Family › Re: Ladies Share Their Funny "Bedroom Escape" Strategies (Read) by missterious(f): 6:43am On Mar 18, 2015 |
|
Family › Re: Ladies Share Their Funny "Bedroom Escape" Strategies (Read) by missterious(f): 11:36pm On Mar 17, 2015 |
JoeCutie: Chai, this thing can vex person ehn... 
She'd be very bright throughout the day; laughing, smiling, singing, rapping, dancing, twerking, and playing. But if e don dey reach that kain 8pm, sister go begin act movie. She go begin squeeze face. She go begin pick offense and fight over any little thing wey brother do. Small thing like this, she go (form) vex face wall. Chai! Brother go dey fume. Very frustrated. Brother go vex sleep...in pieces instead of sleeping in peace. In the morning when they wake up, na the same sister go still come dey tell you "sorry for the way I acted last night". You dey craze! After sending me to hell. You wan make I whooze you abi? 
Later later, brother come notice wetin dey sup. He come laff, come act as nwa guy. When day break like this, sister go begin happy as usual. She go dey happy. Dey sing, dey dance, dey laugh like say tomorrow no dey. As night wan dey reach like this, sister go start again. Puuu! No be for brother. Iffa hear! Brother go dey smile like fool. He no go gree follow her vex. For where?! If you vex na you sabi; your own don done be that. As sister dey form vex, brother go dey form caring. Sister go come dey wonder wetin dey make brother no dey vex, why he dey smile. Bros go busy dey talk sweet sweet things dey give am. Choii! Bad market. When sister go finally see say road no dey where she dey go, she go jejely calm down. Eheen, brother go come nwayooly enter tunnel. Na that time two of them go begin see light at the end of the tunnel. In fact, na sister sef go dey see am pass. She go dey enjoy am. After they don come out from the tunnel, brother and sister go come sleep. And they'd cuddle and sleep 'happily ever after'. 
Sisters!!! They should calm down already.  This their bedroom antics is too much.  Wetin dey pain me be say na dem go still enjoy am pass. Na dem go still dey call God name in all the languages of the world when the ministration is going on. Abegi!  *faints*  |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by missterious(f): 7:44am On Mar 16, 2015 |
|
|
|
|
|
Romance › Re: Telling Them About Her Past Relationship Keep Driving Them Away- Advise Her. by missterious(f): 7:36am On Mar 11, 2015 |
Eeyah. Then you chill na. Marriage is not by force. |
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by missterious(f): 6:53pm On Mar 10, 2015 |
Dr Sid - Baby tornado |
|
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by missterious(f): 6:38pm On Mar 09, 2015 |
Rita Ora - How we do (Party) Becky G - Shower Beyonce ft Nicki Minaj - Flawless (remix) |
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by missterious(f): 5:36pm On Mar 09, 2015 |
Nicki Minaj - Grand piano |
|
|
|
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by missterious(f): 10:33pm On Mar 08, 2015 |
Skuki ft Olamide - Peteru Timaya - Sanko |
|
|
Education › Re: Photos: OAU Students Jostle For Pastor Kumuyi’s Seat by missterious(f): 5:18pm On Mar 07, 2015 |
Danhumprey: Lol. It was like the power of God was still all over the seat vacated by the man of God.
It could be an honour to sit on that chair o! It's just like any other chair. |
Education › Re: Photos: OAU Students Jostle For Pastor Kumuyi’s Seat by missterious(f): 5:17pm On Mar 07, 2015 |
Chai. Warris this? Our leaders of tomorrow.  |
Celebrities › Re: Nigerians Blast Paul Of Psquare Over Picture & Comment He Posted On Instagram by missterious(f): 3:41pm On Mar 07, 2015 |
How much did GEJ pay him?  |
Celebrities › Re: Mo Abudu Steps Out With No Makeup by missterious(f): 10:22am On Mar 07, 2015 |
She for snap picture for toilet too, make we know say she really enjoy her money.  |
|
|
Food › Re: Restaurant named Don't Mind Your Wife & Her Bad Cooking. Lol (pics) by missterious(f): 8:47am On Mar 07, 2015 |
|
Romance › Re: After Years Of Sleeping With His Girl, He No Longer Sees Her As A Wife Material by missterious(f): 8:47am On Mar 07, 2015 |
|
Food › Re: Restaurant named Don't Mind Your Wife & Her Bad Cooking. Lol (pics) by missterious(f): 8:19am On Mar 07, 2015 |
JoeCutie: Ehn, if I wan die nko, who wan kee me?  Your girlfriend.  |
|
Food › Re: Restaurant named Don't Mind Your Wife & Her Bad Cooking. Lol (pics) by missterious(f): 8:06am On Mar 07, 2015 |
|
|
Romance › Re: After Years Of Sleeping With His Girl, He No Longer Sees Her As A Wife Material by missterious(f): 8:01am On Mar 07, 2015 |
|
|