Moh247's Posts
Nairaland Forum › Moh247's Profile › Moh247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 452 pages)
![]() Soludo was right when he said Peter Obi's Labour Party is a department of the APC Asiwaju campaign Organization Zombidiots no Sabi anything .
|
MadamVanessa:My brother, you sef be calming down... Welcome back and keep calm Vote Tinubu / Shetima 2023.. and nobody would ban you anyhow in this new Nigeria |
![]() No be this one be commissioner of health that time for Adamawa Abi na the one wey get eatery for Abuja Atiku pikin and wife just too plenty, Aso Rock might go bankrupt servicing such larger family The first Family would be transported in Large BRT busses Anytime Atiku and his family are goin for vacation, in Cameroon, Nigeria would build them a rail track and rail station to ferry them |
My marriage to DJ Cuppy would be an Achievement Go and verify |
She's young, she fit be virgin.. see virginity pimples for her face, see how skinny she is I think I believe her |
No kill Atiku... Oga Wike Diaris God oo |
MadamVanessa:Banning no dey tire you my brother If you chop ban again, weting you gain |
Age is telling |
![]() If you have strong evidence that people in that picture have different age on their Government certified birth certificate and you are willing to conduct bone marrow dating then go on INEC website . |
Urheadmaster:Why Biafrans ghost come dey qoute me for this thread nau.... Thunder fire all Obidient Zombie ghosts on this thread |
Lagos State needs to auction this bikes instead of crushing them |
![]() Creepy stuff South Africa no get Juju men, make them chase all the Ghost comot use Dem do Yahoo + make boys use ghost buy Benz . |
Cool |
![]() I know say PDP must react . |
Tinubumustfail:And so .. banning na bad thing, atleast if them ban you, you go save your data |
Sad.... Just take the matter to court to have peace of mind |
Obaseki na snake, even Oba of Benin has since left the serial betrayer for trying to corner returned Benin bronze.. Oba won't support PDP, he would simply stay neutral, or support APC Tinubu or LP Obi |
![]() I prefer his weyrey younger brother for this role, Gabriel Afolayan na street guy, and he go dey press as side hustle Very talented family . |
Can you imagine... Man UTD management no need all this nau |
Lashist:Na poverty mindset you get, better outgrow your sufferness mentality People younger than you dey cashout big time online you dey here they slave away your life I no Sabi you, you no Sabi me, yet you get mind they insult me wey better than you in all ways I bet someone like you no even get any digital skill, you just wake up fustrated go to bed fustrated then look for people online to pass your pain, as if that one for change your Destiny If you wan learn work , I swear I go mentor you to your first millions free of charge If you want proof let me know, I go show you my US bank account balance, show you my travel history with Etihad, my free lance account, and my Forex trading account, my residency permit, people like you wey I don help If after that you don't get motivated, then your life can never upgrade I know they say misery loves company, but you can never make it in life hating on others wey dey their own lane, wey God don bless, Ire ooo |
This is why I prefer local dating to, online dating Someone within your neighborhood, church, mosque, bustop, grocery store around, work place, local mall |
US airport security are overzealous, they take no chances since 9/11 |
![]() Obi Cubanna senior man . |
Reinaldo:Be like say this one job na to qoute me to irrelevant post. Which campaign rally, don't they drive motorcade from airport to the venue Or you think they rode on donkeys and camels in Jos |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 452 pages)


