Mobsync's Posts
Nairaland Forum › Mobsync's Profile › Mobsync's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 74 pages)
**whistling*** |
Shut up nd go komplit ur tory abi wetin be ur problem¿~Oginni |
Dis is cool,cant wait 4 more~jumps up in excitement. |
I thought i said i dnt want 2 see ayo or any of his "allies" **brandishes koboko*** |
doc wen i wake up i feel tired. i av constant nausea nd pain in my lower abdomen nd my lower back aches. also headache,It means u are about 2 DIe bt finish ur story 1st. |
I neva see update 2day Ooo >>>checks under his chair maybe its dere<<<< Or u didn't post anything? |
Ayo shouldnt enta dis place till further notice **hides at d back of d door wit his 9 feet koboko*** |
Wey ayosmiles dey make im go nack im tory nd make im no start anoda one if im finish dat one nd mr stranger(u're probably nt familiar)keep up d good work nd keep d devilz flag flyin nd (nd sef don dey 2 much)i no wan see ayosmiles or any of im ally(esp d "ink in d nerd" 4 dis thread again until d ~I.DIOT~(pls note dat i.diot is/was written in capital letters as d case may be )finishes his story. **brings out his koboko***i no dey joke Ooo |
D meanin of death l know means 2 die nd which one be kolo |
269 nd a/some halves as d case may be. |
Death 2 u too nd again try 2 realize dat some illetrates(spellig sef no correct,make i switch go pidgin jo)i no know oyinbo Ooo i no know wetin be claudophobia abi wetin u call am? |
GOod keep up d gud work bt STAY AWAY 4RM FEILIS. |
Feilis abi wetin u call urself,u dey mad na me u dey tell say make i dey ashamed of myself, abi-i go get back 2 u l8r nd as 4 u atedes,be careful of dat boy,datz hw dey behave he has told u hes in uniben l8r he would be asking 4 ur address nd hw 2 meet u. A word is enough 4 d wise ![]() |
We want beta tin 2day ooo,no come dey tell us wetin happen 4 dentist shop. |
**suscribing,inscribing,proscribing nd enscribing*** ur no1 fan>>>>niSo niBe<<<<< |
Where im dey sef,abi im don dey do like dat useless ayo? |
[Quote]anyone who is caught is bleeped hard[Quote] ROTFLMFaO ![]() Inked would enjoy dat,she can even hide at ur back so she can be easily seen[/quote][/quote] |
Can't she tell us some "romantic" parts since sex wasn't involved. Abi dat one 2 no dey? |
Mr Ayo,do urself a good favour nd complete ur thread. |
[Quote] But seriously, can i get to know you?[Quote] aladin,d sTrategist.[/quote][/quote] |
I also hope she sees through yours. ![]() so inked abi na inkiru, report 2 190s private quarters ASaP 4 full debriefing. |
We are still waiting Ooo,anty Nkiru. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 74 pages)

