Mazzatov's Posts
Nairaland Forum › Mazzatov's Profile › Mazzatov's Posts
EbenezerTriumph:Cmon man, what’s with the after fucking you, damn they both bleeped each other, they both use each other, Gurls are crazy, it could be her controlling the game and actually be the one that dumped his ass after fucking him When it comes to sex, those gender no deh think twice, they take it as a business or for pleasure only, so it depends on how you wise to play your games with them man |
Red02:Over much sef, some no even need your money, just sabi knack To some just set your house make it dey ok, na dem go Dey rush you sef But deh careful make you no go knack one of the agberos babe, cos da one na serious war |
Luukasz:Dem girls no bad o, you go see clean plenty fine girls, but on the pussy cleaniness, it depends on the girl, you know girls neat pass each other |
Luukasz:You no even need much scope cos some don don even deh ready to bleep you die Na you go run for pussy comot house Lol 😂 One of my street bro go rent house for that area bro cos of knacking, na 8k per year at 2016 then lol 😂 |
Luukasz:Yeah man, the area na like all this local place for Ibadan gangan You go see girl of 11 having a baby already Diff pussy wey you go Bleep anyhow 😀😀 |
Na so so poor people full nairaland That is an Elite of course it will be so expensive, it is not made for the poor Funniest part na what me and my guy still dey argue about this morning be this |
😮💨😮💨🥺 |
Oya sope oti lo Lol � Op come give us feedback now, it been over a year plus now Lol � |
Kajaard:And Steven séagal |
OP, at the back of No1 hotel Na my Hood be that, that no1 hotel used to be a complex building before, opp is Paris bakery �� |
You know why I’m Interested in your story, cos I was born and breed in Ibadan I know idi ayunre wella, diff kind of free pussy plenty there but you gotta use your head Go on bro, I Deh follow you |
OboOlora:Lol Damn I’ll def miss this Except for the hook up girls part I don’t do hook up girls and baba ijebu kiosk But you see that ogorogo joint I no dey use am play, Na there vibes dey |
Godsongang:Bro I swear, I feel you That is how I live my life this day, the moment I realised we only gat to live once, even if you do good na death go end am, if you do bad na death go end am I promise myself to always enjoy every moment of my life, no time for hating or bad belle, Hustle for my money, keep looking good Take care of your families and you good man |
Smartguyboy:Da 100mg tm no con dey work for me Our body dey wired differently |
Kantebets:Lol No time for argument So paw paw don look like Colos abi Abi dem don dey sell Colos inside papa paw bag Una go jus dey cap nonsense |
Godsongang:I tell you bro, me and my guy dey finish 4 stick of Colos within 3hrs with skuchies o Make dem jus introduce new strain My chick for Yankee dey chop one strain there, anytime we dey do VC, if she carry one puff, na cough straight, I dey look for that kind strain here, maybe it fit get me high |
Godsongang:No mind am Him brain no carry am Me still dey look for strain wey fit high me pass Colos Me and my dey chop Colos here steady Chop Colos and use am bang, 2hrs I no go cum |
Colos wey i dey smoke steady here, all this loud no dey high me again, how una take dey smoke Arizona sef, God I can’t beat Arizona ever, that shit always burn my throat when I smoke it… I’m steady always on Colos this days, mix with loud and been with a vodka.. |
chymdyx:Ok Thank you I’ve sent you an email msg |
touchalex25:Gbayii idan � |
The way you type all that makes it feel like it so easy to try out all that, It feels easy to type but to actually put it into practice, it is always hard Like they say if you obey all the rules, you’ll miss all the fun � |
I can totally relate with what you say, this life is totally hard, everyone with their own cup of tea But in any thing you go through in this life, never think of suicide, damn it the worst thing that can ever happen to you, there’s no problem without a solution in this life, find something to do join a group and never let people know how much you worth |
Hello dem boss here, please I’m a newbie too I’ll love to learn web development(front and back) please which area should I start with As I do not know anything about programming yet at all I have a HP elitebook Folio 9470M Corei7 |
Chenult:That is your own mistakes, what if he has a big chances of getting rich by betting, I’ve seen and know a lot of big dudes that made it out of betting...I’m not promoting betting but he tries it and he noticed he’s not winning then he should quit, I still don’t understand how people got addicted to betting, maybe becos of the free money but I tell you it depends on the individual |
dominique:. I tell you this is too much already, I guess it gonna be a bloody November, we gats tidy up BlackNovember already trending on Twitter |
Takeoff of the migos has been shot dead too Damn Bad news already don full November � |
Dude397:Man, hush got access to his phone and the internet while in prison |
Dreadlock69:I tell you bro, I don tire for them.. one even msg me at 3am Begging me that she can not sleep, because she hasn’t eaten anything since morning, it 3am o I just weak, I had to do her 1k sef Cos na girl wey I just meet, it never reach 2days sef |
robinso01:Lol guy you nail it �� Na that time you’ll hear I’m not in good mood |
Wishing well Can’t die Stay high |
