Jokes Etc › Re: Chav: by Lolabbey: 11:56am On May 12, 2009 |
d two bees dey have fun oooo  |
Jokes Etc › Re: Extremely Bad Jokes Are Hilarious^ Don't Be Afraid To Post Yours Here by Lolabbey: 11:53am On May 12, 2009 |
chaiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 11:53am On May 12, 2009 |
y i wan stand b4 |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:51am On May 12, 2009 |
wetin be dis one wey u do now,ehnnn? |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:49am On May 12, 2009 |
son,go bak 2 ur room |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 11:49am On May 12, 2009 |
u wan begin form bah |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:47am On May 12, 2009 |
mak my leg for break abi? |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by Lolabbey: 11:45am On May 12, 2009 |
go rest jare,must u sabi evry? |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 11:43am On May 12, 2009 |
u try small |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 11:42am On May 12, 2009 |
na ur spit jare |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:40am On May 12, 2009 |
dis one don pas woman wahala |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:39am On May 12, 2009 |
ki lo se yin? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 11:38am On May 12, 2009 |
na egusi with ugwu me i chop last nite |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by Lolabbey: 11:37am On May 12, 2009 |
no be u spoil us |
Jokes Etc › Re: First Time by Lolabbey: 11:33am On May 12, 2009 |
dis one wey una dey tak ona eyees see nko? |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 11:30am On May 12, 2009 |
na hin mak me tel am mak hin stand up |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 11:29am On May 12, 2009 |
today nah dec 24th nah |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 11:25am On May 12, 2009 |
i be SAN |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:23am On May 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Chav: by Lolabbey: 11:23am On May 12, 2009 |
me no even see dat one |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by Lolabbey: 11:21am On May 12, 2009 |
brb |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 11:19am On May 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Chav: by Lolabbey: 11:18am On May 12, 2009 |
i no read am bt stil understood it quite well |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 11:14am On May 12, 2009 |
dnt try loosen it  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 11:10am On May 12, 2009 |
paddy e,how runs? |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 11:09am On May 12, 2009 |
and u ,be on ur feet |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:07am On May 12, 2009 |
abeg carry ur big head comot 4 road |
|
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by Lolabbey: 11:03am On May 12, 2009 |
hmmm |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 10:59am On May 12, 2009 |
beta son |
Jokes Etc › Re: Cheer Me Up by Lolabbey: 10:59am On May 12, 2009 |
mhewwwwwwwwwwwwww |
|