Molas02's Posts
Nairaland Forum › Molas02's Profile › Molas02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
barcanista: This result looks fishy.Mumu |
tosyne2much: Egbon u are very very sensible... I will categorically say that any guy who attacks or rebuke you for dis write-up is guilty of woman wrapper-ing and low self esteem... Say no to woman wrapper-ingGood make up, at last u sef don get more dan 100like now......oya smaile |
i dt bliv dis.....just like a haive |
my mother change history by givn birth to me.....infact big one |
scroll up....u will c d ans cus its non of d above .........blind |
turn ur phone upside down........to correct d error |
u should b arrested for ur statement......idiot |
watch wat u says Mr oga.....what other measure did u still expect dem to make after taking many.........no b ur 4t........blind and deaf............wat does dis has to do with electn abi u no read d story wela? |
i just took my bath with salt and water..................bt i forgot to add maggi Bye bye Mr. Ebola |
d boy was wronge for violatn d rule and regulation |
c u, d one u follow is d one insinuating dis problem....thanks to God the hunter is being hunted. What has dis man done wrong ?#Gettill2019# |
mizzy007: Gbam!!! Pdp since 1999 and yet we r still callin dem bak? Let's see Apc's capacity so we can compare... I dnt support a one party system of government. We nid competition odawise d monopoly of power pdp wil mak us face wil b deadly. Dat jonathan z even doin d little his doin z cause of apc pressure. Even America we imitate has 'democrates n d republicans'Do ur homework wela b4 u com here... he b lik say mak i giv u dirty slap cus wat u said is very meaningless |
ote.........talk base on fact, u beliv Gej can kill....as he kill one of ur family? Aregbe and his party execuyive needs to be arrest for deformation of character against Mr. President......so dat they can show dere exhibit..........if nt for Nig can any1 try talk nonsence against dere president in even Ghana |
bet it with me, we ar nt going to use dis buses in Osun cus after election Aregbe will pack his load to lagos with dis buses Y after school holiday |
even Dagrin day nko? ho concerning meh? |
dridowu: JSS 3 students at Government Day Junior Secondary School in Gubi Bauchi State. Writing their third term examination at Gubi Village on wednesday. (9/7/14).At least some sure guyx sat on plastic chairs at the back.............even in Nigeria High Institute we still lack amenities. Present sirrrrrr |
dguyindcorner: I have been following this thread but I think some political fanatics will make me talk.U hav to talk base on fact, Pee Dee Pee do hav dere primary bt due to d thugs sent by Hey Pee Cee it fails dat day later they went for d shadow Omisore won and Adeleke a political sabotage took a bribe to joing Hey Pee Cee, u said u do stay and indegin mayb u dt watch TV Aregbesola never allow and PDP programme so stop blabn. Com to think of it if Adeleke did nt go to d other party am sure by nw Hey Pee Cee will hav kill him and dey will say is Omisore dat kill him. I congratulate Omisore say dem no kill person for him neck oooo |
Neyoor: You failed to add his criminal history to it.Can u stand to say dis in court of law? Watch what u says, datx just a deformation of character. Ask Aregbesola d fine he paid for that, does any court acute him for dat |
karlmax2: JULY 7, 2014 BY ADELANI ADEPEGBA, ABUJANa today? I beg pack well |
EMEKA1MILLION: SO WHERE IS OUR GIRLS??See ur mouth, go bring dem urself now....must soilder do every tins for u |
cyril83: With or without him, iyiola omisore cannot win osun electionWait and see mr Oga |
y askn? Dt u kn urself abi u want make i slap u |
u just hav to be dere urself |
dis ur infor ar they from d source or fabrication and political propaganda,,,,,let dem catch u,,, dat just deformation of characters at court of law, ask ur Arebge d amt he paid for dat last week.....APC beggn PDP to com to their party yet dey said PDP ar nt a good party, what ar they? Old water in new botles |
if u care to kn, ask howmush is UNIOSUN fees i mean total payment nt only teusion fee, bt good enough to tell u am t a student i deal in petrolium and i kn d diffrent between wen PDP and APC ar governing Tax invaders, my wife operate a computer cafe and d market is chaged since APC came to power, i hav brother schooln at IRe polt and College of health Ilesha do u care to kn howmush dey pay.....u sit down dere dey talk after u must hav exorst ur energy from day to day campaign in hot weather without giving u a dem, even nt a drainnage as contract...guy i no fit shout open ur eyeball |
let we dat stay in Osun state talk jor, we ar tireed of government dt does not care abt d indigen, they care abt lagosians, hungry is realy stricking in the state. go ask UNIOSUN student dere school fees now u go hear wuee, our parent salary is been deny, talk of Oyes he refuse giving them d stupid 10k as a month salary, and a stupid person will com here and start vomitn rubbish, d road no get head and tail, he said and i quote :d living ar nt yet to collect dere salary talkless of the poor: refering to pensionners, go ask how is market in the state, u go here we ar tire oo cus market ar nt moving, can hungry pipu ride car on d said road? No come here dey tell me dat As for Omisore i bliv d man is coming to tell us his true nature, cus i bliv is never d man they said He is. APC ar traitor Political hepocrate Political hipostror They ar thugs They ar looters They ar perverse Political higiager They ar selfish they ar all juvenilinalism, if a party will save Nigeria is nt and never APC cus they dt bliv in employment bt empowerment wit tippest I tire for them, inshort the state is in critical condition and deflation i cant wait for August election....thos bastard will leave our land for Lagos and Kogi |
[quote author=djinsuntan]Nice development, PDP's monopoly get's to fizzle out. Enof of monopolizing all sector of governance for selfish lots.[who tell u say APC BE OUR NEW Messiah ] |
bring pictures, mention names, dt com here and start telling us waitn no dey..if Boko Haram kill any security u go c d pix bt if army or any security agent kill boko's u no go c pix....i 1nda y ooooooooooooooooooooooooo ![]() |
sometimes i 1nda y he will make some drastic decision and nobody will query him................bt now i thing he have no were to go if the whole xtain kick against this merging of a things cus i 1nda y missionary school with just any school be margin and His intend is to change the name of the school to government school.............Osun e ti go ju, the whole school using thesame uniform, mo gbo ri in the whole world, the new faces of education policy Mr Aregbe is a technical nonsense. i hate the man |
i support only if dey can try it bt as for ASUN (fried meat) i dnt trust dem on this cus they ar bounch of stupid idiot, for trying to distrut private unis, sey na private sey make their papa no nget money ni abi na only rich man dey go supermarket?
|
na enough faaji d woman dey now oooooooooooooooo.dem go dey tak her do setting till down....Ngozi u no like dat style ni? ![]() |
Naija youth abi waitn u call am, na now now u go dey here i no dey dere oooooooooooo............dem go tell u say we day for ur bk, for were? dem don run.mostly my tribe YORUBA, na dem go dey tell dem ur Names, No of Children, Home Address, Office Address even ur church.............bt i support dis move, i will inbox ur mail for my idea |


