Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,605 members, 7,840,438 topics. Date: Sunday, 26 May 2024 at 04:48 AM |
Nairaland Forum / Mac0's Profile / Mac0's Posts
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 4:50pm On Oct 12, 2023 |
Una don leave Movies or series discussion, come dey argue religion and politics. After all of una go dey hit head for wall, dey rant, dey report baddestguyp & writernig wey dey post movies in series thread and anime. Una no see this ones wey dey argue religion abi? Craze people. 4 Likes 2 Shares |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 4:48pm On Aug 24, 2023 |
CrystalTiger: But I told you na. Seems you're new here. Once you see Ohbrittania's rating just scroll past it as fast as you can. It's 100% bullshit. A video of me shitting in my toilet will easily be the best series he's ever watched in his lifetime. 12/10 for him. Ratings to look out for: writernig, abduleez, nani. But I'll go for Writernig guy because his ratings are usually not far off. 7 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 9:40pm On Aug 21, 2023 |
sod09: Na the women he dey rate, if you observe am well. If beautiful women full the movie/series, na straight 9/10 or 10/10 rating. Check all the series/movies he rate u go confirm wetin I dey talk. 1 Like |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 4:17pm On Aug 21, 2023 |
OhBritannia: 8/10 indeed. 🤡 For this wack series. If una like, make una rush go download am. You go understand why this guy rating na so so 8/10, 9/10. Even if I record myself when I dey cough upload am, he go rate am 11/10. Sha no come here come complain. 10 Likes 2 Shares
|
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 5:14pm On Aug 05, 2023 |
pu7pl3: 👀
|
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 4:00pm On Mar 21, 2023 |
Baddestguyp: Come and reply me in the Series thread. |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 4:00pm On Mar 21, 2023 |
Where can i download SUITS from Season 1 - 9 in 720p with SUBTITLES? Can't seem to find it anywhere. |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 10:42am On Mar 21, 2023 |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 8:05pm On Oct 14, 2022 |
Baddestguyp: Lord of lamba. According to one guy here. Even the creators of the show don admit say the show no too carry weight. 4 Likes 2 Shares |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 12:36pm On Oct 09, 2022 |
donforeign: Too dark to see, maybe. But boring? Hell no. Are you really that blind to see the Civil War fast approaching between the two great houses? The rings of power in my opinion is heading nowhere. Only kids love the show. House of the dragon >> IMDB = 8.6/10, RT = 86% - 83%, Liked by 89% on Google, Twitter = 700k followers. Ring of power >> IMDB = 6.9/10, RT = 85% - 38%, Liked by 69% on Google, Twitter = 500k followers. Trop is not on hotd level. Compare it with the flash please. 7 Likes 2 Shares |
Foreign Affairs / Re: The U.S. Is Stealing 60,000 Barrels Of Oil From Syria Daily (Photos) by Mac0: 9:04pm On Aug 26, 2022 |
WriterNig: This is criminal. Now who's going to hold them accountable? As if the people of Syria haven't suffered enough. |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 1:30pm On Aug 19, 2022 |
This thread no longer serves its purpose as a movie thread. It's now infested with market women, SIMPs and feminists. Yuck I'm out. 6 Likes |
TV/Movies / Re: What Movie Are You Watching Now? by Mac0: 1:24pm On Aug 19, 2022 |
WriterNig: Nahh.. Bro you're too obsessed with Russia, their military and Putin. It's annoying. 2 Likes |
Foreign Affairs / Re: Russia Will Forcefully Take Back Alaska From U.S, If Provoked (Photos) by Mac0: 10:33pm On Jul 09, 2022 |
TV/Movies / Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mac0: 11:21pm On Jun 20, 2022 |
abduleez1: Nope. Hajime Isayama.
