₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,341 members, 8,435,257 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 09:41 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 4:14pm On Feb 18, 2009
i be wan tink sey sense dey wetin u dey talk,as u dey tok abt ur container wey dey wharf,dat sounds mor lik my biz,bt i don see now sey u b woman wraper grin
Jokes EtcRe: God Is Missing! by Lolabbey: 3:41pm On Feb 18, 2009
awon omo igboro (town) po ni bi grin
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:39pm On Feb 18, 2009
na wah ooo,pple dey my side ooo

studio dem don over sppoil ur show,

u neva see magga,u just dey start d search

kep trying dude grin grin
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by Lolabbey: 3:35pm On Feb 18, 2009
eeyaaa
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:34pm On Feb 18, 2009
does it mean he is a snail.
na wah ,within dis few minutes vi was gone,all dis kin tin don hapen on top ds tred
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 2:06pm On Feb 18, 2009
no b smal tin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 2:05pm On Feb 18, 2009
eeeyaaaa
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:58pm On Feb 18, 2009
omo ,c wickednesss ooo
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 1:55pm On Feb 18, 2009
i doubt it
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 1:53pm On Feb 18, 2009
i tink sey d tin don liv u,bt as e be,e b lik sey d tin just dey start,

lola runs away frm d tred 2 avoid being infected
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 1:51pm On Feb 18, 2009
i fear u ooo
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by Lolabbey: 1:50pm On Feb 18, 2009
abi tuface
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:49pm On Feb 18, 2009
o boy,u be mumu ooo,

so u sabi lie like dis,

anyway nrlndrs undrstnd so we hav decided 2 pardon u grin
Jokes EtcRe: Good Nite All by Lolabbey: 1:48pm On Feb 18, 2009
o ga oooo
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by Lolabbey: 1:47pm On Feb 18, 2009
na wah ooo,clem don nice ooo
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 1:45pm On Feb 18, 2009
no hope is left
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:44pm On Feb 18, 2009
born 2 b a ruler
Jokes EtcRe: God Is Missing! by Lolabbey: 1:43pm On Feb 18, 2009
hmmm na so ooo,

but i trust my yfy she is very diligent in prayers
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:40pm On Feb 18, 2009
good 4 u
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 1:40pm On Feb 18, 2009
rmbr we were all dere 2geda cheesy
Jokes EtcRe: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Lolabbey: 1:38pm On Feb 18, 2009
even if u buy am ,u go auction am back grin grin grin

yfy howdy
Jokes EtcRe: God Is Missing! by Lolabbey: 1:37pm On Feb 18, 2009
beeni
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 1:36pm On Feb 18, 2009
i wonder wht hapnd 2 d right eye den.was it blind or somtin grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:36pm On Feb 18, 2009
helep me tel am 000-----------------b4 i go descend on am grin grin abi na ascend grin grin gramar hard smal ooo
Jokes EtcRe: God Is Missing! by Lolabbey: 1:34pm On Feb 18, 2009
thnks 4 d help---dyab
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 1:33pm On Feb 18, 2009
c pple wey don sabi u wella,dem don defame u oo,and i dont tink i wld be nice enuf 2 do biz wth u grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:31pm On Feb 18, 2009
hahahha,c u,like sey u no knw sey na u get d atack frm rom
Jokes EtcRe: 'casino De Elegance' by Lolabbey: 1:30pm On Feb 18, 2009
and nw? d going gets biter or what cool
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 1:28pm On Feb 18, 2009
na me u dey blink eye 4?anyway babu wahala
Jokes EtcRe: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by Lolabbey: 1:27pm On Feb 18, 2009
c yabin ooo,o boy u no 9c oooo
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 1:26pm On Feb 18, 2009
abeg oo Rm,se na me u dey tok 2 abi person above mi? cool
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 1:24pm On Feb 18, 2009
i no knw ooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 339 pages)