Nanaborga's Posts
Nairaland Forum › Nanaborga's Profile › Nanaborga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
Mama carry her feminist tendency enter old age , make that driver behave himself before mama go take am shine , buhari govt don remove all the joy mama be get , no joy at all |
Back then I nor dey even get bad replies , na friendzone dem dey always put me , use me do assignment, use me do gossip mate , use me do all sorts of imaginary things until I port to MGTOW , since then I’ve been open to any vaginal puppy wey want use me do bestie , I dey let them know say na only fuvk fit keep us , I dey always make them and their suppose boyfriend feel less unless their boyfriend na real G , Wetin vaginal puppies do me back then go take 600 years to heal |
Battle for 2023 , the image laundering nor be here oo , he’s an engineer so what do you expect , tinubu and the others can still lecture on finance management and the rest , but when dem enter presidency na another thing dem go do , most of our politicians are brainy ( exception to buhari ) but they won’t do the right thing , because the right thing won’t help them loot , so they prefer we see them as dummy so we can reduce the blames we heap on them |
Facebook and Twitter forming world police , you people should also ban all known terrorist and terrorist organizations pages from your platform, where was Facebook when Americans protest in 2016 after the election , before and after the inauguration, make una dey monkey una selves fit say na donald trump name and reputation una wan destroy |
Most Nigerians still think COVID-19 is a joke , it’s obvious we prefer education to our lives and safety , may GOD help us , I know GOD has been helping us that’s why there is low deaths rate in Nigeria and many poor countries |
See question ooooo , be sexy in a descent way , nor be to expose body be sexy , you can cover up your body and still be beautiful, take those rich northerners for example , dem go cover everywhere but dem go still slay in a sexy decent way |
The owner of that cow don hammer , the way people go begin bring gifts and money ehn , ignorance na really disease |
Biafra , land of the rising sun |
For Wetin na ? Na only money or financial challenges fit make me loss appetite , or maybe I lost a love one , nor be relationship matter , after Wetin relationship do me during pre degree days in 2007 , when I go enter night class , read one passage from 9pm to 5am the next morning nor still remember anything because I dey think about one vaginal puppy wey break my heart , I told myself not to carry vaginal issues for my mind again , instead I go use pornhub or go hustle for my farmland to replace that thought |
Very good, maybe their sense will return when traffics on their platform start reducing , una nor want make people get freedom of expression again , is mark and jack the world moral disciplinarian? |
Congratulations sisterly, na full client you catch so , hold am strong |
Just imagine the nonsense, Nor go lie against dead body because you wan exonerate your fellow vaginal puppy . Now una wan lie say na jazz the guy use sweet talk una mainwhile una get agreement or something about the guy entice una to follow am , that is I go accuse all the girls wey Bleep me say na jazz them use on me also . Please provide the number the guy used in calling you , and also provide your sister you confided in to bring the threat or any other evidence , mumu vaginal puppies |
Okay good , use this money to offload some of the state debt, nor loot this money ooooo , because I know say you and your cronies go see this one as free money |
Welcome back , your page really put smiles on my face and I even catch some cheap vaginal puppies from your page comment section , you’ve made kings and queens in the entertainment industry through your social media promotion so I don’t see reasons why people hate on you . |
All this can’t bring trump down , let’s see what their mighty Biden can do for Americans , trump’s profile of making America greater in the last four years will speak for him , don’t quote me about the capitol invasion or the Corona virus deaths , let’s see if America will be greater than what it is now with biden as the president , they’ve hated trump before he even became the president, hypocrites everywhere |
Congratulations gee , Kani is wise to get pregnant after she was properly married , not like those dumbos in association of David baby mama association |
RIP Covid-19 is real yet some people are still careless towards it , let’s always wash our hands and reduce unnecessary places for now |
I respect trump , he places America and Americans first , to the rest of the world he is selfish but to him america comes first , if not for him many America businesses would have gone down , illegal migrant would’ve flood the country and reduce job for the real citizens , countries like China and Russia would’ve outclassed the great America in both trade and world policing |
Arrewa:Arrewa my gee , abeg I need one clean la creme babe from the north for friendship , see as girls soft |
The same aboki people claiming to be upright , na dem abuse drugs pass , na dem still dey produce and buy local sex enhancement drugs pass ,na their women still dey produce and use kanyamatta enslavement charm pass , terrorism na them , illiteracy and corruption na them , na hypocrites full north |
Bros , I need just 30 minutes sef , Wetin be 10m compare to the format wey I go throw give am collect details or link wey go change my life for good , in fact bill gate too mighty sef , give me 30 minutes with dangote or any wealthy and very influential Nigerian over 10million . 10 million wey nor rich blow under one month if voltage high , 10meter wey nor reach $5500 dolls for this current government, not even enough to buy any of toke makinwa luxury handbags or bang la creme for Vienna city |
Chai , and they are heading for divorce , my favorite celebrity couple , I don’t know if it’s because Kanye’s mental breakdown or if it’s their arrangements before they got married , anyway sha I wish them well and pray their divorce doesn’t affect their 4 kids. I dey find one cute vaginal puppy wey go look me the way this guy dey look him wife |
Nigeria and it’s insecurities , tears in my eyes as I type this RIP , chai RIP blood , na real assassination be this This country don cast , buhari government is not doing anything to reduce this menace , it’s either GOD come to our rescue or we forsake this fucking country , we don tire |
merits:The country don cast , money don corrupt our system , na mostly illegal and corruption make many people rich for this our country |
If davido or burna boy mistakenly follow this niggar or any of his squad beef then na bullet straight , Nigerian rappers and musicians like claiming street when they are not street , dem go dey arrange and act industry beef like say na movie dem dey act . Welcome back hot niggar , the guy with the trigger finger dabbing , I’ve missed you |
Oluwa save our soul , back in the days when traveling we use to patronize people that sell pepper chicken and snail on the highway , we don chop plenty nonsense but na GOD dey save us , funny enough these meat dey cheap wella , you go see some of them dey sell big pepper chicken lap for 200naira , you go even see like 6 pepper snail for 100 naira , na cheap things dey kill many of us for this country , we too like cheapee. Nafdac and SON should deploy their agents to those local market , highways and every environ where these unhealthy foods are been sold , we don too chop yamayama for this country |
This is northern Nigerian trolling Americans, the aboki’s will always celebrate over nonsense, despite the many killings going on in northern Nigeria, can you compare the number of deaths and insecurity in Nigeria to this , make una dey celebrate rubbish , ancientvulturegrill please try and create thread about the killings taking place in Nigeria |
Very important only if dna test is cheap and affordable by all |
This woman is a fighter , very rugged |