Mspookie's Posts
Nairaland Forum › Mspookie's Profile › Mspookie's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
why havent u agreed? all dese fabricated stories will never end sef...anoda new one daily? Am Overdosed!!! |
LAFF don scatter my face....MAGA must pay!!! |
it means frankgreat needs help for starting a thread like dis ![]() |
sexkillz: [color=#000030]This wan wey bone full your neck so, you don chop?She never chop! Its only a hungry biatch that will start a thread like dis. Allen no do alluf dem again, dem don retire to nairaland. Low class Internet prostitution |
Idowuogbo: STFU!!!! U work for transocean at d prostishawo department abi? See dis dragon o! So u working but still out to milk guys for money? Fawcking vampire! Come on! Gerrrout....Working for where, haba! who wan employ dis one for transocean,except there's a street in Allen called transocean. All dis cheap accessories wey she take cover body like wrapper. Shuo |
Cykings: Most of u guys r all lunatics fools u jux type lik u gat no brain incase ur so blind dah u cnt view d pix ask 4 help cus i dnt look hungry as 4 d moroon dah askd me 2 get a job 4 ur info i wrk wt transocean shipping company so u dnt jux open ur stinky mouth any how ok. it takes a pauper like ms pookie 2 knw a fellow pauper u guys shuld go get some life....stay of ma post.Omg I just saw dis.. Did all your transocean customers go on vacation or dem no get money reach Ms Pookie pauper choi! Na for nairaland I go fit hear dis kain compliment. |
C wat joblessness can cause |
Why don't u date your school mate biko? Must u date a workin class chic?? Be like say dis geh no send u small sef.. no kiss, no nothing,lol! |
Nonsense! Wat class are yu again?? BTW, ds is for joke section not romance...KMT |
The war is Over-kelly clarkson |
hes trying to make front page since most of dis stewpid threads now make front page ![]() |
u need help |
lace material |
bet y? all dese kinda thread! |
190*:GAS COOKER heats things up........ stop nagging bout yr ex, sure she brought u some happiness@least, for d moment she was heating u up. ![]() |
I can handle it.. Sexkillz ![]() |
Kettle! heats me up ![]() |
Enjoy it while it lasts u obviously know it won't last forever. One day, fowl nyansh go open ![]() |
P:S-Read repeatedly but u still won't comprehend. |
Go get wealthy yourself, don't try reap where u no sow.Or are there wealthy guys in search of paupers ![]() Fix yourself first, u might get lucky ![]() |
Hasn't sexkillz noticed dis thread ![]() |
Come help massage my nose |
She shud keep d baby (she's already 45 and her chances are low anyways)and remain single. Maybe not! Am waiting for OP to unveil what happened in the 2nd part of dis TRUE STORY. |
Am not surprised. Its in Nigeria I heard a goat got arrested for robbery, after policemen said its a man dat transformed into a goat. KMT |
choi! Na for nairaland I go fit hear dis kain compliment.
since most of dis stewpid threads now make front page 

