European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Football Club With Most Supporters On Nairaland by loomer: 3:07pm On Dec 12, 2015 |
Where Leicester city enter na |
Jokes Etc › Re: Question Of The Day: How Did This Guy Wear His Shirt? (Photo) by loomer: 2:39pm On Dec 12, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: The Kind Of Traffic Light That Will Be Respected In Nigeria (Photo) by loomer: 12:24pm On Dec 12, 2015 |
johnsonjosbles: i disagree, normal nigeria man no wan die except keke napep rider and okada , some drivers will be like "oga, the light don show green because i no dey see well i no wan die here oh. Na same thin I dey talk na, people go still violate am |
Family › Re: Guys Can You Do This? (photos) by loomer: 12:23pm On Dec 12, 2015 |
HrmOlolade: Ikunle abiamo wOn tii fi Ori eleyi gba paro Them say language wey person no dey hear no dey pain am. Wetin u dey try talk? |
Celebrities › Re: Paul Okoye's Message To Ladies Who Always Make Their Man Late For Events (Photo) by loomer: 10:12am On Dec 12, 2015 |
Soon |
Politics › Re: If Jonathan Had Won..... by loomer: 10:09am On Dec 12, 2015 |
When e come to jona matter, no body go talk about social media bill. |
Family › Re: How Do I Handle A Cheating Husband by loomer: 10:05am On Dec 12, 2015 |
Cut off his dickson |
Politics › Re: Soldiers Conveying Foodstuff To Troops Ambushed By Boko Haram Men, 2 Killed by loomer: 10:04am On Dec 12, 2015 |
Now watch be ball |
Jokes Etc › Re: Question Of The Day: How Did This Guy Wear His Shirt? (Photo) by loomer: 9:15am On Dec 12, 2015 |
Person father nai una de ridicule like this |
Jokes Etc › Re: When You Later Caught That Stubborn Rat (Hilarious Photo) by loomer: 9:12am On Dec 12, 2015 |
Teeboy22: watch out
dnt be suprised ...if u dey call her, she no pick
she is with me...
I go even switch off her phone b4 we start sef!
#NoDisturbance #NocallingOnTheFone  Na u I sorry for pass, cos u go spend ur small money for nothing |
Romance › Re: Is She Right Or Just Her Opinion? (photo) by loomer: 9:11am On Dec 12, 2015 |
Na the person wey follow this one nai I blame. So as jobs no dey or business no dey thrive for this land, make 26year old go dey steal just to be responsible? |
Celebrities › Re: Davido Expecting 2nd Child With A Sexy Model With Big Butt? (Pics) by loomer: 9:10am On Dec 12, 2015 |
osesology: Why are some celebrities so reckless?
On a second thought, this kind of girl can bewitch anybody, just by her physical ass-sets, so I take back my first comment. Even if she carry gun join, she no fit bewitch me, cos I hate overload |
Jokes Etc › Re: When You Later Caught That Stubborn Rat (Hilarious Photo) by loomer: 9:02am On Dec 12, 2015 |
Teeboy22: bro...as my eyes don see am ehn..
I must get her by fire by force 
woaw..see her sexy body! Dammmmmmmmmmmmmmm Abi na see u see, no be touch or do |
|
Romance › Re: When A Girl Is Dating A Guy Who Is Not Ready For Marriage by loomer: 8:45am On Dec 12, 2015 |
The reality is that, girls are always looking for a better option, only time dey reveal such option. |
Politics › Re: PDP Chieftain Criticizes Buhari Over Allocation Of N39.4bn For Oil Exploration by loomer: 8:42am On Dec 12, 2015 |
goodlifehyd: Stupidity is when you criticize a government that's investing such amount which will provide employment, generate funds when successful and lots more but you here protecting Dasuki who spent $6B dollars doing nothing. Awon oniranu oshi Oga, but u dey read news about oil price lately. What use is the exploration gonna be wen the price of crude dey drop like plane wey wan crash? |
Celebrities › Re: Photo Of The Day - Dec 12th 2015 by loomer: 8:37am On Dec 12, 2015 |
Charity begins at home |
Business › Re: Naira Finally Crashes To 260 Per Dollar, Its Lowest In 42 Years by loomer: 8:33am On Dec 12, 2015 |
Raiders: GEJ is responsibility for all our economic problem. Na jonathan also dey responsible for ur english? |
Jokes Etc › Re: When You Later Caught That Stubborn Rat (Hilarious Photo) by loomer: 8:16am On Dec 12, 2015 |
Teeboy22: your d.p tho....  If na trouble u dey find Teeboy u no go see am, cos this na the second time u dey seek am from me |
Family › Re: Guys Can You Do This? (photos) by loomer: 8:15am On Dec 12, 2015 |
hawlahbc2014: z not? I fear for your life Oga, make u fear for your own life. Abi d pikin no be my own? |
Family › Re: Guys Can You Do This? (photos) by loomer: 11:18pm On Dec 11, 2015 |
Y not? |
Jokes Etc › Re: When You Later Caught That Stubborn Rat (Hilarious Photo) by loomer: 10:36pm On Dec 11, 2015 |
Una no dey tire to dey post same photos every now and then? Even the mods wey dey carry such topics go front page self be like say dem lack assignment |
Romance › Re: 8 Signs Your Union Might Not Last by loomer: 7:13pm On Dec 11, 2015 |
Una be God? If e go last e go last |
Christianity Etc › Re: COZA Member Reacts To Pastor's New Porsche by loomer: 5:00pm On Dec 11, 2015 |
The nigerian dream |
Jokes Etc › Re: When You Represent Your Son At His Schools Christmas Party. by loomer: 3:52pm On Dec 11, 2015 |
The father Christmas don carry overload |
Jokes Etc › Re: The Kind Of Traffic Light That Will Be Respected In Nigeria (Photo) by loomer: 3:40pm On Dec 11, 2015 |
Even with this one, people go still find way to violate traffic laws |
Family › Re: PHOTO: Couple Falls To Their Death While Having Sex By The Window by loomer: 3:31pm On Dec 11, 2015 |
The thing wey dey sweet man nai dey kill am |
Politics › Re: Akpabio's Victory: Sahara Reporters Apologizes To The Public Over False Report by loomer: 2:51pm On Dec 11, 2015 |
Wizdray: Apology Partially Accepted But Don't Make Such Dumb Mistake Again.... So una think say na mistake those people make? Why dem no verify the report before them publish am or how many people dem don sack over the fake report? |
Politics › Re: El-Rufai Playing Football Barefooted Wearing Native Attire & Eyeglass(Pics by loomer: 2:47pm On Dec 11, 2015 |
viickerz: u think like a fish
what happened to simplicity and humility? Why we dey fool ourselves? This n one reason oyibo dey always call blacks monkey. |
|
Phones › Re: Help!my Andriod Is Charging But The Percentage Is Not Increasing! by loomer: 11:56pm On Dec 10, 2015 |
Stop to use china phones you no go gree |
Politics › Re: Senator Ben Murray-bruce Drops Another Bombshell (Tweet) by loomer: 2:52pm On Dec 10, 2015 |
silvermania: Senator twitter U dey call am senator twitter, and him dey talk for people like una. |