Nanaborga's Posts
Nairaland Forum › Nanaborga's Profile › Nanaborga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Election don dey come , my guy don burst out from his hidings , bad guy go begin cook kpomo for ekiti hungry citizens now |
The papa make mistake not to use this pikin upgrade his finance , foolish pikin wey nor deserve anything good for this life . |
Russians dey break record , dem dey represent , nor be Nigeria wey dey only break records for human abuse like Afghanistan and other terrorist counterparts |
Finnese001:We both are alien to Nigeria , because you claim to be Biafran , not a Nigerian . This thread is about Peter obi corruption and not about Biafra or Nigeria , so what is your problems mr man ? |
Finnese001:Hatred wan finish you , it’s not good to hate and that is why Biafra will never succeed |
I talk am before , EFCC na cruise , dem nor get weight or ability to hold Mrs ganduje , when buhari is still the president and Mrs ganduje is still an apc card carrying member |
Finnese001:Agree that you love and support Nigeria dream first before you accuse me of being a foreigner that hates Nigeria . You hate Yoruba , Hausa , Fulani and even your fellow igbos that are not in support of Biafra and IPOB yet you accuse far away Ghanaians of hating on Nigeria businesses, do you love yourselves ? |
Gireiboy:What do you expect from people that hate and fight joe igbokwe because he doesn’t support Biafra and IPOB cause ? |
Finnese001:Guy , you dull nor be small , after hating on Ghana you go resume hating other Nigerians that are not in support of Biafra , do you love Nigeria ? |
preshyusufu:Keep deceiving yourself , you expect an African politician to tell you the truth , when truth is even scarce with our religious leaders, na greedy men clothe in the garment of politics you want to tell you the truth . Keep waiting for him to tell you he has one pair of shoes , his kids are studying in Nigeria universities , he barely feed three times a day , and he will develop Nigeria to be like China , just the way he transformed anambra to South Korea |
Finnese001:See mumu person ooooo , I and my country men are two different entities, I will speak for myself and every other persons will speak for themselves . I have helped Nigerians and contributed to the Nigerian economy, what have you done for your country or even your community? |
Una don start abi , nonsense propaganda |
Finnese001:Biafra , I’m more Nigerian than you, and I’ve done more for Nigerians than your whole family |
We are not expecting you to tell us the truth before |
Fahdiga:Na red wine , or don Simon be that , make dem high and stop to fool their old age because of social media clouts |
Brymo don start again , na you take over from footballer odewingie ? |
Keep kicking until una toes and legs begin gush out bloods , nor be our concern, southern president or nothing else |
Spacoucheubani:Everyone knows that’s the plan of FG since time immemorial, IPOB and eastern elites would’ve seen the signs early enough , as IPOB say no election in south east , Fulani FG wan kukuma give them criminal Andy Uba |
EFCC don start with their fake and foolish propaganda, she will be freed just now or slam with some fines that is 0.0000000001% of the funds she looted abi stole ? , make una dey fool una selves |
Everyone knows this , APC na gangster party , they want to take it by force , na now I know say IPOB nor smart at all , because them don play enter Fulani hands , now FG have enough reasons to invade anambra and ignore the other eastern states as if nor be the same insecurity dey ravage the whole country , this their operations is needed in the whole country and worst should be in Niger and Borno state , not anambra, ohaneze and ndigbo will learn the new apc kinda politics |
Mtcheeew , Nigeria is burning , people are suffering and smiling , so much hunger and poverty in the land yet na this kind mediocrity una dey celebrate , Nigerians never ready , ordinary one black man wey police kpuff for America , the whole world nor sleep for black lives matters protest , yet hunger dey kill people on a daily nobody dey talk , but na white money without talent for this ashawo show dey make una celebrate like say Biafra and oduduwa republic just get independence , una mumu nor go do ? |
SMH, parents this days are not ashamed to show off their failures in parenting , in our days they would have disown such public disgrace . Na wa oooo, I forget say the mother na her role model for the ............ business , speeeeeeew |
They will tell you that the slabs won’t let them clean the gutters easily , that the reason they left it open is for easy cleaning and also for criminals not to make inside the covered gutter their hiding spot . Naija contractors and government get explanations for all their failures |
Good for him , our bubu nor know where accelerator or brake dey for car , even Tesla self driving cars with correct gps and map go confuse if bubu sit down for the driver’s seat , bubu na failure in all areas aside Za other room |
Messi my guy , Abeg Manchester United declare tapnaldo wanted whether he go trend small , as E nor see goal to score take trend |
Enjoy big man , I like your swag and packaging but you dey fuckup at times sha |
French people hate this guy and I nor know why , even French people for Africa dey lament about the guy failure too , maybe I go ask my Mali friend for French to tell me the real reason all of them dey blame the guy for their failures like we Nigerians always blaming bubu and queen of England for our anger |
