Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,807 members, 7,820,831 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:46 PM |
Nairaland Forum / Mytoto's Profile / Mytoto's Posts
(1) (of 1 pages)
Religion / Re: Why Sex Videos Would Lead Many Souls To Hell by Mytoto(m): 1:37pm On Apr 24, 2022 |
JoeEeL: No mind them jare. Hell fire this hell fire that. 1 Like |
Religion / Re: Why Sex Videos Would Lead Many Souls To Hell by Mytoto(m): 1:35pm On Apr 24, 2022 |
inoki247: Hellfire ke. Who still dey preach about hellfire. |
Romance / Re: She Gave Me Gonorrhea Should I Dump Her? by Mytoto(m): 9:51am On Apr 24, 2022 |
You no dey embarrassed to Bleep com tell us for NL but you dey embarrassed to spell penis correctly. Don't worry my bro, God will help you. Happy Sunday. |
Romance / Re: Does Sex Actually Reduce One's Grace And Favor? by Mytoto(m): 3:12pm On Apr 23, 2022 |
lecowas: no mind dem jare na mumu dey worry dem. For the record, my people your life is in your hands. |
Romance / Re: He Doesn't Have A Job But Wants To Date. by Mytoto(m): 1:28pm On Apr 23, 2022 |
Me sef dey find rich woman wey go marry me. What a man can do, a woman can do better. 3 Likes |
Family / Re: Which Bills Do You Hate Paying The Most? by Mytoto(m): 8:57am On Apr 23, 2022 |
Romance / Re: Gracious Paradise: Sex Tapes Of Pastor John Paradise Daughter Leak Online by Mytoto(m): 8:09am On Apr 23, 2022 |
OVB123: What are you even talking about. All these atrocities na things wey dey happen for our neighborhood everyday but na jus few people dey know. But nowadays internet/social media don dey carry diz matters com our dormot. |
Politics / Re: Orji Kalu: At 62, I'm Happy I Gave My All To Abians As Governor by Mytoto(m): 2:58pm On Apr 22, 2022 |
Amphibians. |
Family / Re: Which Bills Do You Hate Paying The Most? by Mytoto(m): 2:57pm On Apr 22, 2022 |
QuinModah: Love no dey for Africa man dictionary, at least not from where I stand. 1 Like |
Crime / Re: NDLEA, DSS Burst Abuja Cannabis Party, Stop Launch Of 'Dead Man's Fingers' Drink by Mytoto(m): 8:03am On Apr 22, 2022 |
CandyOps: People don't change they only take a break. Baba na break u dey so, u go soon resume 2 Likes |
Career / Re: Am I About To Take A Wrong Decision? by Mytoto(m): 6:28pm On Apr 20, 2022 |
It all depends on how much you earn as a school teacher and I wouldn't want to ask if you love being a teacher. |
Romance / Re: Farewell Sex (With Ex) Is Foolishness Taking Too Far by Mytoto(m): 8:38am On Apr 19, 2022 |
blackboy: True talk baba. At some point, we gat to cut some of these ladies some slack. Niggas can fvck anything!! 2 Likes |
Romance / Re: Farewell Sex (With Ex) Is Foolishness Taking Too Far by Mytoto(m): 8:28am On Apr 19, 2022 |
PalmsInTheSky: You be man. |
Romance / Re: I Caught My Fianceé Cheating The Second Time. by Mytoto(m): 7:11pm On Apr 18, 2022 |
emmanuellex: I jus dey pity you so. Boss up with your time bro. Let bitches be. |
Religion / Re: No Black Man Will Go To Heaven - Prophet Agya Dan (Video) by Mytoto(m): 7:53pm On Apr 17, 2022 |
[quote author=TMSMedia post=112026446] https://igberetvnews.com/1418305/black-man-will-go-heaven-prophet-agya-dan-video/ [/quote I always imagine heaven to be a boring place. If at all e dey exist me for no like go der. Open your eyes people. This heaven and hell shit are used as a tool to keep people in check. |
Romance / Re: The Silent Pain Of The Husband by Mytoto(m): 6:55pm On Apr 17, 2022 |
Idaytesj29: Hahaha. Me shock sha, big ups to @Madamvanessa great writeup. 1 Like |
Politics / Re: NDLEA Arrests 7, Intercepts Cocaine Consignments At Lagos, Abuja, PH Airports by Mytoto(m): 3:45pm On Apr 17, 2022 |
Igbo amaka. 3 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |