the Urhobo I came from, do we have leaders? I see other tribe giving their sons and daughters hope of how they will procure better tomorrow. The Urhobo youth need to stand up and ask question o mumu una go ask dat question die.........make u no go hustle dey dere dey ask questions |
Politics › Re: We’ll Renegotiate Our Coexistence In Nigeria —IJAW NATION by lawal28c: 3:43pm On Jun 02, 2015 |
|
Politics › Re: We’ll Renegotiate Our Coexistence In Nigeria —IJAW NATION by lawal28c: 3:38pm On Jun 02, 2015 |
Chigold101: good...
Modified: This is the best thing to do because living in this zoo with the born to rule elements is becoming a serious problem.
I wish aguiyi ironsi, saro wiwi and Nnamdi Azikiwe are alive to see the mess they dragged their people into.
Adaka Boro tried it is the Aguiyi Ironsi man that messed up the whole thing because of his short sightedness... ....
We need independent Lower Niger Republic or Republic of Biafra or even both.... We are tired of living in this zoo called Nigeria... .......mumu u go just kill urself,notin u sabi u sef wan comment.4 ur information,it is ken saro wiwa nt saro wiwi.........ode.I b Edo boy Auchi born 2 d bone......God bless nigeria and destroy anybody ploting it disintegration..........may d dream of d biafrans or lower niger republicans neva come 2 pass |
Politics › Re: Buhari’s Ministerial List Will Be Released Soon – Garba Shehu by lawal28c: 3:25pm On Jun 02, 2015 |
buygala: In other words, the interests of Tinubu and the other APC goons have to be sorted out regarding the ministerial appointments 
*seriously watching how GMB will balance the country's interests with that of those crooks on whose backs he rode into power  mumu must all ur comment b filled witf hate?abeg learn 2 embrace diz new govt.na wa ooooo,u nd I knw dat u can't change anytin |
Politics › Re: Buhari Meets Dasuki, Jets Out To Niger, Chad by lawal28c: 12:00am On Jun 02, 2015 |
JudismphD: So comical to see the brainless old man seeking external assistence when he and his northern oligarchy initiated the same terror group. Buhari boys don go haywire ......no dey talk like mumu boko haram has been existing even b4 96......I b correct Edo boy born nd brought up 4 bauchi,u knw hw many terrorist group dey bauchi alone?becos of say doz 1nz just lay low like boko haram in doz day?guy read ur book well oooo buhari has never been a supporter of distruction....... |
Politics › Re: The Mixed Reactions Between Obj And Gej At The Handover Ceremony by lawal28c: 12:24pm On May 30, 2015 |
stebell: And yu are always brainless as ever as Buhari the dullard frm Daura. ......set a competition for ur father and him to compete academically |
Politics › Re: First Lady, Aisha Buhari Closes Beauty Parlour by lawal28c: 12:20pm On May 30, 2015 |
SHARIAREPORTERS: And d husband go advice anoda man wife and pikin to to wear hijab cover dem face *charity begins at home Shariah ya house before u shariah naija .....mumu buhari don ever open him mouth talk abt shariah.ask ur fada I beliv say he dey always listen 2 radio nigeria. |
Politics › Re: First Lady, Aisha Buhari Closes Beauty Parlour by lawal28c: 12:18pm On May 30, 2015 |
Dorrobucci: What do you expect from wife of a brainless dullard .......create a room for ur mum nd diz woman 2 compete academicaly |
Politics › Re: Fayose Hails Buhari’s Inaugural Speech by lawal28c: 8:20am On May 30, 2015 |
LuckyLadolce:
the same man u wished death for ... Success yi sha!!! Olohun joo gbe mi leke ota ooo Amin! Our president is indeed OLUWASEGUN (VICTOR).
BABA go on sohun!!! I dey tell u......diz na wetin I no fit ever do,just imagine oooo na pesin wey u don dey insult ever since till d day of election ooooo nw him don b president u come dey lobby.....ur dignity come rubbish.politicians 4 diz part of d world na educated fools I swr |
Celebrities › Re: Agbani Darego In Hot Bikini (photo) by lawal28c: 8:19am On May 03, 2015 |
Mehnnnnnnn she dry |
Politics › Re: Tanko: 'How Imams, Northern Intellectuals, Incited The North Against Jonathan' by lawal28c: 8:15pm On May 02, 2015 |
modath: Same way the southern MOGs incited the SS, SE and SW against Baba. 
The nine universities were supposed to be compensation for the BH massacre,economic downturn, facilities delapidation .... etc abi ??
