Lawal28c's Posts
Nairaland Forum › Lawal28c's Profile › Lawal28c's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
airsaylongcon:.........mumu u just hear OIC newly abi?OIC OIC.u just dey disturb make i come tell ur dumb skull say na babangida carry nigeria join OIC no b buhari....go read ur book well....fool |
ritux:......fool so wats up witf wen bill clinton visit nigeria?......abi ur fada no tell u?dumb ass |
Benfaco:.......guy u mumu full ground abeg joor,which book E dey say visiting na by level 2 level? |
Rexnegro:abeg wetin u expect?..........d guy na fool na?say president go visit anoda presodent mean say d 1 wey dem dey come visit na boss?........nairalanders na OLODO YAPA DOT NET DEM B......EZIOKWU |
Abeg hw many times person 1 continue 2 dey correct him fellow human like goats 4 diz nairaland?kai dull pipu still plenty 4 naija ooooooo..............wetin concern invitation witf religion nw?make una wisen up na. |
U guys are just a bunch of sentimetal idiots............abeg wen goodluck wey bsay na him administration diz cute galz lost una talk?buhari don enter nw,make una allow am atleast he say he will do what he can in d best of his capacity 2 bring diz yarinyas bak.......wat else do u want?goodluck even talk abt d galz?he send dem?him own sef na make 29 just reach make he dey go..........if no b pipu wey dey pushh d cluelsess 1,he 4 neva liv presidential villa since early 2014?am 4rm d south south so i knw my prodigal brother pass all of u useless fools................only witch naim dey happy say witches dey succeed.......theif naim dey shake theif 4 high way............Am a political ideologist nd i knw wat Aristotle plato karl max nd d rest of dem did in politics........politics is nt power,it has notin 2 do wit age.......it is d distribution of resources 2 individual(citizens)and emphasis should b placed on how dis resources are distributed.............try 2 study buhari u will knw dats wat he stands 4.i no go surprise if we start dey study buhari as 1 political philosopher world wide soon.D bane is muhammad Lawal Suleiman......4rn Edo state,Auchi 2 b precise................2 hell witf bitch ass moda fuckers |
Texcoco:eiya TEXCOCO..................just like ur name,i can see dat u are on expired cocain........u daft well well nd d level of ur illitracy na second 2 none.....i av notin 2 say bt i tink u'll learn 2 correct ur self wen u read ur comment again nd again....take ur time |
Texcoco: |
lalasticlala:naso E suppose b though bt 4 Ambode diz 1 na propakpomo |
Nimblemind:bro i taya ooooooo shey na like diz naim lil kim dey do am? |
In wazobia tone Nna mehnnnnnnnn diz nor b small tin ooooooooo.za su chi ubansu.....gbo gbo owo yen ni wan ma bi........deir fada yansh 1 1.diz iz wat we've been waiting 4.AV NEVER DOUBTED U GENERAL............. |
Sell it abeg........compose anoda 1 nd u go blast |
French montana..........Edo montana.*aint worried abt notin* |
THE gods.......BLAME EM |
Hellow..........hw are u |
NO OFFENCE BRO.......KEEP TYPING |
GANganGANgan Action film........starring M.I nd BRYMO |
Still reading OooooooooooooooooO |
So u guys actualy knw hw 2 comment.............chai God dey watch una sha...........if 2 say na 4 mosque naim diz demonic tin happen nw,the only comments we'll b readin here iz "islam iz a devilish religion"when will u guys ever learn 2 face the fact and stand by the truth...........well diz iz 2 tell u dat islam is actualy a religion of peace because no muslim 4 here don insult the church or christainity nw.1 REP ISLAM,I REP EDO STATE(STILL DAT AUCHI BOY) |
MEHN EDO BOY 4RM AUCHI DEY HEAR GOOD MUZIk 4RM D OWNER OF GOOD MUZIK..........BIG SEAN WAT IT DO...................................................ISLAM WILL NEVER FADE INSHA ALLAH |
