Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,419 members, 7,846,753 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 10:47 PM

MrrGodsfavour's Posts

Nairaland Forum / MrrGodsfavour's Profile / MrrGodsfavour's Posts

(1) (of 1 pages)

Crime / Re: Man Begs As Lady Confronts Him For Sexually Harassing Her In A Bus In Lagos by MrrGodsfavour(m): 8:55am On Jun 06, 2022
Oh No! SIMPle man don looseguard and em supposed collect wotowoto
Politics / Re: Beatrice Agba: Buhari Appoints Minister Goddy Agba's Wife As Solicitor-General by MrrGodsfavour(m): 3:14pm On Apr 25, 2022
Normally Bu.Hari na our Penance so make we endure �
Celebrities / Re: Adekunle Gold Surprised His Wife, Simi With Cake On Nigerian Idol by MrrGodsfavour(m): 3:10pm On Apr 25, 2022
But them say na PG 13 why dem come dey kiss na? Small children dey watch am o abeg carry una preplanned surprise go natgeo wild

Politics / Re: Terrorists Attack Governor Soludo's Hometown, Isuofia by MrrGodsfavour(m): 7:22am On Apr 15, 2022
If IPOB/ESN kill the people of the supposed Biafra Land then who and who go dey when them finally get the freedom? If na like this them go dey kill everybody for East ?Kai it’s a pity

5 Likes 1 Share

Politics / Re: Soldiers Rescue Colleague Held In ISWAP Captivity For Over 3 Months (Video) by MrrGodsfavour(m): 7:12am On Apr 15, 2022
(This comment is hidden)

1 Like 1 Share

Politics / Re: Osinbajo Hosts Reps APC Caucus (Pictures) by MrrGodsfavour(m): 6:48am On Apr 14, 2022
Tinubu & Osinbajo just dey carry APC members dey do Dorime like who go pull the best crowd
Entertainment / Re: I Vowed To Do Michael Jackson’s Dangerous Dance Before I Die!!! by MrrGodsfavour(m): 4:58pm On Apr 10, 2022
To Dance no be bad thing o but as you dey dance try get money too o just saying
Anyways nice moves
(This comment is hidden)
Business / Re: Obi Cubana To Give 20 Classmates N2 Million Each by MrrGodsfavour(m): 4:56pm On Apr 10, 2022
(This comment is hidden)

6 Likes 1 Share

Jokes Etc / Re: Share Your April Fool Experience by MrrGodsfavour(m): 8:37am On Apr 01, 2022
I tell my grand mom sey my uncle (her son) wey dey oversea send money for us omo see Dance na as she finish I tell her sey na April fool omo I don run komot for house like this o Kos dem dey find me to beat now like this Ndi Youths �

5 Likes

Family / Re: I Denied My Wife Food This Night, Are My Right Or Wrong. by MrrGodsfavour(m): 9:31am On Mar 31, 2022
Everybody just Dey lie ���
Comrade u no deny ur girl food na she decide to starve herself
Crime / Re: Cybercrime: Court Sends UNILORIN, KWASU, Kwara Poly Students To Jail by MrrGodsfavour(m): 7:06am On Jul 29, 2021
You never pick, EFCC don pick you
Crime / Re: Adebayo Kingsley Kills Rosemary Ifeoma, Rapes Her Corpse In Edo by MrrGodsfavour(m): 9:43am On Jul 28, 2021
Rope wey Dem go use hang am go be blue colour...em yeye dey smell�
Crime / Re: 2 Gay Boys Tied, Beaten & Flogged On The Street Of Okija For Homosexuality by MrrGodsfavour(m): 12:07pm On Jul 09, 2021
Or11:


Will you shut up, every human has a right to love who they want. Talking about western culture, is Christianity and Islam the African culture?
I pity person wey dey take advice from you...
Celebrities / Re: Bobrisky Wears Bikini, Thanks Doctor For Successful Surgery (Photos) by MrrGodsfavour(m): 12:02pm On Jul 09, 2021
Him even Fold prick sef but God pass am so he still show ��� em get mind abi y em no cut the tantan ���� e easy to change from woman to man but e dey very difficult to change from man to woman o....that dangerous ⚡ gender ���

Politics / Re: Shagari Lighted A Cigarette, Smoked While The PM Was Addressing An Audience by MrrGodsfavour(m): 9:10am On Jul 09, 2021
That man na Marlian ��
Politics / Re: Shagari Lighted A Cigarette, Smoked While The PM Was Addressing An Audience by MrrGodsfavour(m): 9:09am On Jul 09, 2021
That man na marlian na....Naira Marley Step Dad ���
Phones / Re: Did I Get A Cloned Device? by MrrGodsfavour(m): 8:26am On Dec 19, 2020
It's Refurbished, that's not the original of that phone.sorry o just look for another alternative kos after. Now e go start to hang kos e don dey already show you low memory space notification
Politics / Re: Buhari & Osinbajo Pictured At FEC Meeting At The State House Council Chambers by MrrGodsfavour(m): 1:08am On Jun 04, 2020
Is it just me or has any other person noticed that our Presido does not put on face mask? Abi the Covid-19 dey don dey look face? ��
Education / Re: Pictures Of Rivers State University by MrrGodsfavour(m): 1:03am On Jun 04, 2020
When will you guys post FUOTUOKE nd NDU own in Bayelsa state...
Health / Re: How Prepared Are You For Total Lockdown In Lagos, Other Parts Of Nigeria? by MrrGodsfavour(m): 3:36pm On Mar 26, 2020
Very Prepared at least there'll be steady banging

1 Like

Celebrities / Re: Kanayo O. Kanayo And Two Ex-Muslim Sisters Baptised As Catholics by MrrGodsfavour(m): 11:00am On Nov 22, 2019
You're wrong sir........
Romance / Re: UNN Student & Lover Send Tunde Ednut A Shout Out After Sex. Tunde Reacts (Pics) by MrrGodsfavour(m): 1:47pm On Nov 14, 2019
Example of children wey dem dey stand born....�

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.