God will help you people to see that Jona's undoing was his ineptitude and lackaidasical attitude to burning national issues and not any grand conspiracy.
The north have always voted for GMB, the only change this time is the NC and SW who swung the pendulum. u've been following errytin 4rm day 1....9-ce comment,just let em knw |
Romance › Re: The Wedding Card Of IBB And Late Maryam Babangida. by lawal28c: 7:24pm On May 02, 2015 |
publicenemy: So Muslims of those days were more civilised than Muslims of today. y u dey so naive nd foolish?wetin concern religion 4 diz mata nw?lata u go say muslims like fight...whereas na pipu like u dey start am |
Politics › Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by lawal28c: 12:44am On Apr 30, 2015 |
|
Politics › Re: Buhari And Atiku Abubakar Pictured Together Laughing by lawal28c: 12:40am On Apr 30, 2015 |
Forwetinnah: I sure say na Hausa Muhammadu Buhari(expired) dey speak. d most important tin bsay Atiku understand am.....so dem don communicate.FOOL |
Politics › Re: Buhari And Atiku Abubakar Pictured Together Laughing by lawal28c: 12:39am On Apr 30, 2015 |
Xano: You guys are trying hard to make the President-elect relevant. plssssss try harder 2 make him irrelevant |
Politics › Re: Photo: Did Anyone Noticed This About The March 28 Presidential Election ? by lawal28c: 12:33am On Apr 30, 2015 |
|
Crime › Re: How The 4 Nigerians Condemned In Indonesia Will Be Killed by lawal28c: 1:57am On Apr 29, 2015 |
amzee: Na only 3 plots of land I need..
Abeg no vex, I wan build bungalow with swimming pool by d left side, garage by d right side, enough space for front wey my kids go dey play.
Thanks For Your Understanding..
What a barbaric law. hw e take concern me?shebi dem say dem no fit take deir hand do better work........ehnnnnn make dem die na.dat 1 na deir fada bizz |
Webmasters › Re: Internet Crocodile Browser Developed By Osine & Anesi, Nigerian Teenagers by lawal28c: 1:53am On Apr 29, 2015 |
Airforce1: His father is from Enugu state, his mom s from Imo state
So what does that tells you? ......that tells me u're want 2 bring politics into diz issue and for doing dat,u are a fool. |
Politics › Re: Arrest My Husband And Nigeria Will Boil –asari-dokubo’s Wife Dares Buhari by lawal28c: 1:38am On Apr 29, 2015 |
kodded: 
she is right.....arresting dokubo, jonathan and other key political figures in niger delta region and still go back to that region and take their oil will only make the militants more angry..........and you know what will happen if they are angry
...imagine person go say E get western education nd E go still dey talk d way u just talk so......na u b boko haram oooooooooooo cos u no dey educated atall.so u dey encourage militancy nd violence |
Politics › Re: Arrest My Husband And Nigeria Will Boil –asari-dokubo’s Wife Dares Buhari by lawal28c: 1:36am On Apr 29, 2015 |
kodded: 
she is right.....arresting dokubo, jonathan and other key political figures in niger delta region and still go back to that region and take their oil will only make the militants more angry..........and you know what will happen if they are angry
.....u na mumu i swr down......i just don tire 4 nigerians oooooooo...shey dat deir region no b inside nigeria E dey?....d fact b say una no fit form any country.guy i just no get anytin 2 tell u.i swr u b idiot...hear talk oooo she is right,who are u 2 knw wat is right or wrong....dama u b dullard self |
Politics › Re: Arrest My Husband And Nigeria Will Boil –asari-dokubo’s Wife Dares Buhari by lawal28c: 1:35am On Apr 29, 2015 |
kodded: 
she is right.....arresting dokubo, jonathan and other key political figures in niger delta region and still go back to that region and take their oil will only make the militants more angry..........and you know what will happen if they are angry
.....u na mumu i swr down......i just don tire 4 nigerians oooooooo...shey dat deir region no b inside nigeria E dey?....d fact b say una no fit form any country.guy i just no get anytin 2 tell u.i swr u b idiot |
Politics › Re: Arrest My Husband And Nigeria Will Boil –asari-dokubo’s Wife Dares Buhari by lawal28c: 1:31am On Apr 29, 2015 |
vickerz: look at this old hag, is that a threat or what? lol.. she thinks Buhari is a chicken hearted fellow like Gej? Dokubo is not above the law, he is just a deranged militant on the loose, no thanks to Gej, if not for the fact that Gej is a soft person, imagine, the wife of a militant making threats like this...
