Lindajohn's Posts
Nairaland Forum › Lindajohn's Profile › Lindajohn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
What is coke, eayaa i no knw say coke na deadly deases oh, abeg what is coke? ![]() |
[quote author=Dope-ernino]d woman resemble u sef...[/quote]is like u no get elder for ur huz, i be ur mate? |
She dy scratch ur yash for u, wetin concern u |
Who go comment, me? If i ever comment for dis mumu topic, make i wear pant dance for road ![]() |
Please u guys should live my tonto for me *haterz* |
*yawns* what's going on here, did anyone die? Oh!! Birthday? O.k HBD where's my 200 naira ![]() |
My boyfriend dump me yesterday, nd i no see am for nairaland. Now davido don dump in galfriend dem come post am here, NAWA OH, ME SELF I DON TIRE FOR NL |
Abeg i here say daddy showky get ezima na true? Lwkmd |
Adex097:wetin concern bev here, na she we dy talk about? Pls i go advice u to visit any mental hospital around |
[quote author=sagytarius™][img]http://www.nairaland.com/attachments/1271473_capture_39-1_pngff78d6c52040a132e7129de6452c9574[/img][/quote]who told u j martins talks too much, na wa for u oh, u wey be adult we don see u. Mtcheeeeew |
Make we run? |
dplomaticVal: ..haterz! Na ur bizness? Even if she be james bond u go stil talk |
I wish u a succesful operation, if u agree with me pls say an amen to dat |
Oh my poko princess, dat was a nice one |
First to comment! Meeen i think it's a gal |
Please u guys should leave my tonto dicke alone oh, haterz! |
I think am the first to comment. Y na eh, now who will be dancing personaly for u |
Omo c gobe wey dis gal carri for her front, y men no go run from her, any man wey follow dis kind gal, meeen i swear to God, untimely death na in portion. |
Imagin, wetin unna want make we do, make we run? |
U guys should please leave my tonto alone (poko queen) HATERZ! |
abeg if una no get celebrity news to post make una leave, how dis gal take resemble omotala now? |
wetin una dy kill una self for? if them like make them marry, if them like make them no marry, na our business? |
Am only insterested in the guy with many cows, wow my sallah will never remain desame!!!Am only insterested in the guy with many cows, wow my sallah will never remain desame!!!Am only insterested in the guy with many cows, wow my sallah will never remain desame!!! |
Fine, since u guys don't like tall girls, u can go for dwarf girls |
Hello guys, my name is linda and am new here. pls i need ur helps |
Hello guys, my name is linda and am new here. pls i need ur help |
This is ridiculous, i mean it's absurd...:-x i can't belive it, ANGEL? |


yea!!! Tonto is back on NL front page!!!