Lhinah's Posts
Nairaland Forum › Lhinah's Profile › Lhinah's Posts
1 (of 1 pages)
uplifted ke?
Song wey people dont know sef |
if he kon get work nko
Abi if he won marry
Naija peep sef |
Lemme share 2 of my embarasin moment 1)I sit down 4 dinin hall(boardin house)jejelili,naso i jst dey chew my chewgum waitin 4 d server 2 finish servin...lyk a bomb sound,i jst hear one of my teacha voice(d man voice na combination of 10 microphones)4 frnt sayin'LINA STOP CHEWING GUM LYK A GOAT'..naso everybody dey laf me...xpecialy doz ss1 nd ss2 stds...na beatin i gv d juniors afta prep dat day..... 2)Naso 4 vigil pastor say make we kneel down 4 silnt praya....naso i slp off oo wen everybody don stand up....naso d pastor tap me ooo...yeeeehh c disgrace ooo |
**Clapping nd standing 4 u**....U rili dd a great job Babs....xpectin anoda great story 4rm u.. |
I rili luv dz...RIDE ON! |
Beautiful galz....abeg who notice mtn wit deir stupid sms afta u check ur balance,me no c any diffrnce btw d balance u check nd d sms....CHANGE INDEED! |
Ride on Bab |
Tankz so much...av checkd it.. |
I rili luv dz episode....bt can u pls b updatin lyk 2 episode in a day |
Nyc storie...bt sum1 suld pls xplain dat family line of Will |
Lemme guess...*Funmi wit anoda guy* |
***clapping***dz wondaful...I gv u 3 GBOZA |
Hungry 4 more uptades |
1 (of 1 pages)
Abi if he won marry
Naija peep sef