|
|
|
|
Romance › Re: Pls Can We Girls Stop This by loomer: 3:52pm On Dec 14, 2015 |
I'll be back |
|
Politics › Re: Raymond Dokpesi Granted Bail. by loomer: 3:43pm On Dec 14, 2015 |
I no fit laugh. Wey the judge for go straight to the point say him no wan grant the man bail |
Politics › Re: Why We Are Buying N4.7billion Worth Of Cars- Nigeria Senate. by loomer: 3:41pm On Dec 14, 2015 |
Una neva cry reach, the cry go soon dey louder. Na level 1 una still dey |
Celebrities › Re: Linda Ikeji’s House Warming Party! (Photos) by loomer: 3:31pm On Dec 14, 2015 |
I beg, na which of them be Linda for the picture cos me no really know her face. |
Jokes Etc › Re: Arsenal Fans Praying For A Favourable UCL Draw (Hilarious Photo) by loomer: 2:51pm On Dec 14, 2015 |
Na somebody must play against barcelona na, why una come dey make am be like say them no be humans? |
Health › Re: 'Knockout' Tears Boy’s Hand In Asaba (Very Graphic Photo) by loomer: 2:42pm On Dec 14, 2015 |
Old news |
Politics › Re: Buratai Arrests Soldiers Involved In Benue Killings, Hands Them Over To NHRC by loomer: 11:52am On Dec 14, 2015 |
How una wan compensate for lives wey lost |
Sports › Re: Anthony Joshua British Heavyweight Boxing Champion: Profile & Pics by loomer: 11:18am On Dec 14, 2015 |
no be nigerian born na |
Politics › Re: Victims Of Shitte & Army Clash Robbed (Pics) by loomer: 10:01am On Dec 14, 2015 |
People were crying u say na rob, na slippers dem dey rob? |
Politics › Re: Arms: EFCC May Query Sanusi Over $2.2bn Arms Probe by loomer: 10:00am On Dec 14, 2015 |
N.A should go and shoot people if EFCC no fit do their work. Cos na the only thing wey dey rain for nigeria now |
|
Romance › Re: Guys Which One Do You Prefer » Slim Or Fat A Or B ??? by loomer: 2:16am On Dec 14, 2015 |
Money + B, I no collect |
Crime › Re: More Photos From The Clash Between The Members Of Shitte Muslim Sect & The Nige by loomer: 2:13am On Dec 14, 2015 |
Man killing man at will |
Phones › Re: MTN Introduces 3gb For 300 Naira by loomer: 2:11am On Dec 14, 2015 |
Hmmmm
|
Romance › Re: For Men: 11 Ways To Be More Handsome by loomer: 12:04am On Dec 14, 2015 |
 lefulefu: na waooh so hw a man go dey trip for a man wey dey shave all im eyebrow and d shave all d small hair for im eye lid.im face sef go come look like those masqurade masks wey dem dey use for Egwugu festival sef. |
Sports › Re: Nigerian-born Anthony Joshua Becomes British Heavyweight Boxing Champion(pics) by loomer: 9:31pm On Dec 13, 2015 |
How the guy take be nigerian born? |
Education › Re: Parent's Reply To A Teacher's Comment On Child's School Report Card by loomer: 9:27pm On Dec 13, 2015 |
Na teacher type the error? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Arsenal ( 0 - 2) On 13th December 2015 by loomer: 9:22pm On Dec 13, 2015 |
sameer1212: EPL,Laliga,bundesliga serie A etc and champions league  That's your own definition of a major trophy? They won back to back FA cups. And the last time I checked, FA cup is a major trophy. |
Romance › Re: For Men: 11 Ways To Be More Handsome by loomer: 9:20pm On Dec 13, 2015 |
lefulefu: i remember d time wey i dey secondary sch.e get one of my teacher d guy when he go barbing saloon he go shave im hair,shave im eyebrows,cut d small hair for im eyelids as well.na so wen dis guy enter class we go jus start to dey laugh cos he always ended up looking funny.weda he dey im buttocks and im down below for barbing saloon na dat one i no know sha. Chai, una no go kill person for this place. U know weda some female teachers dey trip as him dey do all that? |
Romance › Re: For Men: 11 Ways To Be More Handsome by loomer: 9:17pm On Dec 13, 2015 |
tosyne2much: OP, I have done all you listed yet I'm ugly  Brotherly, you don come. If u no talk na who go talk? How u dey |
Romance › Re: For Men: 11 Ways To Be More Handsome by loomer: 9:10pm On Dec 13, 2015 |
Durentt: Sounds more like 11 ways to become GAY  wat is a guy doin with waxing, shaving nd the rest? Nawaoooh
Real men dont wax, shave, trim eyebrows etc. Man wey don fine, don fine!! Ah, sister na lie o, men dey shave eyebrows o, ladies no like scattered brows |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Arsenal ( 0 - 2) On 13th December 2015 by loomer: 1:44pm On Dec 13, 2015 |
sameer1212: Lmao... For not wining a majour trophy for a decade abi?  What's your definition of a major trophy? |
Politics › Re: Multiple Bombs, Bullets Rock Zaria by loomer: 10:36am On Dec 13, 2015 |
If this na true, nigeria don finish b that |
Politics › Re: PDP Chieftain Criticizes Buhari Over Allocation Of N39.4bn For Oil Exploration by loomer: 10:05am On Dec 13, 2015 |
yaya93: let him waste the money. You have always supported 8 years.of Jonathan administration. Do you want what had been Invested in Chad basin a Waste? no matter the low price of oil, we will still make our money no after. discovery How can u make money from something that's beginning to less and less profitable of late? We should seek alternative to making nigeria great. Worst part self, we no even get refineries to even refine the crude. |
Family › Re: Guys Can You Do This? (photos) by loomer: 2:18am On Dec 13, 2015 |
HrmOlolade: Can you also back him or her out What's wrong with that? |
Family › Re: Guys Can You Do This? (photos) by loomer: 9:00pm On Dec 12, 2015 |
HrmOlolade: I mean your foolishness is paramount, you need a thoroughly head cleansing Because I said I can carry a baby then I'm foolish? |
Nairaland General › Re: Some Interesting Facts To Know About The Year 2016 by loomer: 3:25pm On Dec 12, 2015 |
Opportunity once lost can never be regained. |