Family › Re: My Husband Went Back To Nigeria Last Christmas To Wed A New Wife - UK Woman by loomer: 12:37pm On Dec 23, 2015 |
janellemonae: But naija honeypot is better dn oyibo one. I heard its d same in d mens department as well. Its because oyibo girls see sex as a hobby so its all loose and bleugh. Those in their 20's upwards. I heard. Well, me no be statistician so I no know weda na true. All I know be say if u get better oyibo babe/wife you no go wan use eye look another woman |
Family › Re: My Husband Went Back To Nigeria Last Christmas To Wed A New Wife - UK Woman by loomer: 12:20pm On Dec 23, 2015 |
Nothing fit make me leave m oyibo wife dey come hustle nigerian one sha |
Education › Re: Nigerian Universities And Their Funny Nicknames. by loomer: 9:51am On Dec 23, 2015 |
ChizzyMaris: Please in which state is Imo state university located? Hahahahahahah, some people don mad finish. |
Romance › Re: Club Exposes Girl Who Went Partying Without Her Fiance's Knowledge by loomer: 9:43am On Dec 23, 2015 |
Lol |
Politics › Re: Yuletide: FG Declares Dec. 24, 25, 28 Public Holidays by loomer: 9:41am On Dec 23, 2015 |
E get some kind of things wey dem no dey declare or announce na. Weda una declare am or not, who una think say go go office on those days? |
Education › Re: Buhari Declares Free Higher Education by loomer: 7:17pm On Dec 22, 2015 |
Funny country. The free primary and secondary school una neva fit take care of them finish, una wan add tertiary institution.
Even European countries no dey give free tertiary education o |
Gaming › Re: Russian Gamer To Sue Fallout 4 After Losing His Job & Wife To His Addiction by loomer: 5:27am On Dec 22, 2015 |
One reason I no go ever download all these games for my system, if I no fit buy cd, make I rest. |
Politics › Re: ‘we’ll Occupy Kogi If Faleke Is Not Declared Governor-elect By Jan 10’ by loomer: 6:12pm On Dec 21, 2015 |
If una like make una occuy the whole nigeria, e no even get the smallest effect on me. |
Culture › Re: Imo State Carnival 2015 - Pictures Thread by loomer: 6:10pm On Dec 21, 2015 |
Money no dey, money no dey, una go dey organise irrelevant things with the small money wey remain |
Webmasters › Re: Top Google Searches By Nigerians 2015;Arsenal,Buhari,Diezani Arrest tops d list. by loomer: 5:52pm On Dec 21, 2015 |
How come me no search for any of these things? Make I kuku start search for them make e for no lost |
Politics › Re: Court Remands Dasuki In Kuje Prison by loomer: 2:27pm On Dec 21, 2015 |
This kuje prison no dey full self? |
|
Jobs/Vacancies › Re: 03 Reasons Why You May Be Unemployed In Nigeria. by loomer: 2:23pm On Dec 21, 2015 |
Three reasons are
1: no jobs 2: no money to pay workers 3: all of the above |
Fashion › Re: Miss Universe 2015 Host Calls The Wrong Winner by loomer: 2:19pm On Dec 21, 2015*. Modified: 12:10pm On Dec 22, 2015 |
Make I hear say I drop the crown, na civil war go start for that stage |
Jobs/Vacancies › Re: The Rigorous Processes Of Some Job Interviews In Nigeria by loomer: 2:12pm On Dec 21, 2015 |
Na people wey dey pay less dey ask questions pass for interview na |
Politics › Re: EFCC Seals Hotel Owned By Shuaibu Salisu by loomer: 2:09pm On Dec 21, 2015 |
Weda na witch hunting or na ogbanje hunting I no care. All I know be say wat goes around must surely come around.
To chop naija money na turn by turn I assure una. |
Politics › Re: Zahra Buhari Spotted Wearing 192k Shoe by loomer: 1:58pm On Dec 21, 2015 |
No proof |
Romance › Re: What Is Your Most Irritating Reply?(photos) by loomer: 8:27am On Dec 21, 2015 |
All of the above |
Technology Market › Re: California(Los Angeles),pickup services..Online purchase..(Ebay/Amazon,walmart) by loomer: 8:26am On Dec 21, 2015 |
|
Crime › Re: See Photos From Traffic Robbery On Mile 2 Last Night by loomer: 6:45pm On Dec 20, 2015 |
ceejay80s: The cars are not meant for the roads , na air car U wicked sha |
Technology Market › Re: California(Los Angeles),pickup services..Online purchase..(Ebay/Amazon,walmart) by loomer: 3:21pm On Dec 20, 2015 |
How we wan take pay wen dem wan stop us from using our ATM card online |
Crime › Re: See Photos From Traffic Robbery On Mile 2 Last Night by loomer: 2:02pm On Dec 20, 2015 |
thisisayus: U mean the car ambode bought for th1efnubu? Is for his boys. I always see how few ones are carefully parked beside d road by mib while they out looking for guilible people to harass.
Is not bot to chase thieves. Naija for you |
Politics › Re: Boko Haram Attacks Army Chief Tukur Buratai’s Hometown Again by loomer: 12:26pm On Dec 20, 2015 |
Tut dem don finish? |
Crime › Re: See Photos From Traffic Robbery On Mile 2 Last Night by loomer: 12:04pm On Dec 20, 2015 |
All the police cars and gadgets wey Ambode buy, shey na for museum them put am? |
Sports › Re: Fan Quits Chelsea, Burns Jersey After Mourinho Sacked...Returns To Arsenal (pic) by loomer: 10:33am On Dec 20, 2015 |
Oga stay where u dey, no carry bad luck go the club |
Politics › Re: Okorocha Prepares Imo For Christmas (photos) by loomer: 10:07pm On Dec 19, 2015 |
Passing by |
Romance › Re: Christmas Memories!!!! by loomer: 9:11pm On Dec 19, 2015 |
Your mama buy you "new shoe" e mean say na one leg of the shoes o |
Properties › Re: Fire Guts Magrellos Event Centre In Ogudu,ojota Lagos by loomer: 6:58pm On Dec 19, 2015 |
How them take dey weigh fire? |
Culture › Re: Does Diminutive Gnome Mat (eni Egbere) Still Bring Money? (picture) by loomer: 6:50pm On Dec 19, 2015 |
agarawu23: yeah That's the English name we call it in Nigeria 
But scientifically, they are called diminutive gnome Oh, ok. |
Culture › Re: Does Diminutive Gnome Mat (eni Egbere) Still Bring Money? (picture) by loomer: 3:33pm On Dec 19, 2015 |
Na this thing them dey call bush baby? |
Sports › Re: Jay-Jay Okocha's Swag At Rhythm Unplugged (photo) by loomer: 2:56pm On Dec 19, 2015 |
The guy belle don dey come out o, no more training |
Celebrities › Re: D'banj Spotted With Olu Maintain In Owerri by loomer: 1:08pm On Dec 19, 2015 |
If na hausa man dress like this now, una for don dey call am aboki |