₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,385 members, 8,440,351 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 08:18 PM

Toggle theme

Funny Pidgin Proverbs - Culture (4) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureFunny Pidgin Proverbs (67175 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)

Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:04pm On Jun 28, 2012
Breeze dun blow... Fowl(farouk) yansh dun open..
Re: Funny Pidgin Proverbs by walexyll(m): 7:05pm On Jun 28, 2012
person wey dey hungry,his di*k no dey stand grin
Re: Funny Pidgin Proverbs by 27naira(m): 7:05pm On Jun 28, 2012
person wey no get shoe when dey small, na fisher man pikin cause am. grin
Re: Funny Pidgin Proverbs by CuteTj(m): 7:06pm On Jun 28, 2012
vinblastin: Toto water small, but e reach prik take baff
u be badt guy. Im laffing hysterically.
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:07pm On Jun 28, 2012
If pesin too tay for party, im go follow dem wash plate.
Re: Funny Pidgin Proverbs by wesley80(m): 7:08pm On Jun 28, 2012
Na when trees near each other Monkey dey show skill.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody:
ok
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:10pm On Jun 28, 2012
Oba no dey go transfer
Re: Funny Pidgin Proverbs by odocity: 7:14pm On Jun 28, 2012
two birds wit dsame fethers,na dsame mama born dem..A rolling stone,na person push am.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Lakayana: 7:14pm On Jun 28, 2012
[quote author=bashy_demy]fly wey greedy na him dey follow corpse enter ground[/quote]Wetin be corpse na deadbodi
Re: Funny Pidgin Proverbs by stillme(op): 7:15pm On Jun 28, 2012
na overskill dey kill monkey
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:15pm On Jun 28, 2012
Big nyash no dey heavy the owner
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:16pm On Jun 28, 2012
[quote author=bashy_demy]fly wey greedy na him dey follow corpse enter ground[/quote]u sabi abeg,e be like say u be pro 4 pidgin. notin do u
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:20pm On Jun 28, 2012
Wetin pikin no see as e stand up, old man don see finish as e siddon.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Fogman(m): 7:20pm On Jun 28, 2012
Dem no dey learn how to use left hand for old age
Re: Funny Pidgin Proverbs by milkymesh: 7:21pm On Jun 28, 2012
If u do anyhow, u see anyhow.
Wetin concern agbero with overload.
Toto no get meter.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Fogman(m): 7:22pm On Jun 28, 2012
Person we dey blow flute, dey clean nose
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:22pm On Jun 28, 2012
If pikin say he sabi die, him papa sef go tel am say him sabi bury
Re: Funny Pidgin Proverbs by mskata(m): 7:24pm On Jun 28, 2012
Weather hot, e no mean say fowl go lay boiled egg!!!!
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:24pm On Jun 28, 2012
"one day bush meat go catch the hunter..."
Re: Funny Pidgin Proverbs by BlackPikiN(m): 7:25pm On Jun 28, 2012
Enter the place, you go see say A/C no be fan!.....Tuface

I dey laff o....Obj
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:27pm On Jun 28, 2012
When goat go get liver kill leopard?

Ashawo nor dey answer Viginia
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:29pm On Jun 28, 2012
Old man wey dey carry small girl no suppose complain when d girl slap am for public.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:30pm On Jun 28, 2012
wetin old papa sidon see, ivun if small pikin clime lada e no go see am!
Re: Funny Pidgin Proverbs by Icterus(m): 7:30pm On Jun 28, 2012
Why fly no go support shit?
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:30pm On Jun 28, 2012
na wetin dey swit for goat mouth na im dey kill am o!!
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 7:31pm On Jun 28, 2012
pesin wey sabi don sabi
Re: Funny Pidgin Proverbs by ngbede69: 7:32pm On Jun 28, 2012
Na for aftnun dem d find black goat!!
Re: Funny Pidgin Proverbs by NaMe4: 7:33pm On Jun 28, 2012
If e be like say everybody dey craze....na you dey craze !
Re: Funny Pidgin Proverbs by cruxkhalif: 7:34pm On Jun 28, 2012
Meat wey you de forbid, no use your teeth cut am.
Re: Funny Pidgin Proverbs by HonSuQMaDIQ(m): 7:34pm On Jun 28, 2012
*Last piss na im dey stain nika (boxers)
*na to revenge mess cause man shit for nika(boxers)
* na wen stampede start for market big nyash woman dey know wetin im do im self.
* a rolling stone- na person push am
*pikin wey no know im mama boyfriend dey call am brother
*na wen leg match shi.t e dey remember grass
*na person hear tell king, no be say king get three ear
*say ear big pass umbrella no mean say na im hear pass
Re: Funny Pidgin Proverbs by DSB(m): 7:34pm On Jun 28, 2012
Person no sabi book, you dey talk say him get good handwriting
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply

Nigeria Pidgin Proverbs & Their MeaningsSome Nigerian Proverbs – In PIDGINIgbos come show your proverbs skills234

Top Igbo Gospel Band In Between 1980s And Early 90'sImo State Mandatory Bride Prize ListOoni Ogunwusi And Wife At Lagos Airport On Their Way To The US, Caused A Scene