Lucifa2015's Posts
Nairaland Forum › Lucifa2015's Profile › Lucifa2015's Posts
Murderers in the name of God, na which kind God send Almajiri to kill persin. I no know say God, Allah, Creator dey different. Anywayz, Lucifa/Esu go deal with these people dem proper! |
Una don start again Oooo, Swegbelefu Southerners, wer una dey wen God dey dash persin brain, foolish b*astards, wer de men dey wen god dey dash persin prick? i know say all the Swegebelefu men for South dey bend down like woman wen dem wan piss. Una no understand say today na your people E go happen to, and tomorrow na other people E go happen to! AbegE, if una no fit combine forces for South, den make una ready for the Almajiri, DamPolio, Boko Ham persin, make una wear woman wrapper, lipstick get some vaseline ready for wen dem come again, because dem go come again. Lucifar know sey all una na Batty Bwoy. |
POTUT:Na "Unknown Soldier", Fela don sing about am, and dem call am 'radical'. |
Wen dem kill 100's thousands Igbos dem for civil War, dem describe am as collateral damage, no action, wen dem throw Fela mama from 2nd storey window and destroy Fela house, no action, wen dem dey bomb Ijaw village because of mend, no one say nuthin, E no be de same Army do all dis tings, now Almajiri dey die una come dey shout, una all hypocrite, I begE make una all go demonstrate if una no like am, na so so shakara una dey do for board. |
enohj2ee:Some people sef, you think say na only Boko Haram fit buy fertilizer? |
alj_harem:Dis Alj Harem sef, you think say we all be SWEGBELEFU, you dey craze, I know say you be Al Quaeda agent for NL. E no be before wey you say Boko Haram no dey exist. I know say your mission for NL be to cause confusion and palava among Southerners dem. Fork you |
E no be de same fertilizer Boko Haram dey use make Bomb? Na wa O! |
Na soooo people for South dey swegbe so! Dis na why paki an indian sef get sense pass naija, kai, wen oyinbo wan give dem independence, dem say no dem must split first, but Naija sef wey dey South, wid all the book n skool wey dem get dem just dey looklike swegbe! E gbami o! na only black manwey dey see sey somthin dey wrong for dem arrangement wey no fit stop am! |
becos dem still dey ronu na! ak47mann: |
U wan compare ole jaguda to bombing and murder, Naija peeple sef, sometimes \i tink say we come from another planet. |
I don't giva fork, una don destroy my country, fork the Northerners, dem no see demsef as Naija, |
Na wa O, dem dey go NY so dem fit continue to RONU! Na action Nation! Make una wait dere, Usman Dam Polio people dem go turn una to Eru Nation. |
ermmmm, Pandora's box |
Abegi, make the swegbelefu southern Naija slaves just dey watch and no take action, make di Yoruba continue to dey ronu na, and make de Igbo dey tink of Biafra wey don finish for 60's. Today all of una na almajiri slave, st00pid persins . |
Una don open Pandora's box, 2015 dey come |
ping pong:Emmmmm, Pandora's box |
No na, dem want more concession na , dis na direct consequence of 'pandora's box' na, A bege go check di thing wey Oyinbos dey call Pandora's box. |
dayokanu:Dis one na simple ansa na, OBJ compromise wid dem, becoz OBJ let dem practise Sharia dem no trouble am, simple ansa! |
dayokanu:Make una dey fool yoursef, na OBJ start dis rubbish, na OBJ let Northerners practice Sharia. Na wetin una think say go happen wen una give dem one inch? |
Ileke-IdI:Southern Nigerians = Swegbe + Efulefu = Swegbelefu All de northern General dem wey rule Ngeria, no fit send de almajiri dem go school, una come think say Southern presido fit do am, den una come dey wonder how Naija don go backward, na wa for dese Slave Coast swegbe persin sef, E Gbami O! |
manchy7531:If una no like am, get de fork outta dodge. |
Southern Nigerians = Swegbe + Efulefu = Swegbelefu Na wa for dis Naija leaders sef and middle clas,dem silly, e no be small. Dem go school but no fit use dem brain, dem no get simple comon sense. Dis people dem no fit make connextion between de mallam dem wey dey call for Sharia practice dis n dat, an de Islamic State. Na soooo people for South dey swegbe so! Dis na why paki an indian sef get sense pass naija, kai, wen oyinbo wan give dem independence, dem say no dem must split first, but Naija sef wey dey South, wid all the book n skool wey dem get dem just dey looklike swegbe! E gbami o! na only black manwey dey see sey somthin dey wrong for dem arrangement wey no fit stop am! |
Southern Nigerians = Swegbe + Efulefu = Swegbelefu |
sirjec:Boko Harm! Lol |
Make una bend over, una Master don give instruction, Batty Bwoys! ![]() |
Southerners = Swegbe Persin dey pafuka, bomb dey blast, una dey say na joke, dese people sef! Boko Haram dey come, make una dey watch, una yeye people! Wen Boko Haram dey bomb dem own people an dem no dey care, so na wetin una think go happen when dem com down South, na so so corn beef go dey spray everywhere! Stupid maggots! Nonsesnse. |

, dis na direct consequence of 'pandora's box' na, A bege go check di thing wey Oyinbos dey call Pandora's box.