MrBones2's Posts
Nairaland Forum › MrBones2's Profile › MrBones2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 47 pages)
**CONJURES all spit wey full im mouth plus that wey de im stomach** Efe take it back or i . . . . . |
yes like washing plates |
EFE u NO even apologise for intercepting ma response to element . We cool, how u come scarce pass wetin wey scarce |
the joke is a classic jor. Love is real good |
lol@drunkards |
people dey find ma trouble today |
^^ bia who even made u mod self |
element! U dis jazz boy |
wey bashy sef |
not again |
Pepper soup easy on them yoruba slangs jor. Wetin i ask u na rocket science question? U come dey dribble like Maradona. OK congrats u don bypass it. So about ma earlier request. What's the positive ans.? |
Element so na true true ur wife carry pestle chase u out of house, na im u come dey pant like dog come bar dis night? |
Tanimz ok lemme spell it out the New York wey dey ur profile na the one wey Ajegunle abi York wey de Aba(this one na id base. Saw her ending of last year puffing coke and dodged. I.e why i no dey join issues with her again b4 she . . . )? |
Abeg Tanimz before i left u alone sorry leave u alone(ma bad) , u fit settle this dispute? I was arguing wif a friend there is place called New York in Ajegunle(or whateva it is spelt), but the guy insist na for Aba that they shortened it to York. Abeg which one u dey? And pls el guapo be ma witness when she go clarify am |
Don't mind el guapo, Tanimz how About spending the summer with me on the moon? . All the expenses are on me (but na u go dey give the tips sha ).I promise we wont . . . . . . fight orally or otherwise except when lights out |
una don turn bar to ladies get together? Make drex make una talk una "women stuffs" ![]() Don't mind i'm a perfect gent, wont eavesdrop(except when necessary) |
Neither did i. Jxt a joke too ![]() |
chibaby catch me ke? I meant ur swaggas charism, sexual charism, bedmantics charism and what hve u charism?( censored to the barest minimum) ![]() Tanimz i gave u a nice name Taz and people hve started abusing it and i upgraded to pepper soup and u don't want return the favour by calling me sugar cane, abi? |
Bashy ur wife na low class call ni? Cos na them de . . . . , |
chibaby for children's sake no make me slip |
lol i like the sun shade part, u jxt added-so funny |
Tanimz yes oh yes i am. Call me a nice name like sugar cane will do. Then i will take back ma statement |
i don't tink dis Tanimz is even straight She calls fellow girls juicy names like banana, carrot, honey to mention a few but she not de call me any ![]() @chibaby both lol, as in u know what i mean? |
BTW Chibaby we hardly see u again. U know i dey miss u pass person wey miss im flight. Ur charism is jxt unique |
The Story does happen, but Mobo mean sha |
|
Hot lol. What do u expect from Naija. expect urs is cool then ![]() |
first that came to ma mind was that "love is wicked" |

. 

. All the expenses are on me (but na u go dey give the tips sha 