Mencade5's Posts
Nairaland Forum › Mencade5's Profile › Mencade5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 143 pages)
TRADELYN: Shift for me pleasecreates space for him. Sir there is no case study for the above research. Wat do we do? |
fredoooooo: ademumuna2 na only pregnant women like mukina2 you fit beat with this ya speed okthey defeated qpr 4 - 0. Make them do am today na. Mukina2 tell ya brother make he score ooo. I no fit waste my point for him just like that. |
fredoooooo: 2 useless gunnershahahaha.....but this mukina2 brother yaff killed my fpl chance. I even went for a -4points for this adegoat. Chaiiii....diaris.............no wahala |
mukina2: like ya own you mean?hahahaha.....i don die ooo |
make i spread mat here. The op is my brother. ![]() |
fredoooooo: adebayor braid like mukina2 ownadebayo and mukina2 relate nau! ![]() |
ojokojonwanyi: Why are you so pained? Have you been infected?hahahahaha....ojokojonwanyi.....you know i dont want to talk to you again after what you did to me. Am not pained oooo. It was only a prophesy i saw. ![]() |
adegoat don kill my fpl ooo. Guy abeg score one goal na. |
luvola where u dey na? Una don score ooo. |
Lathunjimi: She did that because u hit too hard on them even me def I fear sey setin dem do u but that talk na for another time.hahaha...liverpool don score oooo. |
agrovick: Na which kain kaka i neva see. Mencade5 my niccur, i dey feel u like philemon5 salute to my oga, agrovick. My brother where u go hide put na? Na the thing wey u teach me na im i dey tell the op. To be frank, this girl don do yanga for the guy too much. Moreover, the guy don try pursue her reach here but she still want to dey form. For wetin nau? Op if this girl no gree co-operate with you. Make you leave am. |
Lindajohn: if dem dy call people wey sabi speak english u go jump out.. I think ur brain is attatched to the most fleshy part of a ram. Mugulook at this senseless cow. Leech of a cancerous lineage. English teaching, come teach me Yeye na im dey worry you there. |
marieolae: I've seen it doesn't stop d fact that the comment was sensless.get out jor |
Nwikys: Lmao! calm down ooomy brother its not easy. I belong to in the first page not second page! |
fredoooooo:fredoooooo....we miss that guy. Inspite of his wahala, he is truely a great player in the epl. But its like costa and sigurdsson will fill that position but not like suarez. |
evegran: Is this actually how you reason?evegran, we dont need to quarrel na. I said some. Please dont reply here. I sent you a message. I will make you understand there. Hw was service this morning? |
tivta: . Bros take am easy oh, nigeria is filled with religious fanatics, the next thing you will hear is "touch not my anointed" just like how our politicians use the immunity clause to embezzle money. Its such a pity.na true you talk. But me i don escape from their trap ooo. My eyes yaff open. No pastor go do me ojoro again. |
oyedepo, when will your church members, the real stake holder of living faith benefit from their church? Open a school here and subsidize the fee for their children. Must you gain all the money and private jet in this world? |
marieolae: my dear it is well. I can't get angry over a senseless comment about methis is my problem with ladies. Didnt u see my apology up there? Na wa for una oooo. Go and answer your guy. |
Lindajohn: oh my God am scared... C fowl... C'mon get out aturu ohiabrainless worm, you reek completely of stupiiidity. |
Lathunjimi: Bros you sef don over vex... o boy churchmind expression na crime for this forum o. Peeps like this gave my gf the impression that Nairaland is for "No Lifers". It time we started showing some respect to ourselves. MEANWHILE... Just came back from work, I need to catch some rest before sitting to watch Liverpool flog Man City & my Arsenal plays Leicester city.my brother wetin i do na? Na bad tin say i comment for nairaland? My own opinion? I made a simple comment na im all the ladies begin wan yab me. Why cant they leave my comment na? Bros no vex, but any time person yab me for here i dey yab am too. I learnt the hard way. When you speak the truth most times some people,(ladies especially will want to paint it black). That aside, that liverpool v tottenham match na strong match ooo. Na who you go support sef? Me i dey go with tottenham because of adebayo. |
PAINGAIN: No b say I dey support @op but I don c some dance steps for church wey don make me wonder. I don c men dancing like say dem dey do woman doggy style and I don c women dancing like say a man dey on top of them dey nack dem like nackson d nacker. I no even wan talk of d children and their dance moves. Naija churches sef.the tin tire me ooo. I was in one church like that when dancing time reach. O boy eeee....the lady wey dey my front begin dey roll her nyash. She roll am, roll am , roll am, so tey i no fit dance face am na im i turn round face wall ooo. The worst part os that she removed her shirt, na her spaghetti wear na im come remove. Na blood of jesus i shout oooo inside my mind. Make we talk true. People wey go go heaven no go plenty. Bible talk am. Narrow is the way that lead to heaven. Me self i no know how my own go be. |
that is why i dont dance in church. ![]() |
Prowizy2: Hmmm! Nawa because of one small girlprowizy i tire ooo? Hw far na? So una win yesterday abi? I no get chance i for come that una thread. Well done |
Lindajohn: after u don insult her finish, u get luck say no be me u tell dat rubbishhehehe...do not bite more than you can chew woman! If you think say you get crase make you no carry reach my side ooo. Na cry you go cry leave this section. Be warn! |
NaLaugh: *25 years later*hahahahahaha,,,,i don die oooo. U haff killed her with this. |
evmandy: Grow up,,,,,,,tink b4 u write, becos u re d senseless pesin here. U don't hav a pointhag! Go fvck urself. Am not here for you. Crippled maggot like you. |
datguyojay: guy I've tried so hard man, I saw her yday she just snubbed me. I dey try. I just felt like dis is last way I can show her how I feel for her. I know I've offended her, but I'm sorry for that man. She doesn't wanna hear me out man. If she doesn't hear me out after this, I think I'm just gonna leave her. I'm tiredhmmmm....you offended her? But u didnt tell us this na. No need for details. If you really believe she is the right lady for then you dont have to quit. You cannot do this on your own. You cant win her back through nairaland. Go and meet her close friends. It is true them you can get her back. |
datguyojay: nah nah dis ish aint even online tins. I know dis bbe real life..dis is hw she used to do..she knows na..dats why she aint saying much...I dnt understand her sefok. If it is as you have said, then carry on. But why bring such issue online if you know her physically? There are other ways to make her understand you want her. You are spoiling your chance by bringing it here. It wont do any do. Do your investigation well, go to her place. Ladies value physical meeting than all this online stuff. I hope she is not listening, look for her friends. The ones she is very close to. Try and let them know you want her. Be nice to her friends and they will convice her and help you get her. To add, op your online topic made me to insult her already. Sorry about that. You can see another disadvantage, marie, i apologise. Let me edit my post. But do the right thing to this guy. Haaaa...i no dey like all this kind thing sef |
LogoDWhiz: Lol.. I sabi.my brother, rain just dey spoil things since 5 o clock this morning ooo. You dey for whatsapp? |
fabulousdame: ur previous gfs and ur present one? maybe ur sisters too? dats really sad. not every lady is like dem. besides most guys re not saints either(not all guys,some of them re really nice and every woman's dream) they feel because dey've spent some change on her, they have full access to her body. dnt generalise ur view nxt time.madam, i said some ladies na. I deemed it fit to write most ladies, but that doesnt mean i said all. |
marieolae: wow, why r u judging me like that! That's not cool at all. Seriouslyha! Did i call your name? Am only advising the op. See me see wahala ooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 143 pages)
