Movmentish's Posts
Nairaland Forum › Movmentish's Profile › Movmentish's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
Viewing this topic: Valto(m), Tiana155(f), Frosti(m), M-O-zz-T-II(m), Caponi , mayor20(m), osifred(m), Onyewarri(m), segzybam, GT777, donjsb, Donshegxy_10(m), dsaintJ4Real(m), Kunle106(m), Taich(m), mr gaga(f), deji47, Cosmopolice, Tomeseen(f), avicky(f), maishot(m), iSoldier, Allem(m), fuzek and 5 guest(s) Caponi no sleep aswear down,mazi see wetin u cos abi |
**returns d desert eagle** Mazi lemme go back to my spectator mode |
Poor peepz full nl oh,200k will get me 2 ace of spade (300k for 2 pink ace of spade) and peepz are here ranting coz they don't know how to spend money......what's d biggie in spending 150k on 6 random girls or bailing out on them Op me feel you die,but errm pity dem pay abeg |
So naso mess go make person get kidney failure? God forbid!!" i said to myself "God! Man pekin go suffocate here oh, which kin smell be dis" i cried out with both hands on my nose.LMAO!!! Flow don com bak oh!!! But shey knacking dey dis tori ![]() **follows thread any way,we go rugged am** |
Me no like to dey comment aswear,but dis ya short update and run away habit tho Mazi I go shoot you oh ![]() Maishot where mazi dey na,if I no see am na u go take panadol for his headache oh ![]() **Taps his desert eagle** |
princesa: *see how dem serious like say na a spot in Guinness book of records dem dey contest for*Sebi u aff run ya mouth like tire Oya go and take your tablets and make sure u put on ur glasses coz tis obvious you didn't notice d title before spitting trash..... New Learner |
We made it flow,we did ![]() Splendid,superb,awesome,crazy,fun....... |
Hahahahhahahaaha......... No vex say I dey laf u oh, but d tin funny me na why be dat........hehehehehehehehehe |
Ishilove: Very perceptive of you, tundeTF!!!! Ishilove we can't wait for "2-3days" lailai ![]() |
and cocks and loads his gunU load and co.ck,nice story all the same |
Mazi what is happening na!!! My middle finger tho ![]() |
keldra2: I'm a dunce,I post ads on peepz thread onasharon: I'm also a dunce I post ads on peepz thread,only that my ad was longerBunch of psychos |
Viewing this topic: Fishoy, Fathai, joygeorge, Crixina, Duke_Nija(m), Moves, Claroo(m), holusormi(m), ocee31(m), beylinko(m), mabebe1(f), kingphemy(m), Chiadikaobi(m), allthepompey, manos(m) and 12 guest(s) #TeamUIS^^^^ |
**borrows red mosquito's dangote truck** See mazi I go block traffic for this thread oh!!! Abi iru iranu wo wa leleyi I read tru 3 pages na onli one update I see ma je kinu bi mi oh!!! ![]() |
MOBBDEEP: You of all folks !Ha!! See title wey dem give Mazi MAZI no nlder go invite u make u come dia family house oh |
Bros see ehn,we need siddon talk about this ya update oh,d tin short na ![]() No allow wetin happen 1982 happen again oh |
Dope story line **following** |
We made FP biatch!!! Congrats flowey |
[quote author=Foxy_Version7][size=14pt]I have been banned, tossed around, slammed on the ground, beaten but each time I arise becoming stronger and more determined than before. The moderators don't even want to tell me what I did to merit my being banned. Too bad emails are not sent before you find yourself being unable to access any thread or section on Nairaland. God dey watch una. Meanwhile, Mazi, you know the drill and I will always maintain that "The Ugly One" will beat you to your game and about you cutting off married women, please "The Ugly One" already mentioned you slamming them on camp, don't let the holier than thou attitude of them ladies here make you cut-off the story. Abeg, come and continue please. If una like make una ban this account, yahoo never tire to dey dish out email address, and I never tire to continue using FOXY as my first name. [/size][/quote]GBAM!! ((((Mutumina wani laifi kayi ne))) |
Efe killed it!!!! ![]() |
1)U call alomo dreaded 2)U don vomit sotey I don stop to dey count how many tymz Flowey just stick to woman matter and igbo,some people were not destined to sabi drink |
Blaad of Gawd |
[quote author=Foxy_Rebirth]Love... Hmmmm.... Not romantic at all in my writings o, no matter how hard I try but I go see sha[/quote]Noooooo don't do love!!!! It ends up becoming a pornovel........ Dan iska sai kayi ta barin labari guntu guntu,ni ne daniskan sauro fa ![]() |
Oahray: lol... A bet sounds nice. I bet Redmosquito and yellow are operated by the same person. I bet my ******* on itErrm ******* is not wager enough...... But on a serious note yellow and red are different peepz,and you know who yellow is oh ![]() |
Oahray: with his '*dodges slap*' and '*dodges knock*' post, its obviously him. Never been so sure. No one can copy another person's style and mannerism that perfectly unless he is so obsessed and worships him. I know one person that might like us to think so and he is a mosquito alright.Let's place a bet on who/what yellow is, my very good friend Oahray How I wish someone can create a story outta dis thread........ |
I said it!!! Egos clashing here...... I'm enjoying the show....... Larry after all the chapters can we pick the best writer ![]() |
Hausa and yoruba and pidgin |
Jirayas ya gudu oh Jirayas ti sa lo oh Jirayas aff run away oh |
flow1759: i dey come abeg. BTW, wetin happen for 1952?We knee down beg for 1952 |
she back ![]() |