Do not insult or fight doz dat insult or fight u over religious issues cos if u do,u will definately av dem insult Allah................u don't need 2 force any1 2 accept d truth nd embrace peace nd light urs iz just 2 let dem knw dat wat dey are doin nd wat dey are serving iz wrong.may Allah bless each nd every 1 of us.still rep islam+AUCHI EDO STATE |
Na una know...........we tin concern me if igbo nd yoruba dey fyt......if dey lyk make dem no settle na deir fada concern bdat.I wonder y u can't post somtin reasonable.UBANKU,IYA YIN,NNEGI..........IBU ONYI ALA.....SHEGU YARA......OLOSI RADA RADA |
U say d religion no Good,yet over 20-25 thousand americans dey convert 2 muslims on a daily.........chai......dats wats up |
Just lyk shekau,bin ladin,sadam nd so many oda terrorist claim say dey b muslims nd wey spoil islam in face of so many pipu na so diz guys nw dey try 2 make som muslims see diz christains as devils.........so wetin me wan tell una wey b my fellow muslim broda nw bsay,just see dat paticular person wey dey hate on ur faith as an enemy don't judge his religion liv dat 1 4 God |
Person wey dey dull,dump,clueless nd idealess abt a topic go wan type in English so dat people go say E get idea abt d mata on ground..................80% of people wey dey drop comment 4 most of our sites here in nigeria are just talkin JUBRISH........instead of 2 post wetin people fit learn 4rm,u go turn errytin 2 quarrel...........try chek hw foreigners dey handle religous talks no b all diz 1 wey u dey pull out ur daggers against d muslims.........if shekau bomb abuja,adress shekau no dey talk say na muslims jooooooor,I dey percieve say d way u dey act so u go worse pass shekau |
If I no comment,mehnnnnnnnn God go ask me.we get so many illitrate 4 diz world oooooo,aun need 2 type in English cos I knw dat diz other ones are doubting thomases nd pure illitrate.........damn,Oh God 4giv dem for dey did not knw wat dey are doin.abeg if u no get any comment 2 post e no go beta make u close ur mouth?just heared some1 calling islam a cult......dere aint no need for further lectures.......God go judge all of us oooooo,diz I knw 4 sure,imagine ooooo,d only person wey go follow idol worshipers criticise religion of God na idol worshipers......these monks wey dey post comments are not christains ooooooooo cos christain simply means christ like nd christ never ever blasphame or criticise anoda religion so 2 ma muslim brothers on d west coast just lyk pac,4get diz lil homies cos diz homies don't know shit abt no'in...(Notin)in case u don knw,nw u knw |
I think say na only north here OooooooooooooooooO..............................eya..........we are 1 nigeria |
Its simply nigeria dat has made us behaved in diz manner ooooooooO,no b our fault som pipu av never experienced power failure in som foreign nations..............u don't expect me dat get power supply in 2 out of 48hours 2 kip my mouth shut wen I see ma bub shining oooooooo,I've gat 2 b flabagasted nd by so doin av no choice dan 2 praise d department responsible for d change in colour of my electric bub which iz NEPA...............UP NEPA JOR |
chineke:::::hmmmmmmmm all of dem Go knw u on d last day,some pipu are in complete darkness dat dey can not see a single ray of light not 2 talk more of beam.chai::::::::ya Allah 4give dem(doz dat worship nd bow down b4 a creature)4 dey dont know wat dey are doin.dey will b surprise wen jesus(sa)deny dem on d last day.in d book of luke chapter18 verse 18,a rich man was trying 2 ask jesus a question nd he called jesus good master nd jesus said thou should not call me good 4 dere iz only 1 who iz Good nd dat iz God::::::::una Go come dey here dey talk about trinity,i pirty una |
impeach d bastard nd make me prsident |
we talkin money u talkin nonsense:::::::::abeg my account number dey available if u no wan spend ur own money oooooo |