₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,154 members, 8,429,544 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 06:21 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: You've Got Mail by Lolabbey: 12:58pm On May 12, 2009
marley
Jokes EtcRe: Definition Of Marriage In America by Lolabbey: 12:57pm On May 12, 2009
it cant be son
Jokes EtcRe: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:54pm On May 12, 2009
mak sylve catch u,u hear
Jokes EtcRe: Naija Im Slangs by Lolabbey: 12:53pm On May 12, 2009
carry waka jorh
Jokes EtcRe: You've Got Mail by Lolabbey: 12:52pm On May 12, 2009
lobatan
Jokes EtcRe: Blissieng Finally Finds Love! by Lolabbey: 12:51pm On May 12, 2009
comot dia
Jokes EtcRe: I Lack Parental Care! by Lolabbey: 12:46pm On May 12, 2009
na fatherly care hin lack,he enjoys motherly care a lot
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by Lolabbey: 12:45pm On May 12, 2009
hehehheh,na wah ooooo
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 12:44pm On May 12, 2009
na u dey sell dis brand?
Jokes EtcRe: You've Got Mail by Lolabbey: 12:43pm On May 12, 2009
na small error she comot nah
Jokes EtcRe: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 12:42pm On May 12, 2009
thief
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 12:41pm On May 12, 2009
u no sey na evryday ur mam dey get younger
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Lolabbey: 12:38pm On May 12, 2009
na friday be dat . . . . abi u wan go jumaa service on tuesday
Jokes EtcRe: Little Kids by Lolabbey: 12:37pm On May 12, 2009
no be sey u fast,u dey stamer
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by Lolabbey: 12:34pm On May 12, 2009
eror don mary u finish
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 12:31pm On May 12, 2009
i no lyk d taste
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:31pm On May 12, 2009
u dnt dare nack such head
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 12:27pm On May 12, 2009
na wah
Jokes EtcRe: Blissieng Finally Finds Love! by Lolabbey: 12:21pm On May 12, 2009
wink
Jokes EtcRe: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:17pm On May 12, 2009
msheewwwwwwwwwwwww
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:13pm On May 12, 2009
shioooorrrr
Jokes EtcRe: I Lack Parental Care! by Lolabbey: 12:11pm On May 12, 2009
i took proper care of ma son,infact he is stil breastfeeding
Jokes EtcRe: You've Got Mail by Lolabbey: 12:10pm On May 12, 2009
mak hin go court nah
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:08pm On May 12, 2009
u try sha
Jokes EtcRe: Little Kids by Lolabbey: 12:08pm On May 12, 2009
y u sef dey rush dey speak
Jokes EtcRe: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 12:05pm On May 12, 2009
sharrap,today na xmas eve na wetin i dey tel u be dat
Jokes EtcRe: About Gettin Married by Lolabbey: 12:04pm On May 12, 2009
am abt getin marid
Jokes EtcRe: First Time by Lolabbey: 12:00pm On May 12, 2009
clears throat
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by Lolabbey: 11:57am On May 12, 2009
make sense out od d non[b]sense[/b]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 339 pages)