Mixta14's Posts
Nairaland Forum › Mixta14's Profile › Mixta14's Posts
The punisher |
growing financially than speed of light |
world cup no be play na,dats y messi cnt lift dat most precious trophy,otu messi,if i hear world ftballer 3time ojoro.e score nw,dem no go lt us hear word,if u abuse me messi fan abi na table,i go curse u go enter bush |
suv gud 4 fat pple |
no b to sleep n wake, some pple jez currupt claimin useless level,build companies make pple wrk,dem go carry 800m go buy ordinary land,na fraud dem dey do 4 real |
notin much oo,me no c any bad 4 dis 1 o,since no b gospel song,nawa sha. |
som ar sayin idris is stupid or using any insultive words on him,wat makes u diff.u wud av ,.. Idris dat aint polite |
oau is da 1,cus is meant 4 serious minded,religious.ui,abu,nsuka ar gud also,academically oau is number 1.oau is also well planned wen talking of structer.oau oba awon uni |
dis 2,if dey wer alive william james,roca fella and martin luther king |
i dnt post ,i only laff at some pple |
i luv ashawo pass all dis gurls,cus i knw wer she stands |
manage d lil u don chop,na evn big tin u collect ,her virginity.carry eye broda.me ma sef i hate virgn |
u beta no carry dat cert 4 head,b creative ,am talkin to d original graduate, nt fake ones |
d edu chain is upside down.university graduates ar supose 2 b d least,bt its other way round,engineers,plenty pass technologist.wel am k 4 knwin ow to read n write,i cn add 2 my lil knwledge any time i nd.Bleep skul |
some pple no fit make am,walahi pride dey kill.wel am self employed n am k wit wot i earn.dis man no drag anybody ,if u like apply nt by force make u wrk,sit 4 aus,make manner fall 4rm no wer,na lie engage ursef.some jst want wot dey cnt even work,u beta apply if u jobless n stop makin maut dat u b graduate. |
just cal 08037830116 |