Buhari should do whatever it takes to clean this nation, nobody is above the law
THERE IS A NEW SHERRIF IN TOWN
DOKUBO WILL GO TO JAIL AND MY COUNTRY WONT BOIL.. ......hahahahahaha u no see say dat woman na mumu ni?just imagine as person weak ooooooo a whole hajiya naim dirty inside red colour like diz.....God forbid make i marry diz kind forbiding fruit.chai oluwa is involved oooo so diz bastard dey even support ha husband,i no fit stop 2 laff ooooo.......naim bsay Asari pikin go b osama d second.........na diz fools dey giv ma religion names....shet i bind u.LIKE HUSBAND LIKE WIFE,1 USELESS FAMILY. |
Politics › Re: Throwback Picture Of Ojukwu As A Kid - (pic) by lawal28c: 1:22am On Apr 29, 2015 |
yibobasher2: I know we are more intelligent than them. I'm just stating the obvious that these chest beaters can be the most humble tribe to be barbaric towards them from their utterances .....i b Edo boy oooo bt help me tell dat idiot say jega don clear deir doubt....shebi dem say hausa like fight. |
Politics › Re: Throwback Picture Of Ojukwu As A Kid - (pic) by lawal28c: 1:19am On Apr 29, 2015 |
raumdeuter: If only people around him knew he would lead 3million of his people to death. They would have sold him into slavery as a child. .....better still make dem bring am come Edo state make we use am do charm 4 price Akenzua......never d less sha make him soul lay down in peace. |
Politics › Re: Buhari Gets G-7 Invitation For Berlin Summit by lawal28c: 1:14am On Apr 29, 2015 |
Shebi som mumu wan form deir country make dem dey go na......if no b hungry go kill deir fada wewe.idiot illitrates wey dey where de dey......i b real Edo boy.BUHARI GO DIE?4 WHERE,HE DON MAKE AM ALREADY......may d soul of haters rest in peace.Dis is new nigeria....new govt....new errytin.i need buhari 2 giv me a golden hand chake(in ushbebe's voice) |
Celebrities › Re: Jemiriye To Perform At The Phillies Games USA (pics) by lawal28c: 12:19am On Apr 29, 2015 |
sukkot: KAI JONATHAN ........u just mumu i swr!na ur type dey cause political crisis....wetin concern muzic nw witf jonathan? |
Politics › Re: Asari Dokubo Flaunts Allegiance With Biafran Struggle by lawal28c: 12:08am On Apr 28, 2015 |
I dont blame doz pipu dat support disintegration of nigeria alone,i also blame doz dat waste deir time 2 reply or tell dem abt d consequences coupled witf diz disintegration dey so much want.somtimz i enta nairaland say make i learn bt i dey discover say na block headed pipu full here................. |
Politics › Re: Can General Buhari Do This (see Pix) by lawal28c: 11:45am On Apr 26, 2015 |
jamex93: yea sure, our president can
haters should just seat back and watch
if una set am leg, him go jump am or break am but him must make am
 ..............asin nigerians useles i swr.person don win,e don win,which 1 b una own?diz na somtin wey una fada sef no go fit change.its simple just let d guy b,if he work,he work,if he no work,e no work ahan.......................................everyday buhari will fail,buhari will fail.person just get admission,e neva ryt exam una don dey say e go fail shey una b prophecy wey dey see prophet abi?...........ma niggar i gbadun doz ur rhymes above joor |
Politics › Re: Egyptian President Invites Buhari For Discussion by lawal28c: 3:52am On Apr 22, 2015 |
omenka: Stop talking, perhaps we would mistake you for someone with sense.
"Shariarize" and "Islamize" when they outlawed Muslim Brotherhood party and sentenced its leader to 20years in prison just two days ago while other officials are serving various jail terms. .
Some of you guys are simply too daft to comment on anything that requires a little mental energy. .......SE FOOL......U MUMU FULL GROUND |
Politics › Re: Egyptian President Invites Buhari For Discussion by lawal28c: 3:49am On Apr 22, 2015 |
olalat: We need Egypt cos Egypt is the most recognized country in Africa who's has respected diplomatic view couple with age long terrorism combating experience. Egypt brokered peace between isreal and amas. They curtailed the excess of isbolla from Lebanon. Bokoharam share ideology with Isis who are all offshoot alkaeda. Intelligence gathering and sharing is fundamental in winning war nowadays than before. .......Abeg tell dem diz fools no knw anytin abt international relations na........road side mechanics wey just buy phone 2 don dey browse na,wat do u expect dem 2 wan dey drop comment. |