Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:19pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: i don old naa! i no wan die for nothing, All dat moni wey i gather na who go spend am?  hahahah chai na money wey you gather you just dey think of abi, na ur akpa amu wey go wast Na be my wahala |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:15pm On Sep 16, 2018 |
|
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:14pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: na soo? chai! una own don bend be dat for dat una contiri! how pesin go fit find woman if all of dem dey vex? ar swear, me sef don tire oo! well ar nor care, I dey go carry her come Anambra for December, come oo Gypsey she dey sell win for Edo here, make we go buy for her store oo  |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:12pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: Yes!! she get gun because na only Mumu pesin dey carry gun waka or shoot people instead Engaging in Dialogue. see as you come cool now, |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:10pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: Ehee! naa! i am scared oo!  come nor cross boundaries oo, na friends I say make you be with her oo! except you wan collect some lashes from her pipu |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:09pm On Sep 16, 2018 |
|
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 2:06pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: Shy keh For dix economy no one is shy everyone is just angry eh why una dey vex, una dey forbid to manage, I know say everywhere tight but babe nor go use coz of Naija kpalava con dey miss fun oo! u go only old leave life without enjoyment! |
Romance › Re: Guys Is This The Most Painful Type Of Heartbreak? by Martin0(m): 2:04pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: lol you will be like see dix one o!! Aunty na help I wan just help you.. you know that kin thing! imagine say na me dey do you that thin wey op talk, I go just wait for another day to come then ar go do you back! But ar never experience am sha! |
Romance › Re: Guys Is This The Most Painful Type Of Heartbreak? by Martin0(m): 2:01pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: Yes na Na who no talk him mouth Dey smell hahahahaha  ar see, Na ur mama you go resemble oo ar sure, u dey talk like one of my friend, oo! she dey sell weapons for iyama, if you know you know! nor be my mouth you go hear am! eheh wait oo |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 1:58pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: blow my brains out for were? i no get time for mumu Khiaa.  Gypsey come oo e get one of small fine girl wey I never introduce to you oo, Jacqueline22  I dey tell her to get ready and travel for me year ending, but it seems she's introvert  |
Romance › Re: Guys Is This The Most Painful Type Of Heartbreak? by Martin0(m): 1:56pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: lol you will be like see dix one o!! Aunty na help I wan just help you.. can I say something?  |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 1:55pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: blow my brains out for were? i no get time for mumu Khiaa.  eheh you don get mind pass before oo, she get gun oo  |
Romance › Re: Ladies, Make Una Come Talk For This Issue Oo by Martin0(op): 1:42pm On Sep 16, 2018 |
LuciferCristi: She should burn her underwear abeg. 
An unattractive woman walking about a man's house with big big pant can make a man impotent after a while. Any underwear that covers your boob/ass fully is a turn off.
*She should go get some g-strings, fishnets, butt plugs, handcuffs, whip, gags etc. *Learn variety of meows, growls & whine sounds. *Start talking dirty to him in inappropriate places (like in church or a banking hall). *Install a pole in his room & shock him occasionally with pole dances & strip teases. *Give him a sloppy head (with no hands) while he's watching his football match *Demand he cums in your mouth / on your face *Oil yourself up for no damn reason & wear bikini with it
Try these moves first let's see whether the bastard will continue giving excuses. u dey represent your name well well, I like as you take dey shoot oo  I hop you all are see this oo, Lefulefu abeg come examine this guy opinion  |
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 1:39pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: Oya tell her to start Adult school, just because people be mama no mean say dem get sense. Afterall Nowadays children dey get pregnant Anyhow dey born pikins. Baby mamarism..  hahahah Na wa for you oo, nor let that babe vex blow off ur brains oo  ar see ur message oo but I never open am to ready,my Nairaland babies and Co just pin me for where with messages  |
Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Martin0(m): 1:36pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: Dat nice ..enjoy yourself na so! But no enjoyment inside sha, na to stay house and sleep be my own enjoyment! come oo, wait my collect ur email now, ar don first ask you this thin before, but you pretend like say you nor hear  gimme ur email here make I soco u  |
