Lorddaywalker's Posts
Nairaland Forum › Lorddaywalker's Profile › Lorddaywalker's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
zerray: but one cnt withdraw from pos nah so why the 10%d person who wons d POS will hold cash,jst lik u ar buyin money wit ur ATM card.its logic.u press hw much u want wen u put in ur card,d POS owner acct wl b credited directly frm ur own acct and he wl giv u d cash. |
Smeeky: OMGSMEEKY!!! How many timz I call u ? Ehn! E b like say na u dey drink all d CIROC,HENNESSY,AMARULA,ACE, dat we buy for d gods wey sopoz dey drink shcnapps. Wake up bro,u drunk! U jst dey quote wrong pipu here,u r mistaken ISSAU for JACOB.Lolz |
cutiepie01: see who u just quote again,this aint samguine na.Or am i missing something?u all think smeeky don HIGH!? Na scope oo,he quote d new gurl intentnaly instead of samguine. He wan draw attention of d new gurl. Ah ! We catch u 2day wit ds ur trick. Lolz |
Footlocker: @darkchocolate : Fct kubwa camp has atm machine! Whilst Nasarawa KEFFI there was POS machine owner charged 10% of amount you wanted to withdraw! In essence Camps Differ :10% or wetin I hear? Thurnder fire d POS n d owner. I'm goin in ther wit ma cash. |
Samguine: Na gods you want to dey parley with?if not gods who else? Jara e! |
ajasa4link: I was being realistic ni jare. U think say Nigeria to Madagascar is a trekable journey? Oya tell me How u go pass airport with ur billions in d bag without being flagged down na. U see,me that am planning to trek to Porto novo knows what am doing. I can always take a boat to Senegal or any other place I fancy from there na.... Wait a minute, did I just say boat? I mean yatch jare, as a big manbaddest nigga! |
ikescope: Certainly bro...IDI AMIN OF UGANDA SAID SO. |
ajasa4link: U think say person like me wey Don plan all this kind exit / disappearance tactics no go sabi say Facebook get "Deactivate Account Button" wey I go Don click ni?naso oo bro,wit dat kinda money,I will raise som gods frm d dead to b ma bodyguard.lik OGUN(god of iron) sango(god of thurnder) and many more..na africa we dey joo where GPS no get meaning,I can b in ds naija wit no traces.gbabe! |
ajasa4link: And once I carry the money u still think I will stay in the same place? Of course not,relocation things ni jare. I will just jejely relocate to some peaceful place like Benin republic and live a peaceful life. Goodluck to him tracking down a Sanni Mohammed that no longer stays in the countrynice move,na em get d gulder ultimate search |
sokarsenal: . Hahaha......haba bro.....I'm not a traditionalist hence no incantations, neither am I an agnostic or an Atheist like my guy rational mind.....and with all the great things that has happened in my life I'm 100% sure there is a God....my only problem is whether its Jehovah or Yahweh or Allah or Sango or Krishna or Zeus......and moreover even if I were a christian, I should be able to use my God given free will to decide If I want to worship in a crowd full of 'recent fornicators' (some as early as the night before) every morningI undrstnd ur point bro,a lot has bin seen on dis earth.bible says do not forsake d gatherin of ur people,bt many pipu 4gt dat d gatherin mst contain pipu dat u want.u dnt nid a pastor or a alfa b4 u can serve God.I guess if God is to purnish evrybody all because of deir leaders sin,no1 wl b left behind. Thank God say God no b man. |
ajasa4link: I dont think he will go far with WANTED thingy o. Where did he get that kind of money that he is tranporting it tru public transport? This is one of the questions police will ask him sef. If the money was clean,he would have transported it tru better and official means jare.what shall it profit a unemployed nigga to xchange 20m$ for a sweatfull papers dat was designed by som pipu? For dis naija,certificate no dey fetch money joor.**in a thick rapp voice,how u wan respect boss wey no dey pay,hw u wan enjoy d salary wey no dey tey,if to say life easy,omo boys no go dey spray bullet** |
