Linpok's Posts
Nairaland Forum › Linpok's Profile › Linpok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 29 pages)
Mindependent: Wetin consine you for hia? Abeg carry yourself dey go!I forgive u. |
[quote author=Yemlizzy][/quote]Lol! Abi d guy don even enta d promised land tey tey sef ![]() |
teeejhay: thanks |
Yemlizzy: What if i tell you that i shine my eyes wella and that makes it as big as Segun Arinze's own.....hahahaLmao! Even if ur eyes big pass Segun's own *10...it takes a "second" fr anitin to hapn,hope u knw sha ![]() |
teeejhay:Eyebrows+lips+innocent look=Elegant ![]() Nice pishure. |
I to dis thread was long dead.abeg Mods mak una delete am. |
[size=20pt]#MODS abeg make una un-Ban. My guy nau,wetin I'm do una wey warrant this ban sef ![]() Abeg Make una Unban am make dis thread no die o. [/size] |
priceless love: ur own good, u get garri, me i nor even get garri to drink. Abeg make una borrow me small garri, i nor need suger.Choi!! Na so ur own bad reach ni?! ![]() ![]() |
Yemlizzy: Lol your number two sounds so unlike it.Funny you. ![]() ![]() U hav to shine ur eyes ni o!!! ![]() |
As me no get rice chop,mak I drink my garri too.,abeg who go borrow me sugar and kulikuli? |
Looking at it from a different angle,it could be that: 1»»the guy must have been so attached to his late mum,and may have seen some traits of his late mum in you. OR 2»»its one of those "one liners" some guys use to enter into the promise land. #IMO. |
Winnie1950: Uduak come update o. I don return from church.Choi!!! Dis conji no dey leave una ni?! ![]() |
[quote author=Little-flicky]oh dearie,, tanx n a big hug too... buh pls dnt charge prince 2court o,,cox am bck nw...@Linpok[/quote] ![]() iyaff leaf him alone,he don free![]() ![]() |
360prince: . *shivering* na wetin i do ?Me and u no get wahala again,as d remainin crew members don return. ![]() |
ur story is ok! But d typos too much... Just keep it up and don't b discouraged. ![]() |
[quote author=Little-flicky]hmmmm,cnt believe i missed diz story 4 a long time... shall,thumbs up 2u dearie,,fabulous job u did...@360prince welcm bck dear,duo i was not here 2call u@Linpok[/quote]oh thank goodness! I was about chargin prince to court for kidnapin u o!!![]() Tnk God u r bak if not prince for hear NweH!! *Big Hug* ![]() |
rozaymilli: Last JOB recruitment 0PPORTUNITY for 2013 now on in GOLDEN LIFE International, LAGOS Nigeria.O ga oo! E neva do u ni! Eranko. |
360prince: .yes o! I go outside since morning..I return na I'm I see ur thread for front page...congrats bro! ![]() |
ehn!!! prince u don finali mak front page o....wetin we go use celebrate nau..I dey wait o! ![]() ![]() |
360prince: .Na waoh!!! Hw two of una go dey suffer d same tin nau.... |
![]() |
Mondisweets: lol ok oBt I'll com bak fr her afta d latter ![]() |
360prince: .Na waoh! Mayb una dey play girls wella oo ![]() ![]() |






