Mskata's Posts
Nairaland Forum › Mskata's Profile › Mskata's Posts
Super eagles......... Still shìt |
This pitropia dey ball sha o |
We gat a new kaita ![]() |
This long passes d super eagles are playing is not interesting jare |
Follow dis simple dating rule: If u in love with two girls go for the second one, cos if u rili love the 1st girl u wouldn't av developed feelings for d second girl ![]() |
Some boys sha, hypocrisy no go kill una, u dey shout HELL NO!!, bt na u lick kpekus pass |
All this kind gehs wey we get 4 ds country sef,... Marriage no mean anytn to dem again jes dey spread leg anyhow like blue band |
*in bob marley's voice* Emancipate yourselves from |
Omo... Dat is what we call okirikportor, jes rub darmatol 4 d palce but make sure say ur ac dey work wella o, cos d tin go hot u like mad, continue to do dis 4 3 wks n if after dat e still dey itch u, den begin go collect retroviral drugs #justjoking |
i_vote@achukwu.net |
O.T.I.S:LWTMB |
Viewing this topic: dubem3(m), slimyem(f), 1ndidi2(f), freecocoa(f), nikkyshyne(f), amuneke-uto, uj_sizzle(f), 190-the-clown, Antivirus92(m), IZUKWU(m),Sweetlemon(f), Tgirl4real(f), sugar'n'spice, anti-chelsea(m), Idowuogbo(f), Legit1, iyatrustee(f), Eze Promoe(m), fukcwitme (f), p.wiz(m), Duke_Nija(m), chubbyzegna(m), luvmijeje(f), xynerise(m), mskata(m), Amya(f), jhydebaba(m), boron10(m), djeezy(m), bennyraz(m), scorpiogal(f), hornipipe(m),achukwunet(f), Mynd_44(m), cdamsel(f), D-Explorer, fairygeh(f), M.C(m), swtdarling(f), Vanneni(f), ekt_bear |
cdamsel: Can some1 explain 2 me y nobody 4m group 4 was selected?nt roki or becky?den 2 pple 4m group5 came on 2 the finals?na una talk say 1 person 4m each group?so wat d heck happenedLIVIMILK initially qualified for d finals but she dropd out for risns best known to her so anoda sharp voting was done last nyt for 3hrs btwn d best runners up roki sisi modella n tash, modella won |
sexkillz: [color=#000030]Certified Ode.confirm one Next time na otapiapia she go put 4 ur big gulder |
djeezy: Where is Livialives? Did she choose to opt out or was she was disqualified?Opt out.... After qualifying 4 d finals, she couldn't handle d harassment But menh.. If to say liviamilk still dey dis competition ehn e too sure say we 4 see borbi dis morning or sumtn close ![]() |
my spirit is saying vote achukwu But my body is saying vote sweetlemonade |
Chissos christ!!!.... How can we pick just one from these beauties This is sure ganna be more difficult than jamb |
TASHAMANIA |
Yes we know God is great Yes we know he can do all things But sadly enough THIS STORY NA WASH So many tins dnt add up, for a start dis man is married he has family he goes to work,he was missing for 4 days n no one cared, or they probably called his phone twas switched off or he din pick n still no one cared to find out what's up... |
Tashamania: Yeahh? And you didnt vote for meme vote 4 u... I tink u'll make it bt it looks pretty tyt, all 4 fun dou... |
SECONDARY SCHOOL ![]() |
oyetunji12: let me start by sayin am a 300l studnt of a federal university up dre in north..have been in love wit dis my lovely angel rite 4rm part 1 nd d relationship as bin gud aldo dre has bin sum up nd down bt al of a sudden one 400l level lady jst startd cumin closa aldo i suspectd she has sumtyn in mind bt wit my kind of perzn i jst dcid 2 pretend has if am nt seein anytin even do i told my garl frnd everytin dat z apinin.....afta sum week she came out open 2 tel me dat she lov me nd imediately i told ha dat am in love wit sum1 nd i cnt brk ha hrt....dis new garl den told me dat she herself was jst joking also dat she jst wan 2 pul my legs..,it ended lyk dat til d end of d semesta bt jst last wik she startd agan ova 2go nd log out due 2 ntwrk bt wen i log in agan i saw her oflyn msg whch contain ha nakednes nd she wrote bhind d picx dat i cnt do witout u in my lyf nd i wil try 2 get u....pls nairalanders hw cn i get out of dis wahala cos my garl frnd z a kind of garl dat do get scard of losin me nd nw she hearin sumtin lyk dis am sure she wil b disturb so hw i cn i get mysef out of prblm pls an advice needed *tankz*OMO, how u take see behind the pix na |
jumkoe: I av a bf dat we dont c each oda every time but when we c he always demand 4 fun. Is dis rite or should i keep d relationshipThere are so many tins u aint telling us |
Group 1 Sweetlemon Group 2 tashamania Group 3 rokiatu Group 4 achukwunet Group5 Cindyrella Na so e just be |
BREAKING NEWS: UEFA are set to question the fc nordsjelland defence over alleged match fixing, as fernando torres scored twice in one game |
Relationship, nt marriage..... Must u av sex in a relationship ![]() Well, next tym u're hot tink of hellfire how hot twill be, i swear ur prick go shrink |
Dey jes fed ur guys to falcao again |
Freiburger: Good, we made another history today, all time best third place team with 10 point.Mancity also got 10pts last season n finished 3rd So notn like a best 3rd place, 3rd place na 3rd place |
Oga |
U see what i av bn telling u florenza, u either convince us or confuse us, now u doing d later. Way to go....... |
kunleblack: Hallo Nairalanders.AIT just Broadcasted Dat ACTOR ENEBELI ELEBUWA HAS DIED IN A INDIA HOSPITAL.So....... |
Confirm all those togo women 4 aguda na juju dem dey use |




.