Crime › Re: How We Monitor, Rob Bank Customers With Huge Withdrawals – Suspect (photo) by loomer: 4:45pm On Mar 09, 2016 |
See how d guy share dey increase like microsoft stock |
Business › Re: Ireland Returns 5 Containers Of Beans Exported From Nigeria by loomer: 3:39pm On Mar 09, 2016 |
Na since when naija start send containers of beans to ireland? Me know say n from UK nai ireland dey get beans o |
Celebrities › Re: Omg!! See What An Anambra Based Millionaire Kept In His House As Pet by loomer: 3:30pm On Mar 09, 2016 |
Who be this OP self? |
Politics › Re: Ocholi's Driver Had No Driver's Licence - FRSC by loomer: 3:28pm On Mar 09, 2016 |
Una just dey fin way to put all t blame on the driver.
No driver go overspeed if oga no permit am. |
Politics › Re: Nigerian Twitter Reacts To NNPC Workers' Protest Of Unbundling Of NNPC by loomer: 3:03pm On Mar 09, 2016 |
I beg m m , vex o, I I dem m m unbundle? |
Business › Re: In Which Bank Do Customers Waste Time Everyday? (photo) by loomer: 2:58pm On Mar 09, 2016 |
First ban |
Properties › Re: Plots Of Land For Sale In Ibadan With C Of O(300k, 400k) by loomer: 11:07am On Mar 09, 2016 |
agarawu23: yes o Oga mi Bring euro come make I follow chop inside  Chairman, all the dollars and pounds u don chop never do u? Abi u wan turn dasuki first? |
Pets › Re: Wild CATS Escape From CAGE And Invade Residential Building*video* by loomer: 11:06am On Mar 09, 2016 |
macho44: Even Rottweiler sef if im brain touch, u go see the "Wolfish" instinct for d body. Like i talk, na the way u train am matter. Rotts full where I dey stay and dem dey carry dem waka daily without threat to anyone. |
Properties › Re: Plots Of Land For Sale In Ibadan With C Of O(300k, 400k) by loomer: 4:41pm On Mar 08, 2016 |
|
Pets › Re: Wild CATS Escape From CAGE And Invade Residential Building*video* by loomer: 4:25pm On Mar 08, 2016 |
macho44: That Carnivorous instinct no dey leave them at all. E dey leave them. Unless na u no train am well. Monkey no be wild animal? |
Business › Re: Lagos Assembly Orders Relocation Of Mile 12 And Owode Markets by loomer: 12:19pm On Mar 08, 2016 |
Na only deaths dey make naija leaders get small sense |
Jobs/Vacancies › Re: Five Questions You Should Ask During An Interview by loomer: 11:54am On Mar 08, 2016 |
Basically most of these questions go don dey answered before you even apply. Cos dem supose state them for the advert. |
Pets › Re: Wild CATS Escape From CAGE And Invade Residential Building*video* by loomer: 11:19am On Mar 08, 2016 |
macho44: Lion and Tiger na domestic cats for una village? As long as them grow up for house dem no be wild animals again |
Phones › Re: Which Phone Can I Get At The Rate Of #14000? by loomer: 11:17am On Mar 08, 2016 |
augster: which kind one + one? I swear, na yesterday me know say one plus one na phone. |
Pets › Re: Wild CATS Escape From CAGE And Invade Residential Building*video* by loomer: 10:01am On Mar 08, 2016 |
You no know wetin be wildcat? |
Phones › Re: Which Phone Can I Get At The Rate Of #14000? by loomer: 9:06am On Mar 08, 2016 |
One + one |
Politics › Re: Truth About The Planned Demolition Of Gbagyi-Villa, In Kaduna Pics by loomer: 8:50am On Mar 08, 2016 |
DaBullIT: I think there would be relocation / reimbursement plan
If not , I support they defend their community anyhow they deem fit You people keep saying relocation, where govt wan relocate dem go? |
Politics › Re: Global Crude Oil Prices Rises Above Budget Benchmark by loomer: 8:46am On Mar 08, 2016 |
amaechi1: Those who are calling for the head of Mr President and his team for visiting the gulf nations should cover the faces in shame. You don't sit at home and play international politics. Life is in phase and nothing last for ever.
Nigerians, can we cement our differences and work for the progress of this project "the well being of every Nigerian".
