Travel › Re: Photos From Accident At Airport Road In Abuja by loomer: 2:40pm On Dec 10, 2015 |
Speechless |
Politics › Re: Nairaland Says No To Secessionists by loomer: 2:36pm On Dec 10, 2015*. Modified: 8:23pm On Dec 10, 2015 |
southniyikaye: the most stupid talk of the year! How many una be for that ignorant sorry iboland self ? And you think nairaland is limited to Nigeria alone? Dey dere make pant dey wear you First of all, I no be igbo and I care so less whether or not them want to leave. But the truth be say yoruba and hausa too dey insult igbo and take them as nothing, what reasons have we given them so that them no go leave? |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi And Wife During Daughter's Graduation At University Of Manchester by loomer: 4:57pm On Dec 09, 2015 |
micronut: Shot the Bleep up, if u don't know what the hell you are saying.. Does the king look like a politician to you... Just because u are a gullible political haleluyah boys doesn't mean every one else is... Receive sense! Tell me as u are, u would not like to school abroad if given the opportunity... Hypocrites of modern age! Get lost! As hypocrite na word wey all of una learn for NL, I no go blame u and I no go quarrel with you. No single ruler for nigeria wey no be political representative, directly or indirectly. |
Romance › Re: Halfrica In Love by loomer: 3:39pm On Dec 09, 2015 |
E good jare, no marry no love, no attach emotionally. I dey ur back |
Politics › Re: Niger To Transfer 500 Boko Haram Prisoners To Nigeria - Reuters by loomer: 3:36pm On Dec 09, 2015 |
Two months after the transfer, u go hear say dem don free them |
Politics › Re: Fayose's Dressing To Ekiti House Of Assembly (photos) by loomer: 3:34pm On Dec 09, 2015 |
BADNEAT: I think he dressed too casual for such an official occasion There's nothing about being too casual as long as it's smart. Nai make oyibo life easy so |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi And Wife During Daughter's Graduation At University Of Manchester by loomer: 3:32pm On Dec 09, 2015 |
Na all these bastards dey shout change, see their kids dey school of abroad |
Nairaland General › Re: Strange But Funny Names Of Real People (photos) by loomer: 3:31pm On Dec 09, 2015 |
Go EPL nai u go see name |
Sports › Re: Tyson Fury Stripped Of IBF Title Less Than Two Weeks After Winning It by loomer: 12:49pm On Dec 09, 2015 |
That fight wey no sweet nai una dey think of rematch. I no go waste my time this time |
Nairaland General › Re: Conductor Cooking Under Petrol Tanker [photos] by loomer: 12:31pm On Dec 09, 2015 |
That na shit tanker |
Romance › Re: When A Girl Is Caught Cheating by loomer: 12:30pm On Dec 09, 2015 |
Khd95: What exactly is ur point I swear I I find the point like u o. |
Politics › Re: Kanu Detained In The Interest Of Peace FG Tells Court - Vanguard by loomer: 12:28pm On Dec 09, 2015 |
That's why I like some other advance nations, dem go just release the man and let am travel back to where him come from, only to send person to go silence am there. Case go end |
Science/Technology › Re: How To Create A Locally Made Inverter With Ease by loomer: 10:46am On Dec 09, 2015 |
Na so ur tv be or na the inverter no power am well? |
Politics › Re: 637 Nigerian Refugees From Cameroon Arrive Adamawa IDP Camp (Photos) by loomer: 10:39am On Dec 09, 2015 |
Na wa o, people dey suffer for this world sha |
Politics › Re: Arase Donates N1m To Injured Police Corporal In Kano by loomer: 10:33am On Dec 09, 2015 |
Make una no vex o, how much them dey pay IG of police? |
Politics › Re: Breaking: FG To Re-introduce Tolls – Fashola by loomer: 10:23am On Dec 09, 2015 |
Una go dey say "fashola is working" all the money them dey collect for tax wetin them don use am do? I just sorry for the country |
Car Talk › Re: Breaking News: Kaduna State Govt Dissolves Vehicle Inspection Office (VIO) by loomer: 10:22am On Dec 09, 2015 |
Na okada even full the state before. |
Crime › Re: NURTW Member Killed While Leaving Mosque (pictured) by loomer: 10:02am On Dec 09, 2015 |
People should stop going for visas o, if na death be the end result |
Celebrities › Re: How Aki & Pawpaw Were Embarrassed In Italy by loomer: 10:00am On Dec 09, 2015 |
That police man self just dey find trouble, the two of them don big pass car seat na |
Politics › Re: Court Of Appeal Nullifies The Election Of Uche Ekwunife Of The PDP As Senator by loomer: 3:30pm On Dec 07, 2015 |
Na everything apc wan chop? |
Politics › Re: World Diplomatic Circles To Honour Jonathan In Geneva by loomer: 3:28pm On Dec 07, 2015 |
alcmene: Its Gej or nothing
Jonathan must return
We have tasted the other side of change chanters and have seen how tasteless it is
Why better thing no dey last Even if them kidnap his family, that man no go gree be president of nigeria again. The stress too much. You no see as him don dey fresh now? |
Crime › Re: Photos From Robbery On Ikorodu Road This Morning by loomer: 2:46pm On Dec 07, 2015 |
All the RSS cars and chopper wey the governor showcase na for wetin? Crime still dey yakpa |
Crime › Re: Cadet-Corps Beat Student To Death In AAUA (Graphic Photos) by loomer: 11:55am On Dec 07, 2015 |
Taking people's lives like say na una give them the life before |
Education › Re: Nairaland Interschool Debate Fourth Edition Chatroom by loomer: 10:44am On Dec 07, 2015 |
Fynestboi: Welcome sir. Are you accepting the nomination as one of the judges for The Nairaland Interschool debate (Third Edition) sir? Yes, I am. |
Education › Re: Nairaland Interschool Debate Fourth Edition Chatroom by loomer: 10:41am On Dec 07, 2015 |
|
Politics › Re: Zahra Buhari On DEATH PENALTY For Corruption/treasury Looting (photo) by loomer: 10:38am On Dec 07, 2015 |
She no go say yes or no na, her papa na politician, and anything can happen. |
Politics › Re: 28 States In Nigeria ‘technically Bankrupt’– Gov Ajimobi by loomer: 10:32am On Dec 07, 2015 |
But una still dey leave large. It's not affecting you guys. |
Romance › Re: Guy's, Before You Run Into Debt Just To Please Her This Xmas by loomer: 10:28am On Dec 07, 2015 |
The good thing be say I don turn gay this period. From January 3rd I go become straight back. |
Romance › Re: I'm So Heart Broken Right Now by loomer: 10:19am On Dec 07, 2015 |
When you dey fall in love you no tell us, now wey dem break ur heart u dey announce am. Wetin u want us to come do for you? |
Celebrities › Re: Cossy Ojiakor Shares Photo With Her Dog by loomer: 10:15am On Dec 07, 2015 |
Wowo girl |
Politics › Re: Photos When You Discover Dokpesi Received N2.5b And Your Dad Working At AIT Free by loomer: 10:15am On Dec 07, 2015 |
montezz: U neva sleep? I been dey prepare to go meeting, I missed my flight. |
Politics › Re: Photos When You Discover Dokpesi Received N2.5b And Your Dad Working At AIT Free by loomer: 12:51am On Dec 07, 2015 |
Una go just dey carry people children dey write nonsense |