MrBones2's Posts
Nairaland Forum › MrBones2's Profile › MrBones2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)
Tanimz |
Taz na lie jor. What about those that are fair? No be life they get ![]() |
The alarm don already ring. Violation ko violet niNo mind that yeye word filter. So babe u wan do me like dis, abi? . E no good! |
Pirate i hope u know they don ban piracy. U dey here de form timaya with pot belle ![]() |
Lol @violation ![]() |
I'm a perfect gentleman. I don't rape ladies . No cause for alarm ![]() |
Tanimz na today u sabi say woman dey make ma run . . . . . . So i guess u're right ![]() |
Comeon na nickname now. Ok i see u don't like it, lemme upgrade am to pepper mint. But for sure pepper must de am cos u sweet like pepper soup ![]() |
Ma pepper soup(Tanimz) how're u rolling? ![]() |
Lol ![]() |
lol dogs? Why not cats, that's more sexy |
Uchechukwuebuka i dey. How runs |
wait na ma 124.54th wife Tanimz una dey discuss? Wait oh! Make i hear Taz again na taxi go carry una go . . . . |
|
u sharp pass razor blade jor |
To get a nairalander pregnant |
@topic: interesting! I wonder if that also deserves a jail term ![]() |
[quote author=Mrs, Chima link=topic=589058.msg7565090#msg7565090 date=1295467118]Oh my goodness! Mr Bones is alive?!!!!! ![]() Been around but not around .Had to have an unwinding holis wif ma locals. Nice meeting u by the way. **trying hard to remember her** ![]() |
Sorry online insulting machine .BTW was that threat? U fit start sha provided u don't spit on me while at it BTW na short tin cause i don already fix up date wif an e-pastor to cleanse ur vices cos without them u sound a lot more . . . . . . (don't ask me for the complete version, if i'm to believe u're Tanimz u will ) |
Catch am now Me self de hungry . Btw taminya Don't change the subject sha nor bypass the straightforward question missy . |
Oops tanninys i omitted the one u're carry. Eya! Congrats, u don turn hen(finally). ![]() |
Not yam celebrations lol . U know what i meant jor ![]() lol big typo jor. That sentence shud have read "lol i fink we have a Hot bee in the house(i was refering to she who knows it's her) So how ur 25and half children? I hope they de cruise on fine ![]() |
Miss Tanimz i dey villa now, for the celebrations . Lol i fink we a Hot bee in the house |
Lol @ kuvuki land. Ground level sha ![]() |
Girl u harsh no be small o! . Noone is beyond. . . . ![]() |
Undiluted crap. Better sense(luck) next time ![]() |
Partially, the cyber cafe owns me and i don't own the cyber cafe Is it really true that u fart 25 times within an hour ![]() |
. U be terrorist? :-/ ![]() |
Or am i wronging? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)

. E no good!