|
Foreign Affairs / Re: Admiral Makarov: Russian Warship Safely Returns To Black Sea (Pictures) by Mac0: 4:54pm On May 07, 2022 |
Some of you are taking this NATO vs Russia argument a bit too far. Both Russia & NATO don't give a flying f*ck about Africans. 6 Likes 1 Share |
Foreign Affairs / Re: Admiral Makarov: Russian Warship Safely Returns To Black Sea (Pictures) by Mac0: 4:52pm On May 07, 2022 |
WriterNig: This is why it's really important to hear from both sides. |
Foreign Affairs / Re: I'm Going To War With You Guys, U.S President Biden Jokes With Union Workers by Mac0: 11:59pm On Apr 06, 2022 |
Go and sit down old man. You'll end up sending young men to their graves. 3 Likes |
Foreign Affairs / Re: Putin Deploys 'Thermobaric' Bombs That Can Rupture Enemy Lungs To Ukraine (Pix) by Mac0: 8:14am On Feb 28, 2022 |
Damn 3 Likes |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 7:12pm On Feb 26, 2022 |
Oscillator: I no fit believe. How 42 years old woman go get so much time on her hands to dey here 24/7 dey argue with ppl wey she fit born? No be ment? No small girl joor. Highest 27 yrs old. |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 6:23pm On Feb 26, 2022 |
luminouz: Anytime I login here see that girl comment i dey always wonder; who born dis pikin?! Maybe na orphan she be. Because d bitterness wey full her body ehnn. Always eating up herself for nothing. |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:48pm On Feb 26, 2022 |
Oscillator: I doubt she's even up to 30, she types like a young woman. She's just playing with your minds. But you see that saphiere girl. I can bet my balls she's over 30. Bitter leaf sweet pass am. |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:41pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: How many threads have you created to appreciate nigerian men? Other than bashing, bashing and more bashing threads. I've never seen a single thread created to appreciate black men. Not even one. But I've seen hundreds of threads created by men to appreciate african women beauty and everything about women.. Both here and on Twitter, Facebook. What more do you want? You want to be worshipped like a god? 3 Likes |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:26pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: And i dey tell you say currently, we dey the same position as white men. Whether u wan believe am or not. Only issue we get na corruption and bribery. Even u sef follow for this problem. |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:22pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: OK but na the "beer parlor" dey feed the country, including you madam black man hater These white men wey u dey defend, hope say dem go defend u when the time come? Madam e no get wetin u wan tell me. Black men don see, don conquer. C'est fini. How many men u know sef wey u think say all of dem dey worry themselves abt women body parts? 2 Likes |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:16pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: OK what of the indigenous companies? Na white men get those ones too abi? These white men wey u dey defend, hope say dem go defend u when the time come? Madam e no get wetin u wan tell me. Black men don see, don conquer. C'est fini. How many men u know sef wey u think say all of dem dey worry themselves abt women body parts? |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 5:12pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: D foreign companies and firms wey dey naija nko? If d environment dey unfavorable dem go invest billions of $ here? U no fit make complete sentence without mentioning prick, vagina. How those ones take concern wetin we dey talk now? But black men don already dey compete with white men na. Even dey outperform them. Go all those companies wey i mention, black men full am. Na why dem dey complain say we dey take their jobs and even their women. African man (Obama) don even rule them (USA) sef so madam wetin remain? Spits on her smelly pimple riddled black face!! 1 Like |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 4:56pm On Feb 26, 2022 |
pocohantas: Ode! E be like say u neva waka anywhere for ur life. Go all the major factories and manufacturing plants for naija. Na white men dey there dey abi? For DARPA, MICROSOFT, TESLA, APPLE, IBM, GOOGLE, LOCKHEED MARTIN and all the major companies for US, Africa, black men (nigerian men) no dey there abi? Continue to dey deceive urself. Ur eye go soon open. 7 Likes |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 4:46pm On Feb 26, 2022 |
yuping: Simple.... Whoever sacrifices more deserves more. Men are ruling, respected and feared today because of the ultimate sacrifices they've made in the past. Reaping the fruits of their hard work. Every single thing you see in the world today was built by men. Any woman wey tell u say she be strong, powerful independent woman. Just tell am make she calm down say time go come when she go prove her strength. 5 Likes |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 4:37pm On Feb 26, 2022 |
Oscillator: Gbam u don talk am finish. My own be say any woman or dirty feminist wey open mouth tell me equality bla bla bla.. Na heavy slap she go collect. Equality punish una life. Cococandy feminist commander, u suppose carry ur fellow #powerful women #girl power go Ukraine go "fight" for freedom na. Abi na when d men don make everywhere comfortable finish una go come show? 2 Likes 1 Share |
Romance / Re: Feminist Please Gather Here, I Have A Question. by Mac0: 4:26pm On Feb 26, 2022 |
DoggoneDogg: U dey waste ur time. Dem go still find excuse for their cowardice. For real life dem no fit say shit for where men dem siddon. Only to hide behind keyboard dey boast. Na baby factories dem be. No other use to mankind. When d men don save their country finish dem go carry their 2 left legs come dey drag equality with men. Their own war na for social media them dey fight. I like wetin dey happen for Ukraine, at least e don teach them say MEN na the only true resources wey any country get ohh. Women just dey life dey occupy space, dey consume and disturb men with their running mouth. Man and woman no fit everrrrrr dey equal till kingdom come. Women sef know! 12 Likes |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55 |