₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,341 members, 8,435,258 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 09:43 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Secret Lover by Lolabbey: 1:17pm On Feb 17, 2009
lol
Jokes EtcRe: Quit Lookin' ! by Lolabbey: 1:13pm On Feb 17, 2009
e pain me as i knw see d image ooo angry angry
Jokes EtcRe: Ladies Shoes On Board,grab Ur Own Now! by Lolabbey: 1:12pm On Feb 17, 2009
u hav jus met wth rite person
Jokes EtcRe: What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. by Lolabbey: 1:10pm On Feb 17, 2009
se him dey pee for body ni?abi why diaper again
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 1:09pm On Feb 17, 2009
no do follow follow oo
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:08pm On Feb 17, 2009
na wah ooo
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by Lolabbey: 1:06pm On Feb 17, 2009
u sabi map oo
Jokes EtcRe: Angry Wife by Lolabbey: 1:05pm On Feb 17, 2009
na wah 4 men oo
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 1:02pm On Feb 17, 2009
iwo gan ni oga onisokuso,

spoilt brat grin
Jokes EtcRe: Nuiz In Brief by Lolabbey: 12:59pm On Feb 17, 2009
una neva get down from d bus
Jokes EtcRe: Bank Robbery by Lolabbey: 12:58pm On Feb 17, 2009
i fear you ooo
Jokes EtcNigerian Thieves! by Lolabbey(op): 12:53pm On Feb 17, 2009
THE STOLEN MACHINE,

The USA invented a machine to catch thieves,and it was taken to several countries for test.

in 30mins 500 thieves were caught in USA,

in '' 600 '' '' '' '' BRAZIL

in 25mins 800 '' '' '' '' CHINA

in 15mins 8000 '' '' '' '' SOUTH AFRICA

in 10mins 4000 '' '' '' '' GHANA

in 5mins the machine was stolen in NIGERIA grin grin grin grin grin grin grin

NIGERIAN THIEVES are the smartest grin grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 12:43pm On Feb 17, 2009
:-x
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by Lolabbey: 12:42pm On Feb 17, 2009
dem don delete am
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 12:42pm On Feb 17, 2009
na wah ooo
Jokes EtcRe: Bin Laden Married Hot Earthmama In Kano! by Lolabbey: 5:53pm On Feb 16, 2009
terrrorists cheesy
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Lolabbey: 5:52pm On Feb 16, 2009
singing instead
Jokes EtcRe: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by Lolabbey: 5:51pm On Feb 16, 2009
na wah ooo
Jokes EtcRe: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by Lolabbey: 5:49pm On Feb 16, 2009
u want mak nrlndrs dash u deir fart
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:48pm On Feb 16, 2009
clem i go tel ooo
Jokes EtcRe: Nuiz In Brief by Lolabbey: 5:47pm On Feb 16, 2009
hahahahhha,rom u knw nice at all oo
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Lolabbey: 5:47pm On Feb 16, 2009
nope,me ,win naira ke,na pounds i go win
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 5:46pm On Feb 16, 2009
u dey fear 2 talk
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 5:45pm On Feb 16, 2009
na wah ooo,i no c dis pic,omo dis man too fyn ooo
Jokes EtcRe: The Announcement by Lolabbey: 5:44pm On Feb 16, 2009
y u dey copy now,na me sey open secret now cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 5:42pm On Feb 16, 2009
na u b d spokes person,

how u dey
Jokes EtcRe: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by Lolabbey: 5:42pm On Feb 16, 2009
u say wetin cool
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by Lolabbey: 5:40pm On Feb 16, 2009
d tin don build mansion 4 him mouth grin
Jokes EtcRe: Job Opportunities by Lolabbey: 5:39pm On Feb 16, 2009
u dey fear abi u b albino
Jokes EtcRe: Angry Wife by Lolabbey: 5:38pm On Feb 16, 2009
of course u av 2 shout.oya begin dey shout shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 5:37pm On Feb 16, 2009
ben whc one b ur own

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 339 pages)