we'v heard many rumours here,dos wey get information from cook,thumps up for d info tho,dos wey dem send sms to,una welcome o!,and to dos wey dem nebor b NYSC DG,I hail u oo!..abeg no shoot me oo,all na joke oo.in ma own opinion,I no jst c 1 reason y d camp won't hold wen d time dues.we got official news b4 it was shifted to august instead of july. LET'S KIP D HOPE HIGH. #peace# |
sokarsenal: . Loool Once again I MUST QUOTE YOU Eh.....you na reasonable guy wella sha.....so as you 'rightly' or wrongly said...discuss ONLY nyschmmm. Nt going to church or mosque dsnt me d person dnt bliv in God.even d mad knws there is God |
Ojestas: because say i be soldier no mean say make u fight soldiers o. .if u fight soldier, no call me o. lolhope dem no get lock up room sha? Lol |
sokarsenal: . Thank you Oga Yokiti....so when they are clapping and singing and kneeling and facing mecca I should do those with them, but when I am leaving camp they recognise me as not religious?because na only u waka go! Lolz. Let's hear som incantations na |
highmey:naso jare,evrytin abt d camp will b boring.y person go wake me up at 3am? Hitch! Ah! Bro I go fyt soldiers oo |
highmey: Morning devotionu wan run 4rm mornin devotion? Lol |
Calakuta:lolz,u sef no go knw wen dem go dey use dem fingers towe am for inside dem fish basket.grind pepper sef for market na half u go cari go house |
sokarsenal: . Ok Sir, thank you......but I used an illustration oh.....I'm careful with what I type so I'm not misunderstood.....'For instance'.....it was an instance ,I could have used family background or cars as an illustration.....so there was never a time I said my illustration was the general rule, bro.......but thank u I get your pointI meant no diss o!,was jst talking on general basis.I guess u jst missunderstood me.all I'm tryng to say is evrybody has a story to tell..person wey grad wit pass sef na oga at d top to dos dem pursue komot 4 skul.som pipu sef na certificate of attendance dem go giv dem,just like"to whom". What I'm tryn to say is we aint equal. #PEACE# |
myworld01: omo Ado, chop knuckle*knucles** tap finger* |
adedeji65: which school u finish fromEkiti state University (formerly UNAD) |
adedeji65: at a point a friend in lower level sef tot I had extra year... lollolz som pipu sef tink say dem pursue me for skool ni..lolz |
cutiepie01: where's d pix na?I don upload am na,y d pix nt showing up,I guess d size too much.dunno o |
adedeji65: me no dey color for aws to avoid questions.....e tire me no b small,dos pipu ehn! Dem fit frustrate person wit questionz go komit suicide. Na God all d way sha |
cutiepie01: I mean u shd post a pix of ur dreads,wld like to see it.its 4months old pix tho.abeg no laff ma hair o #coveredface# |
damola311: Where is this?all d places iv mentioned,I jst gave u a clue abt d rent in dos areas,exept oluyole is where u can't really c a room aprtment bt a selfcon at d worse,and also xpensiv dan evry oda areas.u cnt c a 3bedroom for 170k there,e rear.bt nt all d area in oluyole ar xpensiv tho. |
DrPhilABd: Thanks Sir. Bt all dese expensive, hw much are u talking abt?for an area wit gud light av mentiond above,3bedroom wl cost u 150k-170k single rooms aint less dan 30k,self con 50-70k |
Meeky: Buksich good morning ma.wishing a lovely day ahead lorddaywalker bros wish a wonderful and impeccable day aheadgreat day awaits u! Hav fun |
adedeji65: me done wait 1yr 2months 2weeks be like a year, e just dey crawlI don answer questions tire 4 ma area,na evrybody dey ask y person nva go service,som pipu sef dey accuse me of nt wearin d kaki for dem to c. God time is d best tho |
Ojestas: Nah so!salute! |
ekina: Na God save u, make u talk say u dey joke; if not...if not what u gonna do? Ehn? Lolz abeg o I no fit fight oo cos I knw say u b judo+kungfu lady..hope u preparing 4 a stressfree camp? All d best |
cutiepie01: Pix or it didnt happen!pix or it didn't happen? Dnt undrstnd u ma'am |


