Family › Re: We Caught My 16-Year-Old Brother Smoking In His Room by milkyo5: 10:06pm On Jan 08, 2022 |
Tejumola856: You no fit beat him? Beat am well well, e go stop |
Travel › Re: Which Country Is Easiest To Migrate To Outside Africa With 10M by milkyo5: 1:34pm On Dec 21, 2021 |
Where u dey run go , who u wan live for here ? After una don succeed put buhari as president first and second tenure u wan con run, bro na lie u nor go anywhere . |
Properties › Re: Tenant Who Was Served Quit Notice Builds Beautiful House Opposite Landlord by milkyo5: 1:37pm On Oct 29, 2021 |
That means the get money and he purposely nor wan pay him rent. hmm the guy wicked sha o. |
Science/Technology › Re: Mysterious Fireball Spotted In Sky Across Metro Detroit USA ( Pics, Video) by milkyo5: 1:01pm On Oct 29, 2021 |
Wetin we Don see tire wey we small for village na e oyibo see dey jubilate . |
Politics › Re: El-Rufai Speaks On The Abduction Of Chibok Schoolgirls Under Jonathan (Throwback by milkyo5: 1:24pm On Apr 27, 2021 |
the next thing now he go say na doctored video |
Celebrities › Re: Chacha Eke-Faani And Husband: Managing Celebrity Marriage Fracas On Social Media by milkyo5: 12:20pm On Apr 26, 2021 |
all of una just dey form happy home, just to be like mercy Johnson. isorite |
Politics › Re: Civil War: Ikpeazu Demands Apology Over Crimes Against Ndigbo by milkyo5: 7:44am On Apr 24, 2021 |
They are beginning to come to there senses |