Mskata's Posts
Nairaland Forum › Mskata's Profile › Mskata's Posts
[quo ;Dte author=Delafruita]islam is a religion of peace.unfortunately for allah,his worshippers are naturally warlike people.i want to ask a simple question from the Op,why does the quran claim that a book,injil was revealed to jesus when we all know jesus didnt write the injil(bible).it wasnt even written till many years after his death.however during the time of muhammad,the bible was already in existence and it was believed to have been written by jesus.is it that allah doesnt have the facts or was muhammad just reeling out a lot of hocus-pocus[/quote][color=#006600][/color]Well, am nt rili good at ds bt lemme jes add dat, d injil dat was revealed to jesus was the old testament and nt the new testament writing by paul or however dats y u find many similarities btwn d old testament and d quran. (Abeg make una no scatter me with questions O̲̣̣̥ na d small one wey i knw be dis |
Better stop smoking cheap weed |
Making sense |
... |
And u tink ds is funny shey ![]() |
Lwkmd!!! Nt laffn cos of d joke O̲̣̣̥ Bt 4 d fact dat u tink ds is funny,to actually post it. U must rili be high |
Karin jini birin jini |
Madman wey dey on his own, u wan come go show ur sef. Na u sabi pray pass abi, nxt time even if na mechanic u see sef u go ja comot der |
#ibeke no be tribal mark #okpolo no be sexy eyes |
**No be only who stand 4 road be ashewo o **no be only who dey pick paper 4 road dey crase o |
No be who pass exam na im no book o |
Garri no get advert, but e dey sell pass indomie |
Weather hot, e no mean say fowl go lay boiled egg!!!! |
Se for me, or sell over: telln ur team mate to free a pass for u Ballon †ђc̷ ball: play †ђc̷ ball into †ђc̷ air Van nistelrooy: offside player Baruwa: bad goal keeper Legbere or legbes: u dnt knw how to play Campos: a goal keeper dat catches a ball stylishly Fly fly: rubber ball Cotounu: plastic ball Barbing: play †ђc̷ ball over †ђc̷ head of an opponent Tip and score: a rowdy game with jes 1 post and many players everyman 4 himsef if u score u qualify 4 d nxt round †ђc̷ last person is knockd out Tie nylon 4 hand: captain band After sack: means u playing next if one perSon or team looses Use cabin biscuit cartoon tk do red card |
Is it tym 4 super story already ![]() |
[quo ;Dte author=Delafruita]islam is a religion of peace.unfortunately for allah,his worshippers are naturally warlike people.i want to ask a simple question from the Op,why does the quran claim that a book,injil was revealed to jesus when we all know jesus didnt write the injil(bible).it wasnt even written till many years after his death.however during the time of muhammad,the bible was already in existence and it was believed to have been written by jesus.is it that allah doesnt have the facts or was muhammad just reeling out a lot of hocus-pocus[/quote][color=#006600][/color]
