Martin0's Posts
Nairaland Forum › Martin0's Profile › Martin0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 572 pages)
Jacqueline22:so na October them born you no wonder you be like this, now I know, why you are like this! eheh I talk am say e get reason why you be like this! so na true say people wey dem born for October dey exist and be like this eh OK, I see![]() |
Twoclans:mehn who introvert epp eh see ma sister's and mama and Papa go beat if them hear say na woman toast me![]() |
Jacqueline22:make I advice you as a brother! e go better say you go dey gym oo coz if you dey eat early morning like this hmmmmmmm people go hmmmm my nor talk sha..... well if you like eat sleep turn to blom blom ar go still stick with you,afterall what are friends for ![]() |
noruwasman:Amen oo heavens knows we are all waiting ![]() |
chineloSA:na WA for you, for this kind time na u dey sleep ![]() nor worry she don already dey beg me for her mind now, ar know |
chineloSA:hahahah i see it in your eyes better woman ![]() |
chineloSA:gbam orga na dili gi mma na afor, oyea, nkwor, eke ![]() |
chineloSA:come twoclans, Jacqueline22 chineloSA I here by join una as friends ![]() una dey always make me laugh everytime wey I see una comment ![]() again e get one babe wey dey always from back door view comments, she know herself amongst una nor dey hide again oo coz I dey check everybody profile anytime I enter this forum![]() |
chineloSA:gbam chinelo chinelo for this comment you go born six children once! Amen! |
Twoclans:u dey craze abi come u don dey grow wings now abi OK I see |
DateMynd44:hahahahah hahahah ![]() ![]() |
DateMynd44:Na one place for calaba there oo ![]() |
lefulefu:yeah ![]() |
lefulefu:without say them nor tell you this na original ynash |
lefulefu:just negodu eh ![]() |
lefulefu:o boy nor be small thing oo, I go buy something for agbado market when I see pipu just dey shout Jesus! |
ladygudhead:wait wait make I add you for the oza room |
lefulefu:baddest |
ladygudhead:I say we dey go out next week ![]() |
lefulefu:hahahahaha my friend like ur behind wella and im never see am oo well Lefulefu I know she get nice ukwu for you soft and moderate one![]() |
ladygudhead:confirm I like this your mentality, some people go just dey use I love you love you dey enter something wey dem nor fit start! infact see Next Week me and you dey go see one of my Nairaland friend maybe I will talk to her then I go know weitin she wan talk![]() |
ladygudhead:hhahahahahah I don dey suspect you oo anyway make I make myself clear, I be bad boy oo incase I begin toast you now mmmmmm Martin bad oo![]() |
ladygudhead:yeah na we how ur side na |
ladygudhead:I dey edo now! but Na igbo man ar be from (Anambra) |
ladygudhead:OK emm hear you,! ![]() |
Jacqueline22:really mehn I don finally get friend wey like traveling like my sister ooo I serious ooo nor be joke! na u I go dey wait for now! |
ladygudhead:if you like come be wuffu town all I know is I like warri babe's, I used to have one friend from delta as of last year, she told me to use the word "wafy -babe when addressing her, secondly I just felt maybe few or many of the ladies there would prefer calling them wafy babe just to signal to people where they are from! then ukwu governor na my paddy, Lefulefu his the chairman of all ukwu in town |
Oya oooo ma pipu how una see this kin punishment for "rapist "
|
What is Good for the Goose is also Good for the Gander. If I go to a pastor and said I want to do a church wedding, but I don’t want Bible around on the day, I don’t want the name of Jesus to be mentioned on the day. Because I’m Onye ogo muo (Traditionalist), I don’t subscribe to the bible and I don’t believe in Jesus. Surely no pastor or church will tolerate that. But when church goers and Christians wanna do Igbo traditional wedding, they come with hundreds of conditions, no palm wine or Mmai Nkwo, no tobacco, no itu mmai (Libetion) which we do in honour of our ancestors who laid the foundation of what we’ve gathered to do. No igu Ofor Ndu, which is our way of communing with the Gods of the land, forces of nature and all the energies that make us who we are as a community, releasing a generational and ancestral blessings and proclamations on the Union. And we keep tolerating their baggage, keep watering down the things that held us together and make us a unique people. How much more can we keep adjusting our standard for a group who’s intention is to Christianise, westernise and Europeanise every element and institution that make us a unique people? If we don’t put our feet on the ground and push back this invasion, the Igbo race will go extinct, not that Igbo people will all die off literally, but a people without an original self identity, are technically extinct in the committee of races. Like they say, give to Caesar what belongs to him and to God what belongs to him. If you go to Rome they say, behave like the Romans. If you don’t like the terms and conditions of a traditional wedding ceremony, please kuku just go and do your Church/white wedding alone or go to the Registry. Is not a must to do traditional wedding if you can’t respect its sacredness. Ndewo nu ooh. Owokwa Ka oham na onu.
|
Mizwisdom:very true! I love to visit Tortuga Island again ![]() |
mmmm I already have plan's to visit this city this December, for fun Jacqueline22 will you like to go with me, let's plan together maybe add some few friends along! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 572 pages)
no wonder you be like this, now I know, why you are like this! eheh I talk am say e get reason why you be like this! so na true say people wey dem born for October dey exist and be like this eh OK, I see




.. This na original yansh.. Non aba made..non chinese made..d real deal