God bless Nigeria. So na buhari's visit improve oil price? Una funny for nigeria sha. The truth be say opec and the yeye members know wetin dem supos do for oil price to improve, them just dey drag leg |
Agriculture › Re: Anambra To Begin Export Of Rice Soon – Gov. Obiano by loomer: 8:37am On Mar 08, 2016 |
RichYoungNigga: Dumb kid. You can't import rice into Nigeria. Now tell me that you can also import frozen turkey and frozen chicken into Nigeria.
Go back to school Wetin dis one dey talk this morning? First if u wan tell person something u no need resolve to insults. Secondly, all those things u call dem still dey Import dem. Weda legelly or illegally. Thank you |
Politics › Re: Swiss Govt Holds Talks With Nigeria On Repatriation Of Fresh $321m Abacha Loot by loomer: 8:32am On Mar 08, 2016 |
Where all the loots wey dem don repatriate since na? |
Agriculture › Re: Anambra To Begin Export Of Rice Soon – Gov. Obiano by loomer: 8:30am On Mar 08, 2016 |
We dey Import rice to chop, una wan export the ones una dey produce. Hope una well sha |
Politics › Re: Ocholi's Family Suspects Foul Play In His Death by loomer: 8:29am On Mar 08, 2016 |
Make una shut up jare, when una manage see good roads una go dey use areoplane speed for road. Now na driver dem dey blame as na poor man. Why the minister no warn the driver. |
Politics › Re: 2 Other Victims Of Ocholi Accident by loomer: 11:14pm On Mar 07, 2016 |
As them no dey ministers nor minister pikin pikin ho dem put dem for pick up |
Science/Technology › Re: Nigerian Man Builds "Helicopter" In Oyo (photos) by loomer: 7:08pm On Mar 07, 2016 |
Una no dey shame? The OP wey call this thing helicopter na only God go judge am |
Celebrities › Re: Princess Vitarah Blasts Tiwa Savage, Says She Is Boring by loomer: 6:52pm On Mar 07, 2016 |
When person wowo, na quarrel dem dey always try u dey relevant |
Politics › Re: LASTMA Officials Fight With A Man In Lagos(photos) by loomer: 3:04pm On Mar 07, 2016 |
Dem no go sack all these idiots wey call themselves officials. See behaviour like animal |
Politics › Re: Badeh, Metuh Sit Beside Each Other In Court (photos) by loomer: 3:02pm On Mar 07, 2016 |
To be honest, badeh or wetin be him name no fit steal that money alone, so if EFCc get evidence say him steal am, e mean say them get evidence against other top military officials. |
Politics › Re: Abba Kyari Meets Ambode After The Rescue Of Kidnapped Lagos Schoolgirls by loomer: 2:35pm On Mar 07, 2016 |
Richardonald: He deserve promotion for doing a great job for lagos, especially for nigeria What promotion? What about the other junior officers? Na the man enter the kidnappers den first or na the junior officers? |
Politics › Re: #BringBackOurGirls Member Mubaraka Sani Dies In Accident Along Abuja-kaduna Road by loomer: 2:32pm On Mar 07, 2016 |
juman: Unfortunate.
Bad governance, indiscipline drivers, bad roads, bad tires and vehicles body parts. Although e don tay small I pass that road, the road good well well. And na so people dey die there. The truth be say we no dey follow traffic laws and maintain our vehicles. |
Politics › Re: Why Can’t Those Christians That Complained Go And Fight Terrorism - Buhari by loomer: 12:15pm On Mar 07, 2016 |
Amitex: [size=18pt]I thought Nigeria have defeated Boko Haram and the terrorists are not holding any LGA in Nigeria? Who are they still fighting that we are joining Islamic Coalition? The NASS should please reject this move outright!!![/size] Leave all those people wey dey support nonsense, na till wen sharia law go take over nigeria nai their eye go clear. Abi now na so so sharia police dey arrest offenders fo north, where the nigeri police dey? |
Romance › Re: Do I Look Like A Doll? by loomer: 10:44pm On Mar 06, 2016 |
NO!!!!!! You just look like wetin dem take serve JUJU |
Politics › Re: Biafra: Kanu Drags Buhari To ECOWAS Court by loomer: 9:52pm On Mar 05, 2016 |
United nations lazy, c be ECOWAS. |