Menix's Posts
Nairaland Forum › Menix's Profile › Menix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 305 pages)
@OP.... is it possible to get 200 of do forms 4 my fwends in Chad? |
So in essence Nackson left nigeria to Bosnia abii.. na dis one mk my pple sing: Chim gum, sweety, ona laputo umunwanyi na bed e Anthony.. |
Dis pikin mst b Andrew d Giant pikin... |
Oga Jona nofin do u, even if nah Igirigi APC u wan use, carry go as long as it shields u frm Tinubu mouth odor Nah FFk talk oo... |
Keneking:Re u a trailer driver? |
Chinasa sending our brodaz to jail since dayz of Barabbas.. Ow i wish d prison warders wuld be authorised to give Chinasa express entry to d prison wen visiting nd if possible spend wkends there.... |
iceberylin:Cous u ve got a reward waiting bah? |
OP re u saying guys now wear wrapper? Abeg nah Hollandis own abii nah Ghana wax. Buh e b lik say such guyz plenty 4 here, hope say dem no go beat u dis morning.. |
Boiledcorn shebii u don go lick daddy utaba dis morning. I don tell u say ur skull no strong beta go drink red oil mk e leaf u.... |
Hahahahahahahahahahahah..... chaii.... pple dey mad on different frequecy oo... Oga krail carry d bucket put insyd freezer mk e turn ice block, it will automatically separate d lizard from ur cloth. No worry 4 morrow work its public holiday, |
Come oooo!!!!! Dis APC, is it a contagious virus dat causes brain damage.. I ve said it before, am stilling waitin 4 dat APC news of Oga Jonah asking Buhari nd Tinubu's wives for a nite stand.... |
Ow i wish dey wuld insert a fist sized stick into his anus till it cant been seen or touched. |
Som pastors get skorii oo, abeg help mii ask dat ur pastor say no b Palm wine Jesus change water into? Remember say wen men 4 d party thirst d palmy dem halla say dey should ve been served wiv dis fresh one 1st. Point to note: Dey say old wine thirst better nd fresh palmy thirst better. At least u can do nxt permutation ursef... |
Hmmm, broz to say u wan see light 4 my area b like wise man wey enta okpo hotel dey find virgin. Sotey spider dey live insyd all my bulbs...... |
Mrcork kindly do d needful, its igbo nd not ibo.... 4 d topic: Once treated a gal unfairly nd she said its d main reason she prefers dating d yoruba guys cous dey re romantic buh i seriously doubt that. I prefer d ladies do justice to this... |
The singer of course.... Dey wont ve done shit wivout him in d picture.. Buh if na 9ja gal i swear nah d doctor she go follow.... |
Of wat good is diz news to me when i dont ve d contact of any of d galz... |
Alwayz tryin to influence affairs of oda soverign nations since tym of Pontius Pilate. Maybe som nairaland Monikers re frm USA.... |
Pls sharply do d needful, so he could start sourcing 4 anoda gal on tym... |
.. |
[quote author=1toRtoiSe1 post=31165904]do you know the amount of eyes that are usually at the beach, especially a nigerian beach at festive period? I can understand guys not minding their girlfriends dressed up like that at the beach just cos they want the world to see what they are enjoying. Afterall, they might not marry her. But imagine your wife dressed like that in a public place all in the name of swim.[/quote]Maybe u ve not met my type, cous i luv my woman spinning headz as long we re married. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 305 pages)