Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 29 pages)
[quote author=Little-flicky]hmmmmm,Prince n Linpok hehehehehe... shall me reserve my statement....[/quote] ![]() ![]() Abeg no Statement Ur Reserve o ![]() ![]() ![]() |
360prince: .Baba dis one don pass ice block level o..I need real honey nw nw ![]() But wait o,na u cause am sef ![]() |
donphilopus: Abeg no masturbate oooHw mani cups of akamu u don release todai,no lie o ![]() |
[quote author=Little-flicky]no b only choir memeber@Affable, and no b only spirit lead u 2minister@Linpok... una 2,get spiritual problem and criouxly need prayers...[/quote]am led by d spirit to pray for u,bow ur head |
Affable0709: i'm a choir member. So probably, i go there to sing the gospel. Loldat is gud! D ministry is movin |
I don realise say time no dey for long tin again..abeg fire on jurr! No wait until ur JT no fit perform again... *Anitin Goes* |
praise the Lord!!!!!! If I say God is awesome now dem go disagree...if na lie ask d man. |
**primary school==>Class captain and Social prefect(primary 3,6 respectively). Secondary school==>Asst.Time keeper(Jss3) and Sports prefect(ss3)** Its "given" not giving@OP. |
kroosx:r u an employee of d "Kroosx" compani? |
50calibre: I've transcended things like that, besides women should be shown off to men, not the other way round.Seconded. |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() See as my tin don b lik "rock of ages" ![]() |
Sylvyangel: TTTT of coursee i dey fear dis dare ooooJust giv it a try,I won't b hard on u.. Hw mani guys hav u dated? ![]() |
arcbabe: YesOh cool! So close ![]() |
Affable0709: lmao. Priest? If i hear. You think i don't see you in sexuality section? Hehe btw, what am i doing there? (Thinkin aloud.... Maybe to ease some pains. Damn!)I onli go der wen am led by d spirit to minister to souls .Btw,wat do u go der to do? ![]() |
Affable0709: on a serious note this name sweet oooo.e sweet pass sweet sef...Mr&Mrs Affable |
Affable0709: funny guy. I'm not trying to turn the table around oo. (In whispers : don't you think this is a privillage i'm creating for you? My linking you guys together could take you two somewhere. Don't tell her i told you this ooo. My hand dey up)No disown ur wife o ![]() |
stefikal: #Anti-DerailingHaha! Cmon dnt b silly ...oya PM moi![]() |
stefikal: #LipsSealedOya talk nau ![]() |
360prince: .Na waoh! I refresh tire....anyhow just update now o |
Sylvyangel: and who is ur nairaland e-crush?Lma!! Non for now. ![]() T or D |
stefikal: greatest akokiteEhh!!! Plz tel me its nt unilag? |
Okaka27: *In Jigsaw's Voice*haha! U sabi jurr,,,reminds me of "SAW 3D" ![]() |
stefikal: lolzzz...my fone camera has gat 2 work nowI guessed ryt!....which skul is dah |
lorretta u: ThanksOk o! As you wish Ma . |
arcbabe: okayYexo! By d way I saw ur comment on dat professor Festus's thread.....r u frm kogi? |
tushwitch: You're a clown I swear...lmao!Lol! Dats nt d response I was xpectin,,was xpectin a "green light" ![]() |
GustavoFring:Guy haba! Dats harsh nau, |
stefikal: pic nt rily clear thoIts still ok! But wait,no let ur hostel potter abi principal catch u o ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 29 pages)






