Mummy2be's Posts
Nairaland Forum › Mummy2be's Profile › Mummy2be's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
@zedge pls let her have enof rest biko and avoid anytyn dat'll stress her and take enof water to make d poo soft,she'll carry to term IJN Amen...@ all how una dey?me dey her with my swollen legs and painful joint hope this is normal sha.Compliment of the season my beautiful mama's |
@sayoberry na wa o,u no dey even encourage me self |
@mum4all God will give u double for ur lose,@sayoberry hope u are beta now?u shall carry to term IJN Amen @all how una dey now?Me na migraine I dey battle wit since o |
I've been battling migraine for over a week now,i wake up with it in the morning self,e no funny o na so all my joints dey pain me..april should do and come abeg |
My new name is mummy2be no longer slim4bush I jst changed evrytyn |