Romance › Re: Ladies, Make Una Come Talk For This Issue Oo by Martin0(op): 1:34pm On Sep 16, 2018 |
|
Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Martin0(m): 12:55pm On Sep 16, 2018 |
Jacqueline22: How was service? What are you gonna cook today Sunday? eh service kwa  so you nor know? Babe are nor dey do service or church things oo, infact ar nor dey go church! nor vex oo, just telling you sha! oh mehn are lazy to cook oo, and ar nor fit think of anything to cook now, and I never begin hungry too! later in the evening ar go enter market go buy orange, and emm titanic movie! then ar return home, then visit airport road to go see person  |
Romance › Ladies, Make Una Come Talk For This Issue Oo by Martin0(op): 12:50pm On Sep 16, 2018 |
make una advice this fine babe oo, well I say make i share the post to una! all the way from one corner! make una tell this babe how she go take dey shoot knockouts ooo, I know say who nor sabi shoots knockouts na im hand the knockouts go for shoot 
|
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 12:46pm On Sep 16, 2018 |
gypsey: well.. tell her to stop making assumptious accussations. she should also concentrate more on her studies than on Nairaland maybe she would learn something. hia on her studies kwa  na person mama na u dey tel to concentrate on studies again  |
Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Martin0(m): 12:44pm On Sep 16, 2018 |
|
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Martin0(m): 9:13am On Sep 16, 2018 |
gypsey: Okay, there is no point trying to educate you, you seem Adamantly dumb.
I am not surprised, I didn't expect you to Comprehend My Further Elaborations, You juveniles do not want to learn nowadays. go eat some doughnuts child.
Good luck  hey hey wait, abeg relax i first, leav her for me Biko  abeg oo khiaa na my friend oo, if she nor agree just leav her alon for me before she will report you to me  |
Romance › Re: "Nothing Wrong In Dating A Married Man If He Takes Care Of His Family" by Martin0(m): 8:29am On Sep 16, 2018 |
pocohantas: E weak me o. Shebi men are polygamous in nature. Men can cheat and love their wives.
Isn't that the same thing this lady is saying? eh poly what, come oo this girl,hmmmmm yesterday me and one of my long time friend babe talked about this on phone, and she was always talking and sounding this polygamous something to me like say e concern me  abeg are nor too understand why you dey and una dey use cheat as conclusion to polygamy |
Romance › Someone Should Please Give This A Caption! by Martin0(op): 8:23am On Sep 16, 2018 |
we all get something wey we like for woman body, even the ladies know! yansh nor dey attract me, breast nor dey attract me, not even K. P I know my own... OK but this guy shhhheeewww! I nor too understand this pics oo 
|
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 7:23am On Sep 16, 2018 |
Twoclans: Martin biko this is a case of law of diminishing returns ,if as a lady sex is all you can bring to the table in a relationship definitely one day the guy will assume your once tight pussy is now an ocean.
As a woman you must create scarcity with your pussy even if you are married .A high percentage of people don't ever appreciate what is always available .  hmmmm twobaby one  OK oo u don talk ur own now  |
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 6:41am On Sep 16, 2018 |
Twoclans: Martin biko this is a case of law of diminishing returns ,if as a lady sex is all you can bring to the table in a relationship definitely one day the guy will assume your once tight pussy is now an ocean.
As a woman you must create scarcity with your pussy even if you are married .A high percentage of people don't ever appreciate what is always available .  hmmmm twobaby one  OK oo u don talk ur own now  |
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 9:48pm On Sep 15, 2018 |
Oyindidi: I feel him no well at all. hmmmm OK oo |
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 9:44pm On Sep 15, 2018 |
Jacqueline22: Hmmm bom I don’t know what you want me to say so you see this topic  mehn u need to know what to say oo  |
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 9:38pm On Sep 15, 2018 |
Oyindidi: This man dey craze why you talk like that madam  |
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 9:36pm On Sep 15, 2018 |
|
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 9:19pm On Sep 15, 2018 |
|
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 4:14pm On Sep 15, 2018 |
|
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Martin0(op): 4:08pm On Sep 15, 2018 |
lefulefu: Ok the guy said when he first met her the toto was tight but now the toto is wide. All i can say is dat d widening of the pussy is totally d guy's fault. Na im widen d toto.dats all i can deduce frm d post . really  na wa oo  how im take widen am, what if im dickk small  |