Meajor's Posts
Nairaland Forum › Meajor's Profile › Meajor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
07067276781 |
samuel19222:sorry its unfortunate that you're a born troway....how senseless can you be...promoting cultism and thinking you're doing yourself a favor? |
And where all those rumor mongers, wey been dey wait for new beef...sorry for you all... I really love dis guy falz...guy using his brains since in the 90s |
But na Nigeria I dey, where can I sell, because from all indication this post is for Kenyans |
Not judging buh.... I pity those wey say you can't make it in your country without traveling outside...see na when they say seek the will of God for your life you'll not... Weere the promised long life now...your kids don become orphans, wetin you find go their you no come get...wasted life |
Abeg when Osibanjo go comot this yeye CBN governor...because the. Man just want dey suffer the masses....how much interest the bank dey pay me wey I go pay 600 yearly, still on that after the third transaction in another bank...nasoso 65 naira Dem go dey comot.... This banking stuff don even dey frustration me. |
help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. Meanwhile 2Baba I still hold you for mind...for dat yeye protest wey you fall hands |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. RIp, we go meet to part nomore |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. Meanwhile Biafra maintain oh...make 1967 no repeat itself...kuku pity us, make we no scatter the remaining scattered |
Incase it makes it to front page....help me tell Buhari say as him go naira don dey get value.... I take God beg am to stay there... I don dey think wetin Bible talk....when the wicked rules the people suffer, but when d righteous rules the people prosper.....abeg Bubu make I no draw conclusion. |
Na Arab mind our leaders get oh....no be Local government na Dem dey involve with the masses pass? I pity for them, na since primary school I dey hear of three tiers of government, but as I grow na only two system I see oh....federal/state... Local gov't come be like slaves...they can't execute project without the supervision of the state....na even Kaduna worse pass....when an Arab is leading d pple suffer |
Clearly its evident that Bubu has lost grip of his administration.... I just dey regret all the trekking and chanting sai Baba...wasted effort |
psucc:tnks |
ugreat:okay sir..tanks |
ugreat:ok..tanks.. Buh is the site reliable? |
nurey:hmmm wow guess I still have a long way. Would still be struggling to see how much I can raise in couple of months....atleast now I don't want to buy what I will be a customer to mechanics. Tnx sir |
nurey:.. Tnx...so if I get like 300-350k I fit get d golf 3 in good condition? |
So free bus....na by force, when recession want kill people they even get 84 million to spend for travelers....so meaning the people no fit pay the money abi wetin? person wey get money to fly no go get money to go airport? |
stlken:...honda no be good product for transportation biz....Today sef on our way to church my mom car leg pull off...so like how much make I still see wetin God go do in couple of months. |
psucc:Lol...Even my ATM self I break am so as to avoid stories that touch.... |
Abeg as country hard, I no need dey wait for white collar job, I want enter road... I guess that would be better than just sitting With nothing too write home about... Abeg help a brother to grow...so if I go get make I hear. Na hard earn money...with full sweat. |
mangala14: I swear you're soo on point....beard wey I patiently allow to grow....hmmmm na die bdat |
Hmmmmm... I tank God say na back in 2011 I write this Arab Jamb.... I dey pity pple wey dey write this year.....See queue like fillings station. |
I hate seeing all this idol stuffs, nd pple blindly worshipping idols and claiming it's God. Whereas God says don't make any image in worship of me...too bad well I know my God is not stereotype... His glory covers the heavens...the world cannot contain Him. |
Mimzyy:.....you've got the perfect story....ah swear na im for sweet pass.. ![]() |
cheapland:which one is now serious buyer, buyer no be buyer? Post d pics if its possible, so we can relate to who wants it. |
Since you say you don't know, go Borno and ask the people why Boko Haram are killing or rather why they want to finish them. |
I just dey wait...buh its taking too long na... |
person wey get money to fly no go get money to go airport?
I swear you're soo on point....beard wey I patiently allow to grow....hmmmm na die bdat