Menix's Posts
Nairaland Forum › Menix's Profile › Menix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 305 pages)
As per sharp guy, I go turn d table round. Mii: broz na ball u com watch? Stranger: yes Mii: u kno weda nah tennis dem dey show Stranger:mk I go check Mii: wen u reach the television, abeg carry am com here mk we check weda nah final dem dey play Stranger: chaii, broz no vex dis beans wey I chop don dey worry mii, mk I go shit Mii: nah toilet u wan go Stranger: No oo nah transformer, oloshii.. |
Incase |
Luckily 4 mii, am a carpenter. Easy 4 mii.. |
In same shoe, luckily 4 mii she aint a neigbour so I try as much as possible to aviod her thou planned telling her dat I seriously take her as a sis. Cous if I take it beyond dat I wuld hurt her. I blive she wuld get. Pls don't hurt her OP, cous if she swear 4 u ehh u go get "IBI" (swollen scrotum) |
Kyase: Read matthew 24......Dis scripture culd b confusin.. D passage talked abt end time signs, wich I might say we re experiencing som nd did not say any abt d beast regime. So can't really say rapture wuld b afta. Anoda confusing area is frm verse 42, cous I don't get if wat d scripture means by we don't know wen he wuld come means his 2nd coming is same as d rapture... |
Plagiarism!!!! Buh u try sha, no let dat musician catch u sha... |
Kyase: I don't know ur believe buh to me and to what I understood from the bible. Tribulation comes before rapture not the other way round.Dragz sitz nd pops bobo.. Pls hurry up cous I nid som1 2 change dat belief.. |
Kyase: Please where can I find that in the scripture.Re u now sayin doz left behind ve bought an automatic ticket to hell.. Broz don't go there cous am hopin to buy d 2nd bus ticket oo.. |
Kyase: There is nothing like that my brotherWat then happens to such pple lik d OP who wuld b left on earth. |
YES.. Buh u did pay wiv ur soul dat is if u can withstand d torture... Secondly let me answer 4 d Atheist.. Yes u can if u were alert wen d rapture is takin place thus askin 1 of em where dey bought d 1st flight ticket. |
Pple should stop using mango tree as firewood, jst tak a look @ d effect... Young man tak tym... |
DeYizY: 0.154 secsWow.. U jst broke a record held by lobsters. U mst b priviledged... |
DeYizY: Very funnyLik ow long did u laugh ![]() |
olrotimi: like which magic? una be dog? Some gurls would give the gurl a dirry slap esp if she has some ishy odour.Guy jst giv it a try.. Thank mii la8r.. |
tintingz: The journalists are paid salaries for their job so it is a BRIBE.@OP.. We haf hear u.. Abeg tell d mgt to tell ur man of god dat I nid Iphone6.. |
Dis workz lik magic... Walk close to her nd sniff her, I swear u won't nid 2 do any oda talkin. |
Sha incase.. |
OP.. Pls I ve a Cannon camera I can give u as a gift, provided u com back wiv her full pix while bathing. Dis wuld enable us see d bleaching effect.. |
. |
@OP. datz a porn star jawe, shez called Ekaette, to prove u wrong put up d original picz.. Off 2 shoprite to buy lux.. |
MizEmpress:I stabbed service expectin u, hope u won't disappoint muahh.. |
mindworx:Lik ow much imbestment can u |
berem: Ugandan men are really blessed!Meanin am blessed. Fanx 4 d compliment anyway. |
MizEmpress: Where's the home?Plot 4 house 19 Banana Iceland |
Sombody mst b goin there.. Cous d law of breast sayz so.. |
MizEmpress:Com home nd I did show u... |
No wonder most NL ladies say i look ugandaiish.. |
mstik: OMGHmm. Suspectin u sha.. Ve reported u to ministry of mad pple affair sha... |
[quote author=mstik]when am less busy... not so often what really inspires you?[/quote Re u a lesbo? Check my queshion.. |
kolinz: my guy am sure u dont expect any ansa, i cant be wrongWas expecting Andy Blaze kindz to answer.. U below ve u seen ghost making luv? |
Goin to 30.... Oya u below, wen last did u fork a mad woman? |
Meanin Arsenals fanz did foot wear swap.. Arsenalz fanz been stealing since 1900BC |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 305